Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,944 members, 7,963,003 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 11:18 PM

Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here - Education (82) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here (148199 Views)

Adekunle Ajasin University Akungba 2012/2013 New And Pre Degree / Olabisi Onabanjo University Student Meets Here / Adekunle Ajasin University, Akungba-akoko: Post Ume Date Is Out! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (144) (Reply) (Go Down)

Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Taytee1(m): 4:46pm On Jan 31, 2013
Frnds yan me 2go@taytee1
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 7:04pm On Jan 31, 2013
Wey dos two vc pikin wey dy say list go com out 2dai...mak dy com here com xplain dere sef b4 i vex ooo....no tym 2 check tym....God help me out of dis..i wan go church on sunday go do thanksgiving...
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 7:55pm On Jan 31, 2013
PatienceAl: even duh itz GBEBORUN SCIENCE or ASAWO ENGINEERING...
Me go prefer option B cuz dat 1 get gain nt lyk option A wey no get any gain xcept CURSE
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Slimtee20: 8:40pm On Jan 31, 2013
PatienceAl: No cos 4 alarm cos ma in-house guy told me diz....all studnts d@ scored above 40 will be admitted...d only tin is dey myt change ur cos....well B.Sc na B.Sc....even duh itz GBEBORUN SCIENCE or ASAWO ENGINEERING...as far as say na skul u dey....well e also told me d list has bin uploaded but dey'v not activated it cos of money wahala as in d skul dey owe d webmaster moni.....so lets pray 4 divine provision 4 d skul....ADURA!!!!....@damselnooni: u don chop all ma papa moni abi..no probs sha na u go dey cook 4me wen we resume.....all eco students add me on 2go...alka615...i remain ur one nd only PRO...Precious aka *OMO VC*...*winks*
RODFL....ènu pô....u dis boy ehhhhn omo baba v.c!
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Sheybor(f): 9:07pm On Jan 31, 2013
nawa 4dis Aaua sef...dey r 2slow 4my liking
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Damselnoni(f): 10:15pm On Jan 31, 2013
3post are hidden why?watin una talk wey them hide the post?
how una dey sha?
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 12:04am On Feb 01, 2013
GoGod: Me go prefer option B cuz dat 1 get gain nt lyk option A wey no get any gain xcept CURSE
*..who go report me 4 d moderator among una
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by PatienceAl(m): 12:52am On Feb 01, 2013
@GoGod: wahz ya 2go id?.....or bs jex add me @ alka615.... Cos it seems we'va gah som finz in c'mon..... @aspirants: MAY GOD BLESS UR PATIENCE, HOPE ND FAITH IN JAH'S NAME....vvv soon sha...trust me....YA BOI..PRECHZ..*OMO VC*
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 5:21am On Feb 01, 2013
Mawni peeps, api nu mnth 2 u all. K@omo v.c (boy)Or u add me thoby137
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Taytee1(m): 5:24am On Feb 01, 2013
Aaua dahun jare.
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 5:35am On Feb 01, 2013
Anonydammy: *..who go report me 4 d moderator among una
Shey na ur post dm hide ni?
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 5:56am On Feb 01, 2013
3 tinz on ma mind ds mnth... First of all... Admission.
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 7:40am On Feb 01, 2013
Happy new month fellaz, we shall not lack. we were asked 2 check back at d end of d month 4 further instructions yet nothing is on their website cos i just checked nw...abeg make dem do fast o make my broda no spend im salary finish month just end @ least if some1 alrdy knows how much nw i wud av collected it down yle i wait 4 dem 2 paste d link..argh na wa 4 AAUA o lati jo yii we still dey 1 point.ah no dey lyk sluggish skuls o..gud mawnin
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by PatienceAl(m): 8:14am On Feb 01, 2013
AAUA lies too much jor....dem even wan turn me 2 LIAR bou d infos...2 prove 2 u guys dah i wah int lying:...@admittd stdnts:...dey askd u guyz 2 chk bak on d 30th of Jan..yet nofin 2 show 4 it.....AAUA is jex too disorganized....well UNAD don giv me admission sha...but d fee too much...so i gahz wait 4 dis slow AAUA oo....make dem quik sha b4 evribody finish salary ooo....ayam dedicating diz hiss 2 AAUA : #mtcheeeeeeeeew#....some skuls don finish 1st semester sef....ma name 4 area now na .....*till next week*.....cos evribody dey ask me..'havnt u gon 2 skul?....wetin i go tawk....til nxt week nooni....i don get name 4 area cos of dis skul.....GOD GO MAKE US BIGGER SHA....make i call ma in-house guy jawe...**..... Itz ya one nd only OMO VC....PRECIOUS nooooni... *winks*....later finz

1 Like

Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by 5age: 8:19am On Feb 01, 2013
Happy New Month!
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 8:40am On Feb 01, 2013
GoGod: Shey na ur post dm hide ni?
.na my post dy hide ooo..coz say i wan say the true..and me knw the person..bt let save dat 4 nxt tym
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 9:03am On Feb 01, 2013
Anonydammy: .na my post dy hide ooo..coz say i wan say the true..and me knw the person..bt let save dat 4 nxt tym
Dy av hyd d ur oda post again. Nawa o
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 9:05am On Feb 01, 2013
PatienceAl: AAUA lies too much jor....dem even wan turn me 2 LIAR bou d infos...2 prove 2 u guys dah i wah int lying:...@admittd stdnts:...dey askd u guyz 2 chk bak on d 30th of Jan..yet nofin 2 show 4 it.....AAUA is jex too disorganized....well UNAD don giv me admission sha...but d fee too much...so i gahz wait 4 dis slow AAUA oo....make dem quik sha b4 evribody finish salary ooo....ayam dedicating diz hiss 2 AAUA : #mtcheeeeeeeeew#....some skuls don finish 1st semester sef....ma name 4 area now na .....*till next week*.....cos evribody dey ask me..'havnt u gon 2 skul?....wetin i go tawk....til nxt week nooni....i don get name 4 area cos of dis skul.....GOD GO MAKE US BIGGER SHA....make i call ma in-house guy jawe...**..... Itz ya one nd only OMO VC....PRECIOUS nooooni... *winks*....later finz
Me also, evn ma dad don tok am ds mawni say ma nxt wik neva finish
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 9:07am On Feb 01, 2013
Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 9:14am On Feb 01, 2013
Anonydammy: Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan
it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 9:16am On Feb 01, 2013
PatienceAl: AAUA lies too much jor....dem even wan turn me 2 LIAR bou d infos...2 prove 2 u guys dah i wah int lying:...@admittd stdnts:...dey askd u guyz 2 chk bak on d 30th of Jan..yet nofin 2 show 4 it.....AAUA is jex too disorganized....well UNAD don giv me admission sha...but d fee too much...so i gahz wait 4 dis slow AAUA oo....make dem quik sha b4 evribody finish salary ooo....ayam dedicating diz hiss 2 AAUA : #mtcheeeeeeeeew#....some skuls don finish 1st semester sef....ma name 4 area now na .....*till next week*.....cos evribody dey ask me..'havnt u gon 2 skul?....wetin i go tawk....til nxt week nooni....i don get name 4 area cos of dis skul.....GOD GO MAKE US BIGGER SHA....make i call ma in-house guy jawe...**..... Itz ya one nd only OMO VC....PRECIOUS nooooni... *winks*....later finz
lol
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by 5age: 9:20am On Feb 01, 2013
Anonydammy: Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan


lol.. I bet even google dont av answers to your questions... Funny!
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by bodman4us: 9:25am On Feb 01, 2013
Gud mrng frnds hapi new mnth.d month of love.i wil b goin 2 skul nxt wek sunday....we ar 2 check bak yesterday buh ntin waz dar we hope 2day dar site wil b updatd.
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 9:27am On Feb 01, 2013
Janoluyemi:
it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef
...ehyaa..sowi jaree
Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 9:28am On Feb 01, 2013
Janoluyemi:
it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef

Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Anonydammy(m): 9:31am On Feb 01, 2013
Aaua here i com..feb4

Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by GoGod(f): 9:46am On Feb 01, 2013
Anonydammy: Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan
D first CONDUCTOR was FEMI, GARUBA was d first mala to sel suya nd CHUKWUEMEKA was d first igbo guy to sel spare part.

(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (144) (Reply)

Babcock Expels Student In The Leaked Sex Video / Government/crs Online Tutorial for jamb and Pume / Jambite, Let's Help Check Your Result

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.