Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,108 members, 7,963,616 topics. Date: Tuesday, 01 October 2024 at 02:53 PM

NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... - Education (1467) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... (1176852 Views)

Obafemi Awolowo University,ile-ife Cut-off Marks For 2013/2014 Session / Futa Admission For 2013/2014 Session / Obafemi Awolowo University (oau), 2013/2014 Session (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1464) (1465) (1466) (1467) (1468) (1469) (1470) ... (1885) (Reply) (Go Down)

Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Faith93: 7:14am On Nov 14, 2013
Pokemon43: I just hope ASUU won't wait till afta colleague's burial b4 they hold their NEC meeting
Good morning pokemon..death is'nt good, it's nt evenn sumtn we wish for our enemies...bt I hope this mishap dat has apnd wud nt prolong dis strike the more..wen we don dey happy sey dem go soon call am off!
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Faith93: 7:31am On Nov 14, 2013
Latnok95:

Stop that rough play undecided
I saw dis on Facebook..nd if its true...Den may God judge ASUU members..cos dis is'nt ryt at all..mtschew!
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Pokemon43(f): 7:39am On Nov 14, 2013
Faith93: Good morning pokemon..death is'nt good, it's nt evenn sumtn we wish for our enemies...bt I hope this mishap dat has apnd wud nt prolong dis strike the more..wen we don dey happy sey dem go soon call am off!
d system in naija is burial after as from 1 month,well i pray it does not take long cos i read many newspapers ysterday nd all conveyed similar mesages,ASUU is mourning a colleague cos he would av been part of d meeting cos he played a critical role in d meeting nd loosing him means a very serious blow to dem,i pray he makes heaven cos for me dats all dat matters and i also pray d strike is called off quick
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 7:45am On Nov 14, 2013
Goodmorning my ppl.
Latnok wetyn b ur topic na,u no even put link sef
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 7:50am On Nov 14, 2013
Latnok95:

Stop that rough play undecided
he thinks I'm playing. angry
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Faith93: 7:50am On Nov 14, 2013
Pokemon43: d system in naija is burial after as from 1 month,well i pray it does not take long cos i read many newspapers ysterday nd all conveyed similar mesages,ASUU is mourning a colleague cos he would av been part of d meeting cos he played a critical role in d meeting nd loosing him means a very serious blow to dem,i pray he makes heaven cos for me dats all dat matters and i also pray d strike is called off quick
pokemon dey sed d meetiing wud hold Jan 15 2014
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:08am On Nov 14, 2013
Faith93: pokemon dey sed d meetiing wud hold Jan 15 2014
den deir sack letas dey wait for deir offices
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by naijaboiy: 8:09am On Nov 14, 2013
Latnok95:

Stop that rough play undecided
LMAO!!!! cheesy cheesy

1 Like

Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Faith93: 8:09am On Nov 14, 2013
odizeey: den deir sack letas dey wait for deir offices
who wan sack Dem?
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 8:13am On Nov 14, 2013
Faith93: who wan sack Dem?
who dey terminate person appointment for naija?
Dem no knw say we b political children from now till 2015?
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by naijaboiy: 8:15am On Nov 14, 2013
But wait o...this man was in support of the continuation of the strike...my sympathy is not heartfelt o
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 8:43am On Nov 14, 2013
naijaboiy: But wait o...this man was in support of the continuation of the strike...my sympathy is not heartfelt o
Seriously?? Smh -_-

1 Like

Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Adex097: 8:49am On Nov 14, 2013
Faith93: pokemon dey sed d meetiing wud hold Jan 15 2014
Plz stop spreading false news...its a rumour .

Good morning
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by PrinceOse(m): 9:16am On Nov 14, 2013
Faith93: pokemon dey sed d meetiing wud hold Jan 15 2014
jan 15 i c....i jux pray no memba dies again
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by PrinceOse(m): 9:18am On Nov 14, 2013
naijaboiy: But wait o...this man was in support of the continuation of the strike...my sympathy is not heartfelt o
i even tink he ws d one dat decided for uniben to continue vote against d suspeenton of d strike
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 9:22am On Nov 14, 2013
PrinceOse: jan 15 i c....i jux pray no memba dies again
Hahahahahahahahaha.........lwkmd bro u funny oooooooo......well na true talk sha ooo...
Wait ooo make una talk trurh na ddeath d pain una abi na d strike?
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 9:22am On Nov 14, 2013
PrinceOse: jan 15 i c....i jux pray no memba dies again
Hahahahahahahahaha.........lwkmd bro u funny oooooooo......well na true talk sha ooo...
Wait ooo make una talk trurh na death dy pain una abi na d strike?
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:30am On Nov 14, 2013
Ken excel:
Hahahahahahahahaha.........lwkmd bro u funny oooooooo......well na true talk sha ooo...
Wait ooo make una talk trurh na death dy pain una abi na d strike?
nothing dey pain me pass d fact say uniben no wan list out requirements for clearance,n comfirm our admission,no b dis strike dey worry me so
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by PrinceOse(m): 9:30am On Nov 14, 2013
Ken excel:
Hahahahahahahahaha.........lwkmd bro u funny oooooooo......well na true talk sha ooo...
Wait ooo make una talk trurh na death dy pain una abi na d strike?
watin concern me wt d death.....mtcheeew lik say if fg pay dem d man go giv me 5naira
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Latnok95(m): 9:31am On Nov 14, 2013
odizeey: Goodmorning my ppl.
Latnok wetyn b ur topic na,u no even put link sef

grin I don c ur post dia
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by PrinceOse(m): 9:32am On Nov 14, 2013
odizeey: nothing dey pain me pass d fact say uniben no wan list out requirements for clearance,n comfirm our admission,no b dis strike dey worry me so
ken uniben is usin d strikee as excuse so let d strike stil pain u
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Latnok95(m): 9:34am On Nov 14, 2013
naijaboiy: But wait o...this man was in support of the continuation of the strike...

Dis is wrong man..
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:35am On Nov 14, 2013
PrinceOse: ken uniben is usin d strikee as excuse so let d strike stil pain u
if dem wan do am dem go do am,dem wait mk strike finish bfr dem do putme? Wetyn concern ASUU n clearance na.
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 9:51am On Nov 14, 2013
odizeey: nothing dey pain me pass d fact say uniben no wan list out requirements for clearance,n comfirm our admission,no b dis strike dey worry me so
Lolz....bt na until dem call off strike na dem go do dat one oo..bt wenti uniben say na dem see?
Even person wen don see admitted nw no go fit happy wella o..
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 9:58am On Nov 14, 2013
PrinceOse: watin concern me wt d death.....mtcheeew lik say if fg pay dem d man go giv me 5naira
Lolz.....na so una dy vex
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 9:59am On Nov 14, 2013
Ken excel:
Lolz....bt na until dem call off strike na dem go do dat one oo..bt wenti uniben say na dem see?
Even person wen don see admitted nw no go fit happy wella o..
I am weak in d sPirit. Just to put admitted,n requirements,na war, everything nw na ASUU strike,even boys wen no dey go school bfr,for d area wen show face,dey say na ASUU strike o
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Nobody: 9:59am On Nov 14, 2013
odizeey: nothing dey pain me pass d fact say uniben no wan list out requirements for clearance,n comfirm our admission,no b dis strike dey worry me so
lyk seriousli.. We dy d same boat.. Weneva dy want to call it off, dy can. Ma own be say make uniben rilis list 4 kofa to confirm jamb.
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 10:00am On Nov 14, 2013
odizeey: if dem wan do am dem go do am,dem wait mk strike finish bfr dem do putme? Wetyn concern ASUU n clearance na.
Na acedemic staff dy on strike na.....na only online clearance will fit do wifout dem cox na non-acedemic dy run dat one......d one wen dy baffu me pass na why our result neva come out for kofa..
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Kenexcel(m): 10:03am On Nov 14, 2013
odizeey: I am weak in d sPirit. Just to put admitted,n requirements,na war, everything nw na ASUU strike,even boys wen no dey go school bfr,for d area wen show face,dey say na ASUU strike o
Hahahahaha...dem dy form activities......bt ASUU president say d suspension of d nec meetin na indefinite ooo.....and dem no fit release d result for kofa wifout d strike called off.
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by odizeey(m): 10:09am On Nov 14, 2013
Ken excel:
Na acedemic staff dy on strike na.....na only online clearance will fit do wifout dem cox na non-acedemic dy run dat one......d one wen dy baffu me pass na why our result neva come out for kofa..
ASUU na lecturers,no b dem go clear u,na non acad staffs own work b dat.
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by aieo(m): 10:20am On Nov 14, 2013
Morning smiley
Re: NEWLY ADMITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION... by Faith93: 10:21am On Nov 14, 2013
Adex097:
Plz stop spreading false news...its a rumour .

Good morning
relieved...I tot as mch.

(1) (2) (3) ... (1464) (1465) (1466) (1467) (1468) (1469) (1470) ... (1885) (Reply)

How To Achieve High Scores On The GRE / The medical students and aspirants thread / Unilorin Utme 2015/2016 Aspirants

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.