Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,943 members, 7,962,998 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 11:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin (2563 Views)
Please Did I Say Anytin Wrong? / Brazil Una No Need 2 Pack Anytin, Na Home Una Dey Jawe / Offtopic Joint,bar,football Center,salon Or Anytin U Like Sef (2) (3) (4)
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 4:25pm On Sep 17, 2008 |
and wats d opposite of hi? low |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 4:31pm On Sep 17, 2008 |
titi, why do u hate me so much ? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 4:49pm On Sep 17, 2008 |
nna, see me see nwanyanwu o |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 5:29pm On Sep 17, 2008 |
na ur surname be dat, Tyty Nwanyawu? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 6:16pm On Sep 17, 2008 |
hw u tke kno, u be winch o |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by mykali(m): 6:41pm On Sep 17, 2008 |
with winchous capabilities |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 8:28pm On Sep 17, 2008 |
tytylayor: den y u come dey form Omo Yoruba na |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 9:11pm On Sep 17, 2008 |
tytylayor: |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 9:56pm On Sep 17, 2008 |
surprised? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by topeteadr(m): 11:15pm On Sep 17, 2008 |
Info, wtf are you doin here. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 1:45am On Sep 18, 2008 |
He is scratching his backside and smelling it |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 9:46am On Sep 18, 2008 |
damn! |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 9:47am On Sep 18, 2008 |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 11:38am On Sep 18, 2008 |
gaby don dey scatteryarn dis days |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 11:40am On Sep 18, 2008 |
true talk. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by saucekid(m): 11:47am On Sep 18, 2008 |
we need ban am be that |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by mykali(m): 5:22pm On Sep 21, 2008 |
so who will ban the cat. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 1:37am On Sep 22, 2008 |
I will do it. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Jeovy(m): 5:43am On Sep 22, 2008 |
but you are the cat |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 8:23am On Sep 22, 2008 |
make una leave my gabbie joh girl fire on |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 9:30am On Sep 22, 2008 |
clemcykul: Thank you ohhh. . . Jeovy be top world class Amebo, thats all . |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 10:28am On Sep 22, 2008 |
clemcykul: leeelee |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by chioya(f): 10:45am On Sep 22, 2008 |
hahaha |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 3:12pm On Sep 22, 2008 |
chioya ure laffn wen uve not paid ur hospital bills |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by mykali(m): 6:29pm On Sep 22, 2008 |
chioya, how far na? long time oh. how junior and the hubby. hope all is well. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 1:20am On Sep 23, 2008 |
LOL Clems |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by lordmassac(m): 11:00am On Sep 23, 2008 |
i no gree laf, i no gree cry, ino gree smile i just . ok make i helep u laf small. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Jeovy(m): 12:07pm On Sep 23, 2008 |
clear case of madness |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 3:35pm On Sep 23, 2008 |
simple |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 3:54pm On Sep 23, 2008 |
I think you have to be mad to be in the joke section. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 5:14pm On Sep 23, 2008 |
u must really be mad to be in d joke section nw |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 10:45pm On Sep 23, 2008 |
@ gabrywyl Are you mad |
Hillarious Joke About Adekunle Gold's Portrait / Hilarious Memes That Will Crack You Up #comedythread / Choi! See The Hairstyle This Lady Wanted Vesus What She Got, Lol
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |