Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,944 members, 7,963,003 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 11:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin (2564 Views)
Please Did I Say Anytin Wrong? / Brazil Una No Need 2 Pack Anytin, Na Home Una Dey Jawe / Offtopic Joint,bar,football Center,salon Or Anytin U Like Sef (2) (3) (4)
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 12:27pm On Sep 24, 2008 |
being here,u r mad, we r all mad |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 12:50pm On Sep 24, 2008 |
Who dey follow this 1 talk |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 2:14pm On Sep 24, 2008 |
whu dey tlk to dis one sef |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 3:50pm On Sep 24, 2008 |
beats me |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by bastrin(f): 5:25pm On Sep 24, 2008 |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 8:48pm On Sep 24, 2008 |
e nogree u shit? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 10:52pm On Sep 24, 2008 |
clemcykul: @ tytylayor U talkn to me |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 10:38am On Sep 25, 2008 |
u dey crase |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 1:54pm On Sep 25, 2008 |
infobaba: did we mention any name? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by MrInfo1(m): 1:58pm On Sep 25, 2008 |
I fear |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by saucekid(m): 2:02pm On Sep 25, 2008 |
the guilty always has it following them |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 3:47pm On Sep 25, 2008 |
they don't av rest of mind |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 5:49pm On Sep 25, 2008 |
why? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 1:53pm On Oct 02, 2008 |
Y has a long tail and 2 branches |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 3:51pm On Oct 02, 2008 |
na small children yab be dat o |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by sylve11: 4:20pm On Oct 02, 2008 |
clemcykul: who tell u sey na small piken yab be say? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 4:21pm On Oct 02, 2008 |
Its jaymobb |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by sylve11: 5:22pm On Oct 02, 2008 |
gab i no know o, is it jaymobb? |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 5:23pm On Oct 02, 2008 |
Confirmed |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by sylve11: 5:36pm On Oct 02, 2008 |
GAB, DO U KNOW U R JUST WONDERFUL, I REALLY like u |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Gabry(f): 5:49pm On Oct 02, 2008 |
Thank you sha. I like you too ma friend. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by sylve11: 6:08pm On Oct 02, 2008 |
gaby my friend, i sent u to school, u dont know how to spell gaby. |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by mykali(m): 6:29pm On Oct 02, 2008 |
she nor go better skul |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Scopium: 7:49pm On Oct 02, 2008 |
[size=13pt]Which kin skul she go?[/size] |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by cbase: 9:57pm On Oct 02, 2008 |
Iyanapaja Girls High School |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Scopium: 8:38am On Oct 03, 2008 |
[size=13pt] I hear say na that school wey Beyonce attend[/size] |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by clemcykul(f): 11:01am On Oct 03, 2008 |
you hear well my braza lol |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Scopium: 11:28am On Oct 03, 2008 |
[size=13pt]E be like say una dey the same class Clem?[/size] |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by tytylayor: 3:28pm On Oct 03, 2008 |
clem senior her wit one month for class |
Re: If U Like Laff,smile,cry, Do Anytin by Scopium: 4:50pm On Oct 03, 2008 |
[size=13pt]Ok you must be the class monitor[/size] |
Choi! See The Hairstyle This Lady Wanted Vesus What She Got, Lol / <pics> Meant For Girls To Comment / Ultimate Search-find Drake
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |