Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,930 members, 7,962,962 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 09:29 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / How To Know You're Fooling Yourself-strictly Naija (851 Views)
How Some Guys Keep Fooling Themselves (photo) / #photo: When You're On Your Way To Heaven And Then God Reads All Your Tweets / How To Know You're Becoming Tushed(photo) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
How To Know You're Fooling Yourself-strictly Naija by Nobody: 2:44am On Jan 05, 2015 |
U dey do opening prayer 4 Night Club. - Na God go slap ur mouth. U come back from dubai dey form British accent. - Na rat go chop ur mouth U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. - 4 where na.....mumu U dey add water to egg say e go plenty when u fry am. - Why u no add yeast join am....olodo. U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting. - Na yeye dey worri u. House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher - Hahahahaha....u don die. U de say Terry G's music dey inspire u - unto which level!! madness U carry candle dey look for where fuel dey smell from. - continue u go soon see am U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working. - Lolzzzzzzzzz... ..mad man When pastor talk say 'Do something crazy for the Lord' u come carry church offering run - na who wan chase u?..... |
Re: How To Know You're Fooling Yourself-strictly Naija by jeffizy(m): 3:00am On Jan 05, 2015 |
So hilarious . |
(1) (Reply)
/ Hilarious Picture! / BREAKING NEWS: INEC Postpone Election Date
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |