Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,138 members, 7,963,691 topics. Date: Tuesday, 01 October 2024 at 04:53 PM

Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album (786 Views)

Majek Fashek Attends House On The Rock Church, Lagos (Photos) / Linda Ikeji And Majek Fashek Strike A Pose / Majek Fashek Is Back, Leaves Rehab For The First Time (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album by AKPOSbaba: 12:26pm On Jul 16, 2015
Reggae miuzishan,Majek Fashek, don yarn afta he carry waka
go one church say make dem no force am go place like Uselu,
wia dem for dey cure pipo craze or pipo wey small nut don loose for dia head.
He say him spirit go dey low if dem force am.
If you rememba three weeks ago,di whole intanet scata
wey dem say Majek dey beg ogogoro waka nowadays and dis one kon make Area Fada,Charly Boy beg naija pipo make dem join am to hep di reggae star.
Pipo also dey yarn say,di ting wey putam for dis problem na bicos,
di ganja farmers product wey him dey smoke no good for him bodi.
Majek say him know how he take dey escape dis tritment
bicos God don givam differen differen knowledge like orisha and babalawo knowledge.
He say naim ancestors knowledge he dey use right now
and him dey drink akpeteshie (ogogoro) wit di orisha idea wey him get.
Di Rain maker wey him jam,"Send Down The Rain" reign scata dat year say,
him go take di tritment afta he release him next album.
His Royal Freshness,one of Majek Fashek guy name some years ago
bicos him skin fresh finish like fresh vegetable in dose days yarn say,
he no want make him spirit dey low bicos na Jesus be him hero,
Lord and Saviour and naim don carry am reach dis level.
Majek say make pipo calm down afta di album bicos he no won enta hospital now bifor somebodi go givam bad injection.

SOURCE.....http://ogakpatakpata..com/2015/07/majek-fashek-i-go-cure-my-craze-after-i.html

Re: Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album by Eliza5050(f): 12:43pm On Jul 16, 2015
Eyah
I feel sad for majek fashek
One of our biggest talent going down just like dat
Re: Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album by OKorowanta: 12:54pm On Jul 16, 2015
It Is well with him in Jesus name
Re: Majek Fashek: I Go Cure My Craze After I Release My Next Album by hatux: 12:55pm On Jul 16, 2015
Good for him....

(1) (Reply)

See How Drake Replied Meekmill For Saying He Doesn’t Write His Own Lyrics! (pic) / Timaya Shares Adorable Photo Of His Baby Daughter / 9ice Baby Mama, Toni Payne Takes Out Her Anger On Femi Fani Kayode

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.