Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,823 members, 7,962,678 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 02:33 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (20) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21756 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by romsky: 4:21pm On Jun 17, 2009
till 2012
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:24pm On Jun 17, 2009
No way!
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 4:45pm On Jun 17, 2009
tak d oda exit
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:49pm On Jun 17, 2009
after you've locked every where and forcing me to do
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:55pm On Jun 17, 2009
shocked
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 5:02pm On Jun 17, 2009
take cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by ojaybobo(m): 5:48pm On Jun 17, 2009
well dats mr dans cross let him carry it[color=#000099][/color]
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 5:59pm On Jun 17, 2009
tell me sontin, newbie
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:11pm On Jun 17, 2009
See Wat Recession Dey Cause sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:21am On Jun 18, 2009
eh yah, poor dikele tongue
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 10:24am On Jun 18, 2009
ololumi leave that guy, dem no pay am last month for him cemetary work wen him dey do cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:57am On Jun 18, 2009
chei

lol
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 2:20pm On Jun 18, 2009
welcum bak
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:28pm On Jun 18, 2009
you dey read news ni?
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 2:38pm On Jun 18, 2009
guess dat shud be a qwesion right?
Re: See Wat Recession Dey Cause by Lolabbey: 4:33pm On Jun 18, 2009
no mind litu ben jare
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 5:03pm On Jun 18, 2009
very little thing like dat angry cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:57pm On Jun 18, 2009
I dey wicked at times o. . .no let me vex
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 6:16pm On Jun 18, 2009
u too dey make mouth jor
Re: See Wat Recession Dey Cause by nich(m): 6:43pm On Jun 18, 2009
wetin una dey find for dis recession sef: work abi monie? undecided
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 7:38pm On Jun 18, 2009
e be like say na u we dey find, ask teisys first
Re: See Wat Recession Dey Cause by profits1: 8:27pm On Jun 18, 2009
Sho, the recession joke didnt continue
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 8:56am On Jun 19, 2009
it wont stop until u leave nld for us
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 9:19am On Jun 19, 2009
so that u can snatch him abi
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 7:45pm On Jun 19, 2009
tyty wey no get mind. .the guy go just kidnap am
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:04pm On Jun 19, 2009
sylve11:

ololumi leave that guy, dem no pay am last month for him cemetary work wen him dey do cool

sad
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:16am On Jun 20, 2009
dickele watta gwan ?
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 12:08am On Jun 22, 2009
. . . so why u dey hold my pocket?
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 8:15am On Jun 22, 2009
cuss she needs the coins u carry about
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:19am On Jun 22, 2009
see what recession dey cause. . . u dey speak in third person?
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 1:28pm On Jun 22, 2009
you and who

i dont deal with poor guys
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 1:39pm On Jun 22, 2009
shwuu shocked shocked

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (29) (Reply)

Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!) / Mermaid Found After Tsunami: Wow!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.