Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,796 members, 7,962,611 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 01:38 PM

See Wat Recession Dey Cause - Jokes Etc (22) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21755 Views)

Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 7:36pm On Jul 13, 2009
he heads the world recession group
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 7:56pm On Jul 13, 2009
somehow i doubt that. . . seeing Syvle is present smiley
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 9:59pm On Jul 13, 2009
thanks D1, but u be Thomas brother
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:01pm On Jul 13, 2009
dig a hole grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 10:02pm On Jul 13, 2009
nice answer cheesy
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:26am On Jul 14, 2009
Wrong ansa
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 9:37am On Jul 14, 2009
D1KeleVra:

dig a hole grin

u wan bury ursef?
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 9:40am On Jul 14, 2009
na so we see am o cool
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:42am On Jul 14, 2009
me I no follow for this everlasting recession o. who ressurect this thread sef grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 10:02am On Jul 14, 2009
na , . . , . . . . . . . , . . .i don forget
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 10:09am On Jul 14, 2009
go format ur memory
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 10:22am On Jul 14, 2009
i just did, its virus free nau
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 10:43am On Jul 14, 2009
Tyty, how far my sista
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 10:55am On Jul 14, 2009
look, its right behind u, not just fat @allllllllllllll
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 10:57am On Jul 14, 2009
clemcykul:

i just did, its virus free nau

u need someone else to format it for u, where ben self
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:10am On Jul 14, 2009
tytylayor:

look, its right behind u, not just fat @allllllllllllll

grin
I miss you sha. Tis' so lonely and boring here
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 11:11am On Jul 14, 2009
really?
Re: See Wat Recession Dey Cause by sweetliet: 11:16am On Jul 14, 2009
yes na i really miss u piecesssss
Re: See Wat Recession Dey Cause by Backagain: 11:19am On Jul 14, 2009
sweetliet the early morning drunkard.
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 11:23am On Jul 14, 2009
hahahahahaha, dats gonna hurt
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:23am On Jul 14, 2009
Back Again, please go and call Ben10 for me. I wan write my will
Re: See Wat Recession Dey Cause by Jeovy(m): 11:25am On Jul 14, 2009
u wan will urself wink
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 11:26am On Jul 14, 2009
go and come back again u no d hear teissy is about to kpeme she is about to will evrythin to ben includin her best fnd grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by sweetliet: 11:35am On Jul 14, 2009
@back again

which kin name be dis sef.

me i no wear pant ooooh

make u leave me alone ooooh. whether i drink shekpe or awokpe, na u sabi because it takes one to know one
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:37am On Jul 14, 2009
na lie, I don see am you wear red and black pant grin

Tessys I'm here. kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:41am On Jul 14, 2009
tot ure gone
Re: See Wat Recession Dey Cause by PeeJee(m): 11:43am On Jul 14, 2009
Ben20001:

na lie, I don see am you wear red and black pant grin

Tessys I'm here. kiss
ASHAWOOOOOOOOOOOO shocked dont come to my house ohhhhh am scared before u go pregnant my house girl
sweetliet:

@back again

which kin name be dis sef.

me i no wear pant ooooh

make u leave me alone ooooh. whether i drink shekpe or awokpe, na u sabi because it takes one to know one
abegi na yeye name I dey kampe sweetlie darling can we hook up this evening at sheraton? wink kiss
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:45am On Jul 14, 2009
greater ASHEWO grin
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:46am On Jul 14, 2009
watches from my window*****
Re: See Wat Recession Dey Cause by tytylayor: 12:08pm On Jul 14, 2009
*pour pepper water for her eyes* gbeborun
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 12:12pm On Jul 14, 2009
Make sure you give ya Ololumi's google afterwards
Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 12:12pm On Jul 14, 2009
cleans eyes and continues peeping

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (29) (Reply)

Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!) / Mermaid Found After Tsunami: Wow!

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.