Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,403 members, 7,964,644 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 05:20 PM |
Nairaland Forum / 2undeee's Profile / 2undeee's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
Celebrities / Re: First Photos: Bovi Mother's Burial Live - Vivian Gist by 2undeee(m): 11:47am On Mar 12, 2016 |
RIP mummy BOVI may her gentle soul rest in the bossom of the Lord |
Politics / Re: Lagos Police PRO, Dolapo Badmos, Stuns In New Photos by 2undeee(m): 10:08pm On Mar 10, 2016 |
Dis one Wey police don dey advertice dem self so hope say dem ma no wan bcom new oolajummoke so just saying |
Romance / Re: After Dating Her For Some Months, Never Knew She Was A SINGLE MOTHER. by 2undeee(m): 4:29pm On Mar 07, 2016 |
doughziay: Bros Abeg if she is of a good character pls marry her because say she don born dat one no b problem |
Fashion / Re: The Funny Suit This Man Wore To His Wedding... by 2undeee(m): 4:19pm On Mar 07, 2016 |
The Republic of factory workers |
Education / Re: UNILAG's Ayodele Dada About To Be Evicted From His Home Over Rent by 2undeee(m): 12:26pm On Mar 05, 2016 |
Come d dey Wey unilag dey do confogin self shy dem give am 500000 k how much b in huz rent na 1million or na style him wan use beg |
Business / Re: Has Anybody Been Able To Change His Account Name With Bank? How Did You Do It? by 2undeee(m): 10:43am On Mar 03, 2016 |
Lovelynature: All you need is going to court and apply for change of name and publish it in a news paper it around 4500 here in d north but make sure d name tally with your school credentials because of future reference |
Politics / Re: Army Rescues 17-Year-Old Girl Kidnapped By Boko Haram In 2014 In Borno (Pic) by 2undeee(m): 10:27am On Mar 03, 2016 |
Thank God for your life and I wish ur people congratulation |
Politics / Re: MURIC Orders Yunusa To Face Sharia Court! by 2undeee(m): 8:53am On Mar 02, 2016 |
YelloweWest: Not all terrorists are Muslims |
Romance / Re: I Caught My Best Man With My Wife Two Weeks To Our Wedding. by 2undeee(m): 5:23pm On Mar 01, 2016 |
She has refused to tell me how long Charles has been sleeping with her though she swore the time I caught them was the first. How do I believe her? The wedding in two in two weeks and I still do not know what to do. Y she go tell u d truth my advice but if na me I will call it a quite |
Celebrities / Re: Rita Dominic's Look To Love Like A Movie 3 Concert (photos) by 2undeee(m): 7:19pm On Feb 29, 2016 |
Karasihka Queen of d jungle 1 Like |
Politics / Re: Kamaldeen Awards Best K.A.I Dressed Officer With N100,000 (photos) by 2undeee(m): 9:41am On Feb 29, 2016 |
Even karota in my state dey dress pass dis one Ganduje over 2 U |
Politics / Re: 7000 People Displaced In Benue And Other Emerging Facts by 2undeee(m): 9:39am On Feb 29, 2016 |
Baba Buhari pls speak d language dat dis Fulani people will understand its like dey don't want peace with us in Nigeria 1 Like |
Travel / Re: FG To Establish National Carrier by 2undeee(m): 9:31am On Feb 29, 2016 |
Sai baba Buhari may you leave long to achieve all d good things u wish for Nigerians 7 Likes |
Politics / Re: #FreeEse:Emir Sanusi Denies Malicious Lies That Said He Refused To Help #freeese by 2undeee(m): 7:33am On Feb 29, 2016 |
See me see trouble so Aboki like better tin 1 Like |
Politics / Re: Ikpeazu starts Work On Obuaku-River Port by 2undeee(m): 11:31pm On Feb 28, 2016 |
Redoil: U still dey village so u no knw waitin dey go on for north na Una Governors dey copy northern governors because dey have been given dere people dividends of democracy since d year 50 |
Health / Re: ‘boy, 3, Who Drank Acid, Abandoned In LUTH’ by 2undeee(m): 9:00am On Feb 28, 2016 |
Wish him quick recovery |
Business / Re: Mobile Cook: Man Fries Eggs By Moving From Place To Place by 2undeee(m): 5:57pm On Feb 27, 2016 |
Buharisim is d idealism of understanding how to hustle without depending on change slogan or inconclusive budget system |
Politics / Re: Ben Bruce And Obasanjo Pictured Together by 2undeee(m): 8:03am On Feb 26, 2016 |
So u go happy if dem call ur papa monkey because I bet ur papa no reach Obj |
Politics / Re: Why We Can’t Produce Tompolo – Lawyers by 2undeee(m): 7:54am On Feb 25, 2016 |
The fear of Buhari the beginning of wisdom 1 Like 1 Share |
Religion / Re: How Giving Just N200 Got Me N5000 by 2undeee(m): 7:52am On Feb 25, 2016 |
U better no chop dat money if na mistake d owner do pay for ur account cor, well den u go knw waitin U enter |
Politics / Re: Ojogbane Adegbe Sues EFCC For N100m by 2undeee(m): 7:47am On Feb 25, 2016 |
sambisaman: Y dem allow am even go course for ogbodo Oyinbo u Wey suppose dey sambisa forest after all waitin u nd ur GEJ do Nigerians u come get mouth dey sue for 100000000 na trillion u for ask for Omo ole jatijati 3 Likes |
Romance / Re: Why Do Some Ladies Wear Beads Round Their Waist? by 2undeee(m): 7:40am On Feb 25, 2016 |
KINGinVAHALA: No b lie oh I like Babes with Bead oh, mostly the smaller once it makes dis kind of sound when on motion guys with d experience can tell u more......Lols |
Politics / Re: President Buhari Prayed For Nigeria In Medina (photos) by 2undeee(m): 7:31am On Feb 25, 2016 |
May Allah always be your Baba Buhari Long Live Baba Buhari God Bless Nigeria Long live the wailing Wallers so as 2 see Baba lead us to promise land Insha Allah 1 Like |
Celebrities / Re: Ay's Wife, Mabel, Moves Out Of Matrimonial Home - Stella Dimoko Korkus by 2undeee(m): 3:32pm On Feb 23, 2016 |
Shy na style u wan use genrate traffic for ur fake blog , we knw Una type olofo tuletule |
Politics / Re: Ganduje In Caterpillar, Commissions A Road Project (Photos) by 2undeee(m): 9:52am On Feb 23, 2016 |
Him dey commission road or him dey drive catapilar 1 Like |
Religion / Re: "We Killed Michael Jackson" - Nigerian Girl 'Confesses' In Church (VIDEO) by 2undeee(m): 7:30pm On Feb 22, 2016 |
Na wash oh Y she no call the Nigerian artist names only the dead chai another IPOB 1 Like 2 Shares |
Business / Re: The Typical Nigerian Attitude To Foreign Goods And The Dollar Slide. by 2undeee(m): 8:24pm On Feb 21, 2016 |
Hummmmm |
Politics / Re: Obiano, Tinubu, Amosun, Kalu And Akande At SUN Award: Caption The Photo by 2undeee(m): 2:45pm On Feb 21, 2016 |
Guy I concur with you same thing happened 2 me here don't mind d MODs in NL na semi IPOB dem be |
Religion / Re: How Pastors Deceive Their Congregation #photo. by 2undeee(m): 10:37am On Feb 21, 2016 |
Dis one na lie |
Celebrities / Re: Dabota Lawson And Bianca Ojukwu At The Sun Awards (Photos) by 2undeee(m): 9:59am On Feb 21, 2016 |
She try but Y she no come continue IPOB support because she knw d manhood is dead 1 Like |
Celebrities / Re: Olajumoke Lands Endorsement Deal With Payporte(photos) by 2undeee(m): 11:04pm On Feb 15, 2016 |
Segadem: Amen oh, ALLAH count me join d lucky once b4 end of this month |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |