Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,189,207 members, 7,936,738 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 09:22 PM

Let Us Throw All The Insults Here - Jokes Etc (35) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let Us Throw All The Insults Here (75178 Views)

Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview / Lets Throw The Insults Here {part 3} / Let Us Throw All The Insults Here Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (100) (Go Down)

Re: Let Us Throw All The Insults Here by sledge406: 4:01pm On Feb 25, 2010
@Dickason, C as u do face like wetin dem use pencil draw for on top paper con use spit and eraser take wipe am off.
After I don read ur recent rubbish, I don come to d conclusion day u make more sense wen u nor dey post.
Every time u post and click enta, u dey display more of ur useless life wen dey full of negativities so tay u dey double post.
And as for needing an explanation to d goats @ ur backyard, u shud have asked ur old boi first cos I heard him and goats are like 5 & 6 and say im think say ur mum na goat na im make am settle for ur mama.
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 5:01pm On Feb 25, 2010
See, na you d goat resemble. Im resemble u for face, im get pot-belly just d same size like your own, and im also get small bow-leg exactly as your own curve. shocked shocked
Look ooo. . .i go terminate d semi-goat oh. . .abeg no come 2moro say i kill your first born ooo shocked shocked shocked
Re: Let Us Throw All The Insults Here by lightwalk(m): 6:43pm On Feb 25, 2010
[size=18pt]ha ha sledge 406. Brace YOURSELF!!!!!!! grin grin grin grin[/size]
Re: Let Us Throw All The Insults Here by kemacrude: 9:40am On Feb 26, 2010
ur madness don get server address and ip
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13: 10:09am On Feb 26, 2010
Your madness was as a result of Internet Virus
Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(m): 5:13am On Feb 27, 2010
I just a say make i little vacation 2 hawaii, c my new apprentice dem dey display their small skills, n some are even disrespecting ME. I think its time 2 seperate d boyz from d MEN
Re: Let Us Throw All The Insults Here by lysaa(f): 12:12am On Mar 04, 2010
sledge406:

@Lysaa, As gladly suggested earlier u were on your heat and I knw tis till next month before dey see dat your sunken yansh of an arse here again. People dey get flat yansh, others dey get big yansh but your own dey convex to d origin. No wonder u dey wear 5 thongs, 2 mothercare and 1 boxers jst to make am look poof. And na all dese ones u dey use deceive D1ckless and Xynerise plus Mykpoli. ptcheeeew!!!
who is this unmitigated dunce crying for attention?! See, if u have enough sense as that of a half-witted hummingbird, u'd realize that not everybody can be bothered about a perfectly constructed drivel from a whippersnapper who should be manufacturing sheep dip! abeg shift make i c who dey talk. .
Re: Let Us Throw All The Insults Here by parki: 1:16am On Mar 04, 2010
will everyone cmon sharapp here. i am taking the names of noise makers from now
Re: Let Us Throw All The Insults Here by sledge406: 2:40am On Mar 04, 2010
@Dickason, Chop bread without water make e hook you for throat so dat u go jst choke and die quick wink

@Lightwalk, Brace ur rusted crate of teeth grin

@Gidson, How dat ur land for Haiti I knw say e don wash comot from d face of the earth and since wen Haiti turn Hawaii abi u don dey foncuse for typing again

@Lysaa, Take time to read d rubbish u wrote and u'd see u made NO SENSE. U make more sense wen u don't comment. So so head, no brain!!!Wasted some useful minutes of ur useless life tryn to pass a useless message.
Re: Let Us Throw All The Insults Here by parki: 2:57am On Mar 04, 2010
too much grammer

if you wan toast the babe talk now or forever hold your peace,
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 9:37am On Mar 04, 2010
Do what i did and don't reply to such desperate trash smiley
Re: Let Us Throw All The Insults Here by lysaa(f): 11:47am On Mar 04, 2010
sledge406:


@Lysaa, Take time to read d rubbish u wrote and u'd see u made NO SENSE. U make more sense wen u don't comment. So so head, no brain!!!Wasted some useful minutes of your useless life tryn to pass a useless message.
u're a complete dunce that's y it'll be pointless to clench a fist on u for not making sense out of my post. . matter of factly, have u made point out of ur dysfunctional life at all? just a thought tho. An olodo's head can be stepped up with a 'converter'; use one ASAP to upgrade ur reading comprehension. . Agbaya!
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13: 5:09pm On Mar 04, 2010
sledge406:


@Lysaa, Take time to read d rubbish u wrote and u'd see u made NO SENSE. U make more sense wen u don't comment. So so head, no brain!!!Wasted some useful minutes of your useless life tryn to pass a useless message.

lol i no fit laff grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by dani1luv: 5:25pm On Mar 04, 2010
Sledge you madness no fit get low battery grin grin grin

lysaa. .chilax ehn wink
Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 6:43pm On Mar 04, 2010
His madness dey use solar system grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by dani1luv: 7:44pm On Mar 04, 2010
That is to say na only wen sun dey shine him madness dey escalate grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 10:15pm On Mar 04, 2010
Sledge419,

your wifey is too wide big that you wasted the whole spermm petrol in your d1ck car playing on-top driving around her.

Yay!
grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by sledge406: 1:01am On Mar 05, 2010
@Parki, unless u dey claim to be babe, I nor c any babe for here oo abi na person wen get boobs and yansh like MTN SIM na im I wan waste my time on

@D1cklessvra, hang from a tree wit toilet paper tied to ur neck. U wen be say u dey put stone for pocket dey waka make breeze no throwey u.

@Lysaa, If u like make u nack ur head for tescoat or make u kiss life wire, I don tell u, U MAKE MORE SENSE wen u don't COMMENT abi I resemble all d many frogs for here wen dey await ur attention. No wonder u don use one shine earlier. ptscheew
Besides the topic says throw ANY insult and I'm jst being light here wat if I increase d heat, u go turn mad woman for yaba left.

@dan1luv, give Lysaa standing fan make she blow sorry cool her brains off and yes, na her converter we dey use charge my battery (afterall she say converter make sense for upgrading)

@Xynerise, How we go do na wen d weather too hot Abeg NEPA don give una light make I come charge my battery, as if una dey pay bills.
Re: Let Us Throw All The Insults Here by sledge406: 1:11am On Mar 05, 2010
Chimpaz-son u think say u go escape my wrath Today wen u decide yab differently, u came out plainly to show how childish (I mean 13 years young) in ur brain u are in ur 36 year old body.
I assure u dat u'd be used for the Naija version of 40 year old virgin in d next 4 years during d next world cup. Watch out, 2014!!!

And for the record, after I handle una community comot am from d face of ur state for d east, dem gimme d name sledge419. Na MUGU full ur community and u're one of d living proofs.

Talk nonsense again.
Re: Let Us Throw All The Insults Here by parki: 3:47am On Mar 05, 2010
Hahaha! which kain yeye babe ke for this nairaland ni, wey all the gals be like man. . . . . . .

I dont even pay attention to non of em, they all several levels beneath me mate . . . . . .
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13: 9:07am On Mar 05, 2010
clear enter brt lane with ya green and white front teeth
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 9:49am On Mar 05, 2010
You dey complain. . . ur own teeth wey be like placard
Re: Let Us Throw All The Insults Here by lysaa(f): 12:19pm On Mar 05, 2010
sledge406:

@Lysaa, If u like make u nack your head for tescoat or make u kiss life wire, I don tell u, U MAKE MORE SENSE wen u don't COMMENT abi I resemble all d many frogs for here wen dey await your attention. No wonder u don use one shine earlier. ptscheew
Besides the topic says throw ANY insult and I'm jst being light here wat if I increase d heat, u go turn mad woman for yaba left,

Its easy to locate an ozwoh as he lives in a fool's palace where he's bn enthroned. . his royal mugu! The yarns u spin are the lowest of craps with no effect at all. I knit, spin my yarns; pls do urself a favour by sparing urs for those who would adore it if not its a waste as it truely is.
No need to yap about my attention no matter the bit of it cos u can't afford it. Its more like giving a minimum wage to a maximum loser. I mean, U just don't cut it boy!
Me? Use someone to shine? Incase u don't know, this is Lysaa She shines by nature. U can't improve on perfection, its not my fault. Regardless, Whoever thinks of using u to shine would be making history after God when he called light out of darkness! Fice?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by sledge406: 2:42pm On Mar 05, 2010
Lysaa wen ur name shud have been LICE (Now I knw I gave dat name to u b4 somewhere in dis Nairaland).

D world wud knw for certain wat a Benin gal u are and u claim not to seek for attention. No reasonable person wud read wat u posted a second time cos it's full of crap jst as crappiness is in ur nature.

U rock SUCK!!!
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 3:10pm On Mar 05, 2010
Sledge419,
you wey useless finish that everytime your mama sees u, she wishes she had given your dad a bl0wjob!.
grin grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by lysaa(f): 11:38pm On Mar 05, 2010
sledge406:

Lysaa wen your name shud have been LICE (Now I knw I gave dat name to u b4 somewhere in dis Nairaland).

D world wud knw for certain wat a Benin gal u are and u claim not to seek for attention. No reasonable person wud read wat u posted a second time cos it's full of crap jst as crappiness is in your nature.

U rock SUCK!!!

I've bn called worse jare, bn maimed inane FYI but LOL it's all good, i'm cool, calm and collected.

ur lines are weak boy, too weak, weaker by the come-backs thats why I'll be the guy here and letchu the sissy be. Cheers. wink
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:59pm On Mar 05, 2010
More insults please smiley
Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(m): 1:44am On Mar 06, 2010
Boom sha sha, n it goes,
sledge404 pls can u step up ur game pls, cos we no dey yab pry sch. Yab here, b4 ur head be like eba when dem vomit. n 4 ur info lysaa, here no be music class save ur end rhymes 4 d studio. With ur potopoto face like sh.it way rain beat. Now make 2 of una go wash my toilet, children wey dem train 4 one room
Re: Let Us Throw All The Insults Here by xynerise: 11:27am On Mar 06, 2010
sledge406:

@Parki, unless u dey claim to be babe, I nor c any babe for here oo abi na person wen get bosoms and yansh like MTN SIM na im I wan waste my time on

@D1cklessvra, hang from a tree wit toilet paper tied to your neck. U wen be say u dey put stone for pocket dey waka make breeze no throwey u.

@Lysaa, If u like make u nack your head for tescoat or make u kiss life wire, I don tell u, U MAKE MORE SENSE wen u don't COMMENT abi I resemble all d many frogs for here wen dey await your attention. No wonder u don use one shine earlier. ptscheew
Besides the topic says throw ANY insult and I'm jst being light here wat if I increase d heat, u go turn mad woman for yaba left.

@dan1luv, give Lysaa standing fan make she blow sorry cool her brains off and yes, na her converter we dey use charge my battery (afterall she say converter make sense for upgrading)

@Xynerise, How we go do na wen d weather too hot Abeg NEPA don give una light make I come charge my battery, as if una dey pay bills.

Smigol(lord of the ring) see you get hope grin. He said" me fine pass you" grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ben13: 11:30am On Mar 06, 2010
Chykason:

Sledge419,
you wey useless finish that everytime your mama sees u, she wishes she had given your dad a bl0wjob!.
grin grin grin grin

shocked shocked grin grin wicked thins. . .
Re: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 1:12pm On Mar 06, 2010
Ben 20, u be mumu oo, see as yu just dey shine teeth, you don brush today sef? smiley
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Mrblazer(m): 1:17pm On Mar 06, 2010
Learner grin

(1) (2) (3) ... (32) (33) (34) (35) (36) (37) (38) ... (100)

How To Locate Your Wife In A Crowd Without Wasting Your Credit / A Collection Of Hilarious Pictures / When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.