Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,189,231 members, 7,936,786 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 11:18 PM

Let Us Throw All The Insults Here - Jokes Etc (40) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Let Us Throw All The Insults Here (75180 Views)

Applicant Insults Prospective Interviewer On Road, Meets Him At The Interview / Lets Throw The Insults Here {part 3} / Let Us Throw All The Insults Here Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (37) (38) (39) (40) (41) (42) (43) ... (100) (Go Down)

Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:28pm On Mar 23, 2010
Studio,

Who call you for hia? Why u no dey mind your business sef shocked shocked shocked shocked

Abeg go sleep before I leash my hounds on you . . . angry angry angry shocked shocked shocked shocked
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:29pm On Mar 23, 2010
lbotus:

u dey fear?

Fear wetin? U?

U must be in cloud 9 cool cool cool cool cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 4:31pm On Mar 23, 2010
tanimz:

No be u start am? grin grin

lol na ur comment sha tongue
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:32pm On Mar 23, 2010
I use fear tone talk am?

Why una dey fall pessin hands like dis sef? sad sad sad
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:36pm On Mar 23, 2010
U don forget sey na minister pikin u dey talk to like that abi?
Like u want make i lock u inside my bedroom for serious torture
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:38pm On Mar 23, 2010
Which minister be that? Minister for Aproko services abi grin grin grin

Which hand u wan take carry padlock to lock me? That your 2 finger- hand?

Abeg no try me ohh. . . shocked shocked shocked shocked
Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(m): 4:41pm On Mar 23, 2010
@ studio
by d time she go finish her 5 rounds of x sentence 4 ur hand her k-leg go straight by force
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:44pm On Mar 23, 2010
^^ What nonsense are you ranting about

Tse- tse fly don bite you again abi undecided undecided undecided
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:48pm On Mar 23, 2010
Na babes wey get k-legs sabi do the thing well, Erm talking from experience lol

tanimz be bad girl o lol
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:51pm On Mar 23, 2010
Studio, you well so?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:55pm On Mar 23, 2010
Yes, U don dey talk as if u soji abi?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 4:58pm On Mar 23, 2010
I soji before na cool cool cool cool cool cool cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:08pm On Mar 23, 2010
Clap for yourself,
Erm u fit shift go oneside make i enter my SUV ?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:12pm On Mar 23, 2010
Your oga don come back ni? grin grin grin grin grin

Tell am say make im wait small for my house girl to come with the cheque. You dont need to move the SUV now cool cool cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:17pm On Mar 23, 2010
Meaning u enjoyed my services and dont want me to go?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:20pm On Mar 23, 2010
Na your Oga's services I dey talk, who dey follow driver talk?

Abeg mind your business shocked shocked shocked shocked
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:32pm On Mar 23, 2010
That guy is not my boss, He's my security.
U mean you've been sleeping with him while i was away?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:37pm On Mar 23, 2010
Why you dey like to front sef?

So na you dey drive your security?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:37pm On Mar 23, 2010
*strolls by smiling*
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:48pm On Mar 23, 2010
Dikele beside my SUV, abi u wan loose the mirror?


Tanimz i give u my but u fumbled my sleeping with my security .
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:50pm On Mar 23, 2010
Studio, u dey fuc[i]k[/i] up. . .  lipsrsealed lipsrsealed
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:51pm On Mar 23, 2010
studio43:

Dikele beside my SUV, abi u wan loose the mirror?


Tanimz i give u my but u fumbled my sleeping with my security .

Why u dey always call keke marwa vehicle, SUV? U just come lagos? undecided
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 5:54pm On Mar 23, 2010
No mind am, e just dey come from Ajegunle
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:56pm On Mar 23, 2010
Tanimz position well make i fuckdown too naw. Lol


dikele,
Keke marwa still better pass your bicycle
Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 6:02pm On Mar 23, 2010
it's called a motorbike. . . you rural-urban immigrant. . . waka back go Koma hill jo! cool
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 6:06pm On Mar 23, 2010
Studio e be like say u no dey fear abi?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:08pm On Mar 23, 2010
What happened to the discovery u told me u bought in your dream? Na him be the motorbike u talking bout here?
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 6:17pm On Mar 23, 2010
Studio don dey day dream again!! grin grin grin grin grin
Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(m): 10:16pm On Mar 23, 2010
*Smoking cuban cigar while i watch u kids playing*
Re: Let Us Throw All The Insults Here by Ogaga4Luv(m): 4:46am On Mar 24, 2010
[size=13pt]Yeah Yeah Yeah. . . . .huh? then ' act-a-fool ' before the rescue phone dangz. . . . cheesy cheesy wink[/size]

gidson12:

*Smoking cuban cigar while i watch u kids playing*
Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:11am On Mar 24, 2010
Nansense
Re: Let Us Throw All The Insults Here by tanimz(f): 2:25pm On Mar 24, 2010
^^ U well at all?

(1) (2) (3) ... (37) (38) (39) (40) (41) (42) (43) ... (100)

How To Locate Your Wife In A Crowd Without Wasting Your Credit / A Collection Of Hilarious Pictures / When You Are Sick And You Dont Want Relatives To Know Your Pin

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.