Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,172 members, 7,880,659 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 12:10 AM |
Nairaland Forum / 47xxx's Profile / 47xxx's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 17 pages)
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:02pm On Nov 22, 2016 |
Phillfree:lol, na free na becos e dey cut... 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 8:37pm On Nov 22, 2016 |
Phillfree:taaaa, i no play d@ game ooo, i jus follow am.. Guy u be alabi agent... Guyz beware of this guy.. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 7:56pm On Nov 22, 2016 |
Gangster1ms:WOOON!!! Ooo, choii, i for put am better money ooo, i go play am only N210.. I been dey doubt,, shaa winning na winning no marra how small.. Guy u jus guess am? Or dem fix am (cos e dey hard to fix champions league games). |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:15pm On Nov 22, 2016 |
abeg o, guys shey dortmund vs legia fit enter ? |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:24pm On Nov 22, 2016 |
Tunasco:bros this ur game shaa, wetin fit cut am plenty, as i dey look am the red go plentyy pass the green.. Buh anything can happen in betting, if luck is with u, e fit enter, but i no fit play dis game. I'm not being pessimistic o.. Nobody dey perfect. U fit risk am shaa, since na just 1h u wan play am. 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:06pm On Nov 22, 2016 |
Phillfree:LOST with alarcrity.. Ur siggy says it all, u're a knucklehead. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 1:50pm On Nov 22, 2016 |
this game is really looking good.. 35LQQK5. Stake ASAP and responsibly.. 47xxx will not be responsible for any losses incured. Game starts 2pm. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 11:55am On Nov 22, 2016 |
Paulpaulpaul:nice.. My remix..35LDT3L |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 1:02pm On Nov 21, 2016 |
today games.. U guys should help me check for judas. 35GMRMQ. 35F3BSG. Then UEFA games.. 35F6M3G |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 12:54pm On Nov 21, 2016 |
tojahh:he scammed him of 1k.. And also scammed me of 10k. . On a serious note though, even if u pay, the damage has been done. Trust has been broken.. I will only fund to my friends here, people i know personally. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 12:52pm On Nov 21, 2016 |
Rakiticbarca:see wetin too much bet9ja don do u, u know fit understand simple english again. .. Oya make i kowashiate am for pidgin.. E mean say u no fit withdraw the bonus money wey dey your account until u don use the first bonus u get when u deposit bet at least 6 times on game wey carry 3 odd or more per bet. U understand the example? Or u want make i explain that one too?.. I'm joking o, hope i explained it better for u. 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 12:46pm On Nov 21, 2016 |
o boy eh, see as tickets dey red this weekend.. Weekend wey we say we go chop bookies.. Only few winnings.. Abeg make person no dey drop casted coupon code here even if na 1 game cast am, game wey don cast don cast abeg(or u want make we tell u sorry?), make we know wetin dey follow us here kwanu. 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:34am On Nov 20, 2016 |
Ibrahim3307:2-1 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:45am On Nov 20, 2016 |
choii. Nigeria win spain oo. See sharp 9 odd. 2 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:33am On Nov 20, 2016 |
tunax5loon:sunday datu're supposed to be begging God for forgiveness , u dey here dey beg bet9ja funding. .. 6 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:58am On Nov 20, 2016 |
10eola:i dey tell u; people just dey post cannot here: .. Shaa thank God say na one ticket i play, still running shaa; |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:50am On Nov 20, 2016 |
i deuy offline since; how many people don chop sef? Or all of una don go village? |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:15am On Nov 19, 2016 |
tonididdy:alabi agent..... Nor be me u go carry go village. Tell alabi say u nor see us. 4 Likes |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 11:22pm On Nov 18, 2016 |
47xxx:woooon!!! Rollover sweet die. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:46pm On Nov 18, 2016 |
RB leipzig dey cause serious problem ooo. They wan do their own leicester. 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:44pm On Nov 18, 2016 |
nna mehn, verona don chop babk to back thrashings.... choii, upon say dem score for 1st minute, dey still chop 5-1.... Meanwhile, by this time on sunday...
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:42pm On Nov 18, 2016 |
choii, club brugge wan gimme heart attack.. Thank God oo. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:01am On Nov 18, 2016 |
meanwhile make pesin help me analyse this game for today. 352M68X |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:00am On Nov 18, 2016 |
oya the oracle don drop game. Everybody goan sleep. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 1:02am On Nov 18, 2016 |
canarthen town vs TNS... Over 2.5 Chaves vs porto..... X2 & under 4.5 Arsenal tula vs cska moscow... X2 & under 4.5 Total odd. 2.27.. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 12:42am On Nov 18, 2016 |
chaii, so person drop free fixed game here when i no dey online. Nawah o 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 12:40am On Nov 18, 2016 |
Gangster1ms:now this is a knock out line. 3 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:38pm On Nov 16, 2016 |
vampire2020 the blood sucker and the official comedian of this thread, i see u viewing. shey them unban u? |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:37pm On Nov 16, 2016 |
TheLoneCitizen:bros this your game shaa, i no dey criticize am oo, cos snything can happen.. But mehn... Alabi dey find people like u. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:34pm On Nov 16, 2016 |
Phi001:ehee na, so that when e click, nobody go say, why u no drop d game for boiz. |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 8:03pm On Nov 16, 2016 |
pesin gimme this game. No be soccer oo, other sports.. The guy good shaa, so i'm just trying my luck. Na tommorow games.. If u wan try too.. See am here.. 33X7D8Q |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:47pm On Nov 16, 2016 |
better game no even dey tomorrow sef. E be like na to enter other sports try my luck that side. Who sabi forecast hockey them? E.t.c Or which site dey best. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 17 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |