Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,156 members, 7,880,628 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 10:58 PM

47xxx's Posts

Nairaland Forum / 47xxx's Profile / 47xxx's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 17 pages)

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:16pm On Nov 16, 2016
IAmOged:
some dey here..na i too know punting disease dey worri dem....

u follow dre tips like dis na direct ticket to village be dat example 47xxx,patriotic9jaboy...dem many like dat

some dey very lowkey but a great punter like k2wise....very calculative eg thespecial0ne,calebsky(though all him game wey i don dey follow for d past 3days now just dey cast ni) etc.



no just come here dey do over i too know for here , though its good to help brothers analyse dre game incase of JUDAS, it should be in meek manner not as if na u know all



ayokunle d oracle....assuming u play goa vs mumbai like k2wise play am 4 for chop am.



so brothers no shuk mouth rubbish others games except ur record live upto being a great punter peeps here accord respect...


only post game wey u sef play with money abeg.





lol, i dey post game wey i play with my money. And i dey sure say i no dey do ITK cos no body dey perfect. U go chop sometimes, u go lose sometimes. I just dey drop my 2cents for some booking. Na still ur choice to play am if ur mind sync.The k2wise u dey hail so na everyday en dey chop. If e game sure play am with your savings na.

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:43pm On Nov 16, 2016
Ayokunleayoolashakirudeen:
imagine 30 shots from both sides, and the game end 0-0


I dont think there was a goal post on that pitch. Fetish indians... grin
i'm just curious though wetin u play that game? Cos wetin most pple dey play for indian league na under 2.5 or under 3.5, cos they don't score there.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:41pm On Nov 16, 2016
Ayokunleayoolashakirudeen:



Na huge stake o... if you see as the odds dey drop before match, you go think say na fixed game.... nothing spoil sha
shit happens bro. Take heart we go chop them this weekend
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:35pm On Nov 16, 2016
nna ehn almost every booking here dey give barca win aganist sociedad for anoeta. Make dem game no cut una ooo, sociedad is hard to beat at home. Especially aganist all these top clubs. E go better to give sociedad 2 goals to win. Or better still under 3.5. My 2 cents. Me i'm avoiding the game totally.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:31pm On Nov 16, 2016
Ayokunleayoolashakirudeen:
Mumbai please score just one goal
my guy dey beg mumbai. Lol.. Mumbai don play okpolo eye finish.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:29pm On Nov 16, 2016
10eola:

Today own neva finish,u don dey find weekend... grin

the guy dey plan ahead.

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:27pm On Nov 16, 2016
hammer2010:
With all these booking codes wey just dey fly upandown like antelope wey dey purge, the rate una go use wail for this thread by weekend ehn grin cheesy





Make una kontinue, for every booking code, there is a corresponding casting code cheesy cheesy
gringrin i don die eeeh, e say na antelope wey dey purge.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:48pm On Nov 16, 2016
kenobi2020:


abi shey na baba ijebu dey pay pass?
nnaa ehn, e be like say ooo.. See as this egyptian league game don go play 3-2.. Egypt wey dem no dey score. When u go play am 1.5 now dem go play eyeglass for u..undecided.

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:45pm On Nov 16, 2016
chiefheywhy, if all those bookings u post here no one play eeh, u know say na from your village... grin
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:43pm On Nov 16, 2016
choiiiii, baba ijebu thread get 5.5 million views, with less pages sef.. And i thought this was the most viewed thread on nairaland. We dey learn work where dem dey oo.


Una just dey occupy page dey post booking code wey be cannot grin (me included shaa)..

3 Likes

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:38pm On Nov 16, 2016
Rakiticbarca:
this one don cut
as in eeeh, with alarcrity
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:25pm On Nov 16, 2016
i don save like 20 bookings here, if winnings no reach 100 for this thread by weekend ehn, make una close this thread...

6 Likes

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:45am On Nov 16, 2016
as e dey hot.. Today games..33VR6BQ

Edit if u want.. happy punting
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 8:56am On Nov 16, 2016
IRIEBOY:
33TJKLH,1. 5 and few 2.5 games
correct game. I just play all over 1.5 i no wan hear say dem shoot bird en mama fly, come increase the stake. I just removed that hungarian league game.

2 Likes

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:35pm On Nov 15, 2016
heiiii, swindon town don kill me eeeeehh.. Na dem remain for one slip. Common 1x ooo, dem no fit, for ur home.


Na Austria come remain for my second slip. Only them, them jus dey play eyeglass with slovakia. Common 1.5 no fit enter, for friendly match? Choii,, villagers una don succeed ooo, well done.



Oya italy kukuma play draw make i recoup small money with my single. Pleeease o, no late minute goal

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:20pm On Nov 15, 2016
IAmOged:


Boss nla, please help me ur pikin and follower with sure 1.50-5.00 odd today. abeg.
connas quay vs TNS (over 2.5)
France vs ivory coast (1x & ov 1.5)
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 6:18pm On Nov 15, 2016
UAE thank you for thanking me.


Btw, which kind match be this?www.flashscore.mobi/match/SUv1oT8o/?s=5
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:33pm On Nov 15, 2016
why bangladesh league no dey bookies nah?
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:31pm On Nov 15, 2016
fear no good shaa, see UAE i wan carry 1st half win @2.3.. I dey fear come go carry am full time win. Abeg make una just retain that goal ooooooo.. B4 thunder fire una.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:37pm On Nov 15, 2016
UAE make una just win this match ooo. Abeg. I no wan hear say dem shoot bird en mama fly.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:33pm On Nov 15, 2016
rexsid:
33T2MQM.... someone go through dis game for me plz.


my remix

33T895G
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:33am On Nov 15, 2016
any Judas in our betslips today.. Die by FIRE!!!!!

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:30am On Nov 15, 2016
[quote author=Addme post=51043028][/quote]40
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:49pm On Nov 14, 2016
tommorow games...

Remixed from all the booking numbers posted thus far.. gringrin..

33R2GKG....33QXT7S

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:35pm On Nov 14, 2016
engees001:
Somebody must leave d villa 2moro 33QJ3NN
wetin u smoke before u book this game?

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:25pm On Nov 14, 2016
OzilMinutes:

You will know H2H matters when Chelsea goes to St James park(Newcastle), Arsenal at Brithania(Stoke City) n Barcelona at Anoeta(Real Sociedad).
aswear, them no dey win sociedad for that their home.
Technology Market / Re: Google Nexus 5 For Sale ; 35k by 47xxx(m): 4:40pm On Nov 14, 2016
mrvocalprowess:


it's negotiable.......
where will i start from na?


I'll give u 17k (my last).. i will still have to repair the phone cos i'll resell it. So consider. Good for u if u find a better deal, if u don't i'm still here.
Technology Market / Re: Google Nexus 5 For Sale ; 35k by 47xxx(m): 4:22pm On Nov 14, 2016
mrvocalprowess:
........
u no get joy oo..

Cracked screen
Rebooting randomly.

All these wahala for 35k..

U dey funny shaa..

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:23pm On Nov 14, 2016
sunday478:
Tottenham na potential judas
those games sharp, buh i go advice u make u play all over 1.5 ft, apart from the russian games. Because u go hardly see game wey play over 0.5 ht wey no go play 1.5 full time. On the other hand it is very common to see game wey play 0-0 ht, buh go still play 1.5 full time. u feel me? The game sharp oo, but i no just like that 0.5ht,,. cos most games come to live after the break.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:16pm On Nov 14, 2016
vampire2020:
33PXCBY all over 1.5 odd 100, u can make it over 2.5 to make the money bigger and odd bigger wink
oil dey your head jare!!

1 Like

Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:11pm On Nov 14, 2016
jizzison:
To all da big bros in dis room abeg how those friendlies go be na?
italy vs germany na draw. England vs spain na under 2.5... France vs ivory coast na 1/1.. Poland to beat slovenia.
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:09am On Nov 14, 2016
nna eh, shey the guy said only 10 accounts, i don see like 100 already. Una wan make the guy finish the money with funding?


Btw, make una drop una booking na.. Make we dey edit bring out the best game chop.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 17 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.