Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,189,179 members, 7,936,625 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 06:26 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nut' (1874 Views)
See The Nigerian Man Who Wears Suit To Hawk Tiger Nut From A Wheelbarrow / NUT Is Massively Recruiting. / can u crack this nut? (2) (3) (4)
Re: Nut' by StudioCFR(m): 2:04pm On Aug 26, 2010 |
Tehehehe bibs u don fasten yo seat belt? Cuz na so so fly fly we go dey fly like jet-lee lol |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 2:04pm On Aug 26, 2010 |
Tehehehe bibs u don fasten yo seat belt? Cuz na so so fly fly we go dey fly like jet-lee lol |
Re: Nut' by ElementG(m): 2:38pm On Aug 26, 2010 |
i guess i missed alot, chai malaria no good oooooo, i swear, infact, if no be say d bible said "Thou shall not kill", i for don renovate africa from mosquito sinceeeeee!!!! and do u want to knw how dat is possible? |
Re: Nut' by bibs(f): 2:54pm On Aug 26, 2010 |
sowy Element. u can only wish. how body now? Studio, good day |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 2:57pm On Aug 26, 2010 |
Sorry Helmet. . I bin think sey the cabals here don arrange yo ban sef lol. BIBS. . How u dey? |
Re: Nut' by ElementG(m): 3:04pm On Aug 26, 2010 |
thanks guys, no worry if my brain don boot, i go start to dey post my classic jokes again but wait a minute, all of una don spoil my name abi, studio cfr dey call me helmet, idowuogbo too don change my name to hydroxide and , |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 3:39pm On Aug 26, 2010 |
Lol |
Re: Nut' by sledge406: 4:30pm On Aug 26, 2010 |
@Stud. . .Where d joke @Under G. . .U dey worry about ur name wen be say more dey coe everyday like [i]HELL[/i]eMENT |
Re: Nut' by ElementG(m): 4:39pm On Aug 26, 2010 |
stud u dey hear sledge now, if i spank am now, people go talk say i dey bully am |
Re: Nut' by cynthoney(f): 4:54pm On Aug 26, 2010 |
<came to c wat is happening but too dry for comfort> sorry! just strolling by |
Re: Nut' by EfemenaXY: 8:40pm On Aug 26, 2010 |
C_baby take am easy now Stud don finally create thread for me! Only problem be say im don start to dey derail am |
Re: Nut' by sledge406: 2:51am On Aug 27, 2010 |
Element G:U wan park comot for dis section abi? |
Re: Nut' by cynthoney(f): 7:18am On Aug 27, 2010 |
Efemena_xy:really?!!! but wetin u expect before? d guy na derailer na!!! |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 7:23am On Aug 27, 2010 |
^^ long time no see abi u go weightlifting competition 4 sacramento? ;d |
Re: Nut' by cynthoney(f): 7:28am On Aug 27, 2010 |
Vic2k3: ma dear,i don retire from dat one jare! how u dey? |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 7:49am On Aug 27, 2010 |
Kool. But wait a sec don't tell me u retired cos ur boyfriend was afraid of been beat up ;d |
Re: Nut' by cynthoney(f): 8:28am On Aug 27, 2010 |
wat can one do. hv to let go of things at a time or d other |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 8:40am On Aug 27, 2010 |
**raises hands 2 heaven**Thank God ! ! ! She was blind now she can see. Btw the person dat even gave that f u cking idea in the 1st place shud b shot lol |
Re: Nut' by sylve11: 8:41am On Aug 27, 2010 |
the only better joke wen studio don give since wen i know am i beg come take 5 |
Re: Nut' by cynthoney(f): 8:58am On Aug 27, 2010 |
Vic2k3: bia bia bia,na wetin? am i not looking ok? anyway,my guy no dey complain i just retire jeje because d tin tire me sef |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 9:02am On Aug 27, 2010 |
No i neva said u aint okay. Only dat in some circumstances u know u kinda look tomboyish(no offence meant o!!!!!) |
Re: Nut' by cynthoney(f): 9:17am On Aug 27, 2010 |
i am tomboyish!!! i kw took me lots of time and energy to gain those muscles u kw |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 9:20am On Aug 27, 2010 |
Did u jxt feel dat u don't like hourglass figure and decided to do it. Or u wanted to look very mean!!!!! |
Re: Nut' by cynthoney(f): 9:23am On Aug 27, 2010 |
was just building ma body for competitions thats all my guy loves it |
Re: Nut' by blacksta(m): 9:24am On Aug 27, 2010 |
cynthoney: Abeg Easy oo |
Re: Nut' by cynthoney(f): 9:30am On Aug 27, 2010 |
blacksta: u no like am again? |
Re: Nut' by Vic2k3(m): 9:34am On Aug 27, 2010 |
It is okay as long as u don't go around NL bullying people lol |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 7:16pm On Aug 27, 2010 |
Use the YIM please. @sylvex, lol |
Re: Nut' by EfemenaXY: 8:14pm On Aug 27, 2010 |
Studio |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 8:15pm On Aug 27, 2010 |
Yep! Sup? |
Re: Nut' by EfemenaXY: 8:18pm On Aug 27, 2010 |
I think you need to update this my thread with another good joke watcha say man?? |
Re: Nut' by StudioCFR(m): 8:21pm On Aug 27, 2010 |
I don hear u. So, how market? |
Only Real Nigerians Do This / Funny: Looking For Job Aftermath Of The Handling Over(Pics) / The Moment Your ATM CARD Is Missing¡
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |