Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,188,973 members, 7,936,111 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 02:25 AM

Five Health Benefits Wey To Drink Beer Dey Give Body - Health - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Five Health Benefits Wey To Drink Beer Dey Give Body (328 Views)

National Hugging Day: Five Health Benefits Of Hugging / Cancer Patient Sneaks Out Of Hospital To Drink Beer, Says It Might Be His Last / Five Health Warning Signs From Your Feet To Never Ignore (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Five Health Benefits Wey To Drink Beer Dey Give Body by chiefotota(m): 3:18pm On Aug 07, 2019
According to dis report, Beer wey be di number tiri (three) most popular drink wey human being dey consume after water and tea, get some health benefits, dis benefits even though dem go surprise you, but dem dey interesting.

Some research show se link dey between moderate alcohol drinking “and a 30% reduced risk of type 2 diabetes.”
One of di tins wey dey inside beer, ‘Dietary silicon’, dey epp develop bone and konnet tissue. Di research say pipo wey dey drink beer with sense (moderate drinkers), dey “38% likely to have osteoporosis” dan pipo wey dey kari drink any how high.
Base on di hops, barley and wheat wey dem take dey make beer, beer get nutients like calcium, potassium and magnesium. Beer also get ‘soluble fiber’, dah means two full cups of beer fit give you 10% di daily fiber wey you need.

Di oda two benefits of drinking beer see dem here: https://www.ototaspalmyjoint.com/five-health-benefits-wey-to-drink-beer-dey-give-body/

Re: Five Health Benefits Wey To Drink Beer Dey Give Body by meobizy(f): 7:16pm On Aug 07, 2019
You no know oyibo don throway these findings? As at August 2018 them talk alcohol bad for body say whether na small or plenty person drink na die he dey go.

1 Like

(1) (Reply)

Abnormal Bleeding Or Menstruation, How To Distinguish Them? / Does Any One Know A Solution / These 8 Types Of Fresh Fruits May Help Get Rid Of Orchitis

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.