Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,189,185 members, 7,936,656 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 07:08 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Technology Market / Nokia E63 For Sale: (516 Views)
Neatly Used Nokia E63 for Sale At N15,000 Only! / Blackberry Bold2 White And Nokia E63 For Sale, All Are Uk Used (with Pix) / Nokia E63 For Sale For Just 25k (2) (3) (4)
Nokia E63 For Sale: by nigs(m): 11:15am On Apr 18, 2011 |
i have a fully pimped nokia e 63 wiv 4gb mmc for 20k, reach me on 07062808617 |
Re: Nokia E63 For Sale: by Wysiwyg: 12:43pm On Apr 18, 2011 |
Nna meeen, it's being a while since I logged on to nairaland but I did today because of you. I ain't interested in your e63, I just want you to know that that last time you won, it was because I did CDS. Kappish?! |
Re: Nokia E63 For Sale: by nigs(m): 12:55pm On Apr 18, 2011 |
niyi u no well oo, ha! See fear sha, una me de find person wei go buy dat ma e63. |
Re: Nokia E63 For Sale: by Wysiwyg: 3:16pm On Apr 18, 2011 |
Nothing do you. You'll definitely get a buyer. Me just dey find person wey wan sell brand new bold 4 before I vex go slot tomorrow. |
Re: Nokia E63 For Sale: by nigs(m): 2:12am On Apr 19, 2011 |
shade say make i help am buy curve 3, |
Re: Nokia E63 For Sale: by bydot1(m): 11:12pm On Apr 19, 2011 |
*poster, a pix plz, Abi na ejo u cm talk for hia ni *hisses* tsweeh |
Re: Nokia E63 For Sale: by nigs(m): 9:47am On Apr 20, 2011 |
oga u no sabi e63 ni, d best tin to do is see d fone urself and if u r interested, we negotiate, e no pass dat one ooooo!!!!! |
Re: Nokia E63 For Sale: by Nobody: 2:44am On Apr 21, 2011 |
nokia n85 4 sale @ 23k(negotiable) its neat and working perfect call 08084794199. |
Re: Nokia E63 For Sale: by kaytues(m): 8:44pm On Apr 22, 2011 |
am interested if you gree 15k, call me on 07089090106 or 07089369747 |
Re: Nokia E63 For Sale: by kaytues(m): 8:48pm On Apr 22, 2011 |
am interested if you gree 15k, call me on 07089090106 or 07089369747 |
Re: Nokia E63 For Sale: by bydot1(m): 2:53pm On Apr 23, 2011 |
@poster, who dey talk bout sabi, Post a pix of the particular one you want to sell |
Re: Nokia E63 For Sale: by nigs(m): 6:33pm On Apr 23, 2011 |
guy if u no won buy fone, no disturb ma thread, |
(1) (Reply)
Facebook To Launch "something Awesome" Next Week / Nedeed ! / Xbox 360 Kinect !
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |