Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,850 members, 7,962,800 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 04:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission (247931 Views)
A.B.U Zaria 2014/2015 Admission Thread / National Open University Of Nigeria 2011/2012 / Breaking News: A.b.u Zaria Admission List Out. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (64) (Reply) (Go Down)
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:12am On Nov 10, 2011 |
BabatundeGPD:babatunde u no no wetin u dey talk at all ooooo,here ur talk now say ur name don dey second list or rader make we dey pray make all d nairalanders get dat 1 na talk ne |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:18am On Nov 10, 2011 |
Kunle i dey here ur talk since oooo wetin me wey b say na catchment area b go come do now,i dey apply 4 accountin wit an aggergate of 210 uptill now sha i neva check go uptill now ooooam frm kaduna state nigeria kaduna nort local govt!tell me d reason y ko b get d addmission,see me see catchment area ooo,kunlex u b yoruba guy ne |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 7:32am On Nov 10, 2011 |
Pkv i neva check ooooo on till i check b4 i believe and me my pop c don give 1 judge 4 kaduna my jamb result and him say he don give d vc oooo make i dey wait here my addmission status he no dey load 4 our side ooooo, |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Samiceman: 7:40am On Nov 10, 2011 |
Guys help a broda wit dis one 15511098DB |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by BabatundeGPD(m): 7:49am On Nov 10, 2011 |
My guy am working on faith wit GOD And also believe in GOD FOR ALL NAIRALANDERS TO GET ADMISSION AM NT A SELFISH DUDE yuboy:My guy am working on faith wit GOD And also believe in GOD FOR ALL NAIRALANDERS TO GET ADMISSION AM NT A SELFISH DUDE |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by engrkunlex: 8:10am On Nov 10, 2011 |
yuboy:Realy u mit come from catchment area and denied admission but the question is?what is your post jamb score and the total aggregate given to you, now we now know how settlement they are,mind you there is still seperation between Zaria and Kaduna may be you dont know, they considered Zaria for admission than Kad, i think @pkv will talk more on that, reason is the religious settlement as they believe many people from the northern kaduna that is zaria are muslim and most southern kaduna are xtian, now i saw some1 with 205 from zaria given accounting, I be typical YORUBA guy from yoruba source i.e (O** State) @babatunde, who is giving you that info when the list has not pass through any step or process at all,if at all the list is on ground dont you know they still have to add and remove,just try and be prayerfu as nobody can really give you the assurance except those people cordinating with little hope because they do fall their hands also. @all, am sure 80% of the second list is on ground because the 30% that was remove remove from abuja during the accreditation will fill the whole list and the rest of the 20% will be for dignity fellow the like Emir, VC pals, DVC pals and big mens pikins, so we are hoping for the info to come first before we decide what will happen. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by eoshie01: 8:29am On Nov 10, 2011 |
yuboy:you're only being childish my friend. The fact that ur name is not in the 1st list doesn't mean you'll not be admitted. As a matter of fact i wouldn't pray dat prayer for my enemy. So wake up to reality, grow up my dear friend!! |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Hakkymat(f): 8:37am On Nov 10, 2011 |
Morning guyz, i beg help me check this 19009401BH. Thanks. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by alexiro(m): 8:49am On Nov 10, 2011 |
@ samiceman sorry its comin 4rm me bt no admision is offered yet |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Vikyvidic: 9:05am On Nov 10, 2011 |
engrkunlexy tnx 4 dat,i eagerly await ur reply,ebonyi stat 2 b precise & pharmacy or ar we nt considad at all?wat's d no of ppl admitd 4 dat alrdy pls? |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by engrkunlex: 9:14am On Nov 10, 2011 |
Hakkymat:Sorry, you have not been offered any admission this session. not me is this site before yuboy start to dey joke me oo,lol http://www.abu.edu.ng/searchJambug11_12.php |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by engrkunlex: 9:24am On Nov 10, 2011 |
Vikyvidic:more than 150 candidates and more than 80 SBRS student was given (SBRS also means Pre-degree), as for ebonyi candidates my system could track all Pharmacy candidates as at the moment but before the end of the week i may track the name and reg number for you. just relax, believe you are good and better than some candidates given admission but that is how God wants it to be for the first batch, who knows what to happen in the second list? i believe in Him so shall you also believe in him for miracle |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by musie: 9:37am On Nov 10, 2011 |
pls can som1 tell me d necessary document 4 registration |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Nobody: 9:39am On Nov 10, 2011 |
engrkunlex: I have never seen or heard about ABU bringing out 2nd list. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Nobody: 9:43am On Nov 10, 2011 |
@eoshie01, Thanks so much. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by BabatundeGPD(m): 10:26am On Nov 10, 2011 |
engrkunlex:AM BELIEVING IN GOD |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by engrkunlex: 10:29am On Nov 10, 2011 |
ferdiii:really you are through but last year second list was release and they call it "These are the names that are supposed to be given admission in the first batch but the name was enamously ommited" so who knows what they are likely to use this year may be "blablablablabalablablablabla names" just wait and lets see what will happen before next month |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by jimts(m): 12:27pm On Nov 10, 2011 |
Solomon u are d best mehn! Kip up da gud work. Which course did u apply 4? |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by waybgold: 12:29pm On Nov 10, 2011 |
@Engr. Kunlexy, sorry 4d late reply it was due to connection problem. Here s my email add. Waybgold@yahoo.com. Ill love to c d list so as to know what next. Thanks alot. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by jimts(m): 1:00pm On Nov 10, 2011 |
pls i dont undergrab dis ppl ooo!!!! I checked d ABU site and i waz given admission but the jamb site is tellin me dat no admission yet! I'm so confused guyz. Please wat does dat mean? @Engr Kunle,Solomon and d rest. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Goldieboo(f): 1:33pm On Nov 10, 2011 |
jimts:datz coz itz nt jamb dat gav u admsn nau, u nt da oly 1 itx evrybdy, u hv ntin 2 b confusd abt |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 1:46pm On Nov 10, 2011 |
jimts:my broda na mass com. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Solomon198sss: 1:56pm On Nov 10, 2011 |
jimts:na jamb get dat pblem no b u, u hv ntin 2 do wit dat. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Toluwalagbara(m): 2:14pm On Nov 10, 2011 |
weldon guys,@solo,pls can u jst hep find out d highest agg in economics 4rm ekiti state. . .#fenks so much |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by jimts(m): 2:26pm On Nov 10, 2011 |
tenx every1, i really apprec8 ur contributions on dis thread may God reward u abundantly. Any news about registration?? Cos gettin anxious right now! |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jayslimie: 4:06pm On Nov 10, 2011 |
@engkunlex, pkv, dowhile and others i just want to take the time to say big tanx to u guys, it feels so good to know that people can still sacrifice their comfort and time to give listening ears to people and clarify them on issues concerning abu and their admission process, @mariong which campus u dey? @pkv hope say our talk still dey like dat, me dey show on monday, @every1 wey their department dey kongo make una identify, please @engrkunlex please tell me the basic documents we need for the registeration and screening process. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by mariong(m): 4:13pm On Nov 10, 2011 |
@jayslimie. Myn is samaru. Hopfuly i'l b dia by monday 2 begin d process. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Tnot(m): 4:42pm On Nov 10, 2011 |
Na waoo, me i no even know maybe i get abi i no get. |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Goldieboo(f): 6:34pm On Nov 10, 2011 |
marion g:wich faculty?? |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Goldieboo(f): 6:42pm On Nov 10, 2011 |
jimts:wat news kuma??reg strtz mondy nau, ur bdy is doin u takastakas ko?? |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Demily(m): 7:01pm On Nov 10, 2011 |
pls, can sum1 tel me aw meni students were admitd 4 civil law 4rm kwara state |
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:16pm On Nov 10, 2011 |
@babatunde na wa 4 u oooo na wu tell u say i no get ,see my problem wit u guys ko u people baffled us wit rumours,am a proud muslim frm kaduna nort local govt i neva check d site no dey load at all na 1 cow dey lie 2 me if dat ur frnd fit get addmission accountin 205 on aggergate y not me den wit 210 agger get i neva check but am sure am gonna get it,any how he go b god no go let me down oooo,my jamb na 233 but i no no d pume cuttoff mark uptill now i neva no my own fate,all dos idiot wey dey lie say no addmission 4 person 2 hell wit dem dey are slowpoke neva believe dem ok make una check dis and see dis person get but make una check make una give me hin full name 16540632ag confirm am make u tell me d person name eoshe were u dey now, |
(1) (2) (3) ... (48) (49) (50) (51) (52) (53) (54) ... (64) (Reply)
NDDC 2016 Postgraduate Foreign Scholarship Application Commences / NDDC POST-GRADUATE FOREIGN SCHOLARSHIP 2015 / 2014/2015 Utme And Admission Process
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |