Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,551 members, 7,961,811 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 02:10 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? (1039 Views)
Which Nairalander Would U Nt Marry Even If A Gun Is Pointed To Ur Head / Hw Would U Feel If Ur Partner Lied 2 U Dat She Is A Virgin? / On Yur Wedding Night Your Wife Confesses To U Dat She Is Mammy Water (2) (3) (4)
If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:27pm On Dec 12, 2011 |
imagine say u be guy and u jus dey mind ur own business and a man-lover walks by come dey admire u and come rub ur head and tell u say u be very handsome guy na wetin u go do? u go smile and say thank u or abi u go fight the man-lover? or wat of if u are a lady and u jus dey have a nice time wit ur friend for club and a lesbo just walks up to u and come slap ur yansh hard and come tell u say u dey very beautiful and she for like spend time with u all alone and dat she loves the brazilian wig wey u wear for head na wetin u go do? |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by freecocoa(f): 6:33pm On Dec 12, 2011 |
Lefool you don come back from cell?so fagg0*ts disturb you for there,next time you no go thief again to avoid kirikiri cos the homos there,no go only rub you for head,dem go tear you nyash. |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by MrCork17: 6:33pm On Dec 12, 2011 |
are you bald? I bet seskillz will be happy! |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by xynerise: 6:34pm On Dec 12, 2011 |
U sound like u are interested in him. |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:39pm On Dec 12, 2011 |
No mister C0ck i no dey bald at all.Na dreadlocks me dey wear now @freecocoa Market woman u don come with ur wahala abi? Wit dat ur tiny mouth wey small like pinhole camera |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by slimyem: 6:41pm On Dec 12, 2011 |
you been going around rubbing the heads of fellow gala sellers at oshodi shey?? dont worry.keep at it.they'd budge pretty soon |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by MrCork17: 6:43pm On Dec 12, 2011 |
Slimmy. Please will u robb my head? |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by slimyem: 6:53pm On Dec 12, 2011 |
Mr, Cork:do you have a head?? |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:58pm On Dec 12, 2011 |
slimyem: |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by MrCork17: 7:00pm On Dec 12, 2011 |
slimyem: . |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 7:05pm On Dec 12, 2011 |
For calling you handsome, he must really be gayyyy. 1 Like |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by ArQueBusieR(m): 8:26pm On Dec 12, 2011 |
Oh yeah?! Take this!!!
|
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 2:15am On Dec 13, 2011 |
ArQueBusieR: |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 2:17am On Dec 13, 2011 |
slimyem:i for no mind for u to give me head if not for those fangs wey u get for front of ur mouth |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by slex(m): 2:40am On Dec 13, 2011 |
lefulefu: WTF |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by slimyem: 6:51am On Dec 13, 2011 |
lefulefu:you seem to be opening your mouth but all i hear is blah blah blah |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Mynd44: 7:18am On Dec 13, 2011 |
rokiatu: |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 9:20am On Dec 13, 2011 |
Lefool,no try dis silly joke wit me oo. As a black belt holder,i must make sure i stick my toes into ass |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by Nobody: 2:28am On Dec 14, 2011 |
Crown Prince:FALLS |
Re: If A Man-lover Rub Ur Head And Tell U Dat U Handsome Na Wetin U Go Do? by MrsChima1(f): 3:58am On Dec 14, 2011 |
rokiatu: |
(1) (Reply)
??? / Null / Kinda Lost Here
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |