Stats: 3,171,128 members, 7,880,524 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 08:08 PM |
Nairaland Forum / Aderemi275's Profile / Aderemi275's Posts
![]() |
marcjoe: Na d truth be dat... D worst be say... Na pple wey dey patronise am fortune he dey use... *Still cryn cos am 1 of dem* |
![]() |
marcjoe: I CONGRATULATE ALL FRESHERS TO DELSU, Bros, abeg no call califonia as our campus4 again ooo... U neva hear d latest? |
![]() |
jwills: Do u av 2 date of birth? U gonna use ur exact DOB.. |
![]() |
20th to "DO THE NEEDFUL" |
![]() |
Pls, wat's d price 4 M5? |
![]() |
Where is d LINK? |
![]() |
Pls send 2 me... Aderemi275@yahoo.com |
![]() |
2ND ACCT: Where can i download PES12 ![]() |
![]() |
jreyez: Boss, reply my previous post pls... |
![]() |
SCAM ALERT!!! |
![]() |
I jst dey observe... |
![]() |
jreyez: I want 2 ask u some question boss: Am i to install it on system b4 I send it 2 my fone? Wen I open d DATA FILE HOST, i can see Part1 & 2 dere... Am I to download d 2 & play it differently? If not, aw am i goin 2 combine dem 2geda? Am confused, dat's why am asking... Am also using TAB Tanks in Advance |
![]() |
soloswag: i hear say na sept next year....so make u go learn work o else hunger kills Baddest niqqa ever liveth... U wan kill pple 4 here abi ![]() I heard it's gonna be out b4 month end... |
![]() |
Am moving UP... First 2 comment on my mind... |
![]() |
davidoutomi: Mtn one plan 4 nite broswin lyk dat coz if u av luck it will in d mornin work 4 u n airtel bb plan Aw dem dey do dat one boss? |
![]() |
Human Psycho: MTN is now Wahack! GLO is on exile', ETISALAT are still learning.. AIRTEL seems to be feeling generous for now. So go for their BIS subcription starting @1200 bucks to 3000 for 2in 1. So help yourself. No dull for normal Mb ooo. U go cry. Just do as i say. Am sure my fellows will agree with me. Tanks my boss... Buh, i don't really understand wat u mean by '2in1'... Nd aw many MB do dey gv 4 1200? |
![]() |
I need ur help my pple, i jst bought dis Galaxy Tab... Buh i don't knw wch network has a good data plan 4 android... Tanks in Advance... |
![]() |
Mikkygeezy: Those losing hope, second batch is not yet out o... The supposed second batch is the continuation of the first batch... We don hear am before.... Wat's NEW ![]() |
![]() |
DELSU DRAMA!!! God dey sha |
![]() |
passionate88: That guy is sick in the head. U must be a BIG FOOL... Did dey mention west there ![]() |
![]() |
![]() |
For me, I can't wait for my School (Delta State University) to resume from this ASUU strike... Av missed my friends (Male/Female) So, my fellow nairalanders... What are u eager or can't wait to do ![]() U're wlcm in Advance... |
![]() |
Akposy: Admission is out ooo Admitted!!! Dept of Banking/Finance |
![]() |
I make it!!!!! |
![]() |
Morkavictor: PRE DEGREE FORM 2013/2014 Is out. You can get your form in campus 2 with the sum of #20000 and #1000 bank charge. 20k keh ![]() DELSU dey para dis year ooooo... Last year na 10k + 1k for bank charges nah.... |
![]() |
Na wah oooo |
![]() |
Guseh: When Fagge has just takn delivery of his cheap wet weeds... I doubt it! Na u supply AM? |
![]() |
Pabloairmar: Guy aw ur mara b gan...admissn jst dae shak u,na only ur name dy d first batch...u jst dae rake lyk say u go even get first class 4 d mata...guy use ur head o@patience Why U dey para 4 d Guy nah ![]() Na him tym 2 Jubilate ooo #FREE AM ABEG# |
![]() |
Congrats!!!!! Wat department? Ena1: i have been given admission since 2nd of this month, b4 then, ve been looking for a way to post some information. this thread ve been so useful and encouraging to me. thanks alot everyone |
![]() |
Pls LIKE ma post.... 6 Likes |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |