Stats: 3,173,107 members, 7,887,218 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 01:52 AM |
Nairaland Forum / Arobaga's Profile / Arobaga's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
![]() |
Bidden better pass Tinubu in all ramifications of life Na only for cocaine Tinubu win am 48 Likes |
![]() |
yarimo: This one don run come out After shouting Ebi pawa ooo offline you don borrow data come online only to ON data and OFF sense 237 Likes 18 Shares |
![]() |
Because we dey tell una the truth Regulated because the world is seeing y’all evil deeds Same social media y’all used as a tool to rubbish Jonathan and crabbed power Oga Gbaja Ebi pawa ooo 254 Likes 18 Shares |
![]() |
Amayanabo01: President wey don mad Na why Peter Obi dey call am Mr Tinubu instead of president Tinubu 41 Likes 5 Shares |
![]() |
Can he sing national anthem? No be national anthem wey them dey sing for PH Tinubu carry two hands up with walking stick Still garnish the national embarrassment with licking of microphone 86 Likes 11 Shares |
![]() |
Hullcity: One of their supporters FreestuffNG that’s always on Nairaland shouting click on my bio for free stuff Time to share free stuff to his people werey get ulcer 88 Likes 6 Shares |
![]() |
Torrr Ebi pawa people them say make una close mouth and die of hunger ooo Imagine beating and child and telling him not to cry 86 Likes |
![]() |
Seunpapa65: The cry of hunger started from Yoruba land They’ll wake up in the morning and first thing they’ll do is to blow Ebi Pawa siren for 3hrs before starting their day They pointed 1 finger on SE/SS not knowing 4 fingers of hunger was pointing back at them 82 Likes 8 Shares |
![]() |
MajorOvakporaye: While shooting the idiots accidentally discharged flying bullet will come knocking on your door I no blame una na Luggard wey join fertile region and barren region together I blame 64 Likes 2 Shares |
![]() |
No be who way dey price cement? Cement has become a rocket science |
![]() |
Boko Haram VP God go judge una 79 Likes 3 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
EmperorCaesar: Na your people kuku hate Tinubu pass Shebi market women for osun state dey wait for Tinubu make them beat am one on one 58 Likes 7 Shares
|
![]() |
I no dey ever watch football But you see this one I watched last night Omo I carry my heart for my hand watch am I’ll never watch national football again 2 Likes 1 Share
|
![]() |
![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
God when |
![]() |
![]() |
![]() |
Make states where Tinubu win dey protest first When e reach PH we go mix the protest with gunshots with the anger of how manhood & Wike rigged our votes make una mind dey From there e go enter riot and revolution Make una dey protest for north and west first 291 Likes 37 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
Misplaced priorities Governors owing pensions and salaries Gifting N200 million to already made millionaires While their party members are shouting Ebi pawa ooo up and down 260 Likes 23 Shares |
![]() |
My happiness be say every consequences of this purchased mandate is happening at the regions of those who voted him Them no born una papa well to carry this werey enter PH 70 Likes 7 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
Rostikol: They should give it to Ebi Pawa people first Nobody dey hungry for entire Rivers state And we all know Igbos are the last to ever cry for hunger on this planet 58 Likes 7 Shares |
![]() |
And they could not intercept Fulanis killing them Keep intercepting the wrong items 20 Likes 7 Shares |
![]() |
Election has consequences Shettima will handle security While Ebola will handle France hospital tour 6 Likes |
![]() |
Wait Nigeria get food reserve? Abi na the reserve of cartons of indomie then sideline during Covid? Anyways if you like no go hustle deh wait make people wey thief palliative from you during Covid to release imaginary reserve for you 137 Likes 6 Shares |
![]() |
Lastmessenger2: We don’t need his body we all need his brain Brain wey don sniff cocaine for 92yrs and you all still expect the brain to be intact He’s a master strategist we never see wetin he strategize He did it in Lagos he’ll do it in Nigeria Tinubu is just a smart politician but he has zero governance skills OBIDIENTS LETS VOTE TINUBU 2027 122 Likes 14 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |