Stats: 3,182,715 members, 7,918,204 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 04:34 AM |
Nairaland Forum / Ayobeck's Profile / Ayobeck's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)
![]() |
Jennyclay:thief ole,single nko mingle ni.fresh thief,, 2 Likes |
![]() |
Wow this is superb good news,,,,the name of d kid should b called nairakid |
![]() |
Amen I claim it,,, |
![]() |
Most of u dey call am useless show,yet u dey watch am n u dey comment..Iranu abasha.. 7 Likes |
![]() |
ibechris:ok sir |
![]() |
Pls sir consider the other guy heart,that she loves don't be Sunday dagboru..God ll give u,ur own bone,,d story self want to look alike with my babe. I want to marry soon,she also have a close friend that dey do share things together..abeg hope u r not d guy sha...umm heyhey haaaa... ππ 5 Likes |
![]() |
Just about to start my new home rent now,ve nvr experience such,I pray things ll nvr hard for me just once rent then I move to my new site ..I pray π in Jesus name 20 Likes 1 Share |
![]() |
The incident happened since Friday,just kept it black for her.pity girl 1 Like 1 Share |
![]() |
I like naija for dat expecially our polithiefcian embezzle 300million and use 20million to do case,hope u get d brain πππ |
![]() |
U should ve said this during ur campaign ,c bitter truth dat is late..dat is d fact we want from d politician during their campaign |
![]() |
Haaaa, congratulations π, brother Messi..this guy is called God with me...humble,nah inferiority complex go kill penaldo asah ma leh ku fan..Al nassareh club.won nah sareh..race 5 Likes |
![]() |
π,c queue as if ashake dey sing money on my mind......dira ooooo |
![]() |
donbenie:Yes I agree with u brother or sister..but d matching at times will b far coloring difference |
![]() |
It's not possible bank nah d judges to say if u ve one signature or not,I remember I wan collect a huge some of money from my account then I don't ve ATM card.i was told to sign but d signature is a little bit different from d one I use to register my account..if u c how shege catch me ennnn..nah only God make dem release me b4 I was given my money π°..signature go different if u asked to sign it 10 times..u go no say all d signature no go correspond |
![]() |
A swear d report no real,74 years old woman,still sleeping with pastor..dis nah eweh. |
![]() |
He dey celebrate birthday,with all d souls he don kill..n many things he don ruin for dis country..me no wish bad government hbd..wish urself n let ur conscience fight u 12 Likes |
![]() |
She tried compare to those didirin girls or mumu(s) girls that all dey know is TikTok, fucking n twerking,,dey nvr know 2-3 ss3 students we still say the answer is 1,or ask them to subtract 13 from 10 they LL still give u stupid answer as 3.imagine that is how they fumble n give lecturers prob in higher institution...nah so dey go use body to get If you want your kids to have sound education and brightest future bring them to power of faith academy ilesha osun state.it is not by mouth.. it's a soil of great and good testimony.. |
![]() |
She tried compare to those didirin girls or mumu(s) girls that all dey know is TikTok, fucking n twerking,,dey nvr know 2-3 ss3 students we still say the answer is 1,or ask them to subtract 13 from 10 they LL still give u stupid answer as 3.imagine that is how they fumble n give lecturers prob in higher institution...nah so dey go use body to get mark..irankiran sha |
![]() |
And so fucking what... congratulations to him anyway we should rejoice with celebrant..my real goat Messi we b celebrated soon..ogo ju ogo lo.. 3 Likes |
![]() |
Olaolex:Even what u r saying does not correspond to what is on headline |
![]() |
Olaolex:Is a good question..can u travel to Afghanistan or stay there |
![]() |
opeaskey:Thank u ....Omo y dis thing go dey happen like dis.God ll judge d pple behind it |
![]() |
Rayban25:Thank u... |
![]() |
Pls banker in the house help I nvr use my ATM card anywhere the place where I use my card is in my street and d name of d pos machine is palmpay..how come dey deducted 2k.n d pos nvr correspond with the one in d picture. don't really understand d picture is below
|
![]() |
4 get it right,solo swag..ko fagun |
![]() |
endsarrrs:shows us Γ¬yΓ‘ idi.we wan c |
![]() |
Rice with beans den egbo..haaaa Omo with frying fish |
![]() |
Shey peter obi gan ri ti yin ro ni..better go n find work n do......dose politician u r betting for..odale big traitor ni gbogbo won 1 Like |
![]() |
Re-la-tion-ship is good in bad and bad in good.. don't let me lie to relationship sweet wen u r with ur best partner i.e ur destiny choice.things ll work well.even if she b Omo mammy water or emere.she go dey bless u.fighting for u in their regimes I know what am saying..my girl wey m in relationship with shows me who she is ..n me self modira a no b ordinary guy as well..God is in me but we love each other pa..n my babe nah blessing for me..so that's the positive part of relationship.but I dey pray make e no give dem immediate date wey she go leave at least a don beg make dem give her like 60 years + her age n me also leave 60 + with my age ....meelo ni aye...can u use ur mouth to blow whistle kosi ma yinmu(nose) impossible 3 Likes 2 Shares |
![]() |
alhajidembele:2083979293 Zenith bank.more blessings |
![]() |
I swear I ll first thank God and said Iwo nikan logo yeh oo.how d I deserve dis good things from u |
![]() |
RecentHistory:So from what u just said,u r liar u running business n yet u r abusing someone u don't even know telling me sense no dey..ok it seem u running small scale businesses..I ll nvr abuse u because I value pple status no matter how low it's..so caution ur words so that u won't fail..alaafia 3 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |