Stats: 3,169,217 members, 7,873,959 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 10:10 PM |
Nairaland Forum / Badtman's Profile / Badtman's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 22 pages)
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
Na so One Pastor dey chop another person wife Ponmo for dis Eku delta state wey i dey, if na Northern state you go see all those gullible Ipod yoot go spread mat on top of this issue |
![]() |
![]() |
Shey wit all nairaland Omo onile ![]() , so i made it to the top on NL from Day one OK I dedicated dis to Sai Buhari, Sai Tinubu, all Igbo, Yoruba, Hausa on Nairaland, lastly Oga Seun, Lalasticlala 3 Likes |
![]() |
Konji na Bastard 1 Like |
![]() |
lakesidepapa:Oga Copy and paste shey you too get work wey spread and dey Copy and Paste for NL ![]() |
![]() |
Also Surrounded by Flat Head Tribe ![]() 12 Likes |
![]() |
At Last Dino Melaye finally enter one Chance, Nigerian Witches will soon come for him |
![]() |
R I p okamilara odunmigan forever you live |
![]() |
Dis Lie Strong die, in fact Ogidi Gan ![]() |
![]() |
Wailers weyra food don Land |
![]() |
This Land is not for sale, beware Amugbo Zone ![]() |
![]() |
Disgrace to Black race generally ![]() |
![]() |
Atiku and Chameleon act are like 5 &6 17 Likes 1 Share |
![]() |
Though i am not a Saraki supporter i still like him because is a silent, tolerance, humility man likewise Dino Melaye Agbero Senator |
![]() |
Mologi:you never your iyawo till now abi Bro u hv to consult TB Joshua ![]() 1 Like |
![]() |
2 Likes 1 Share |
![]() |
If Dino Melaye Catch this Toyin enn Saraki go Queche ![]() |
![]() |
zadok60:Thanks Boss ![]() ![]() , Hmmmmm Ekun Oko Oke Chop n Clean mouth |
![]() |
Attention Seekers E-diot Wailers, if Buhari no comot for Aso Rock then he should go n purse him nah, Kuje is a Free world. |
![]() |
Maybe na Sango dey her music inspiration ![]() |
![]() |
zadok60: ![]() ![]() |
![]() |
See the Guy Flat head like ipob yoot 1 Like |
![]() |
![]() |
![]() |
I just get fresh, virgin babe but by God grace i will scatter everything very soon, Emi okunrin mesan 1 Like |
![]() |
ibkgab001:go and impeach him nah Wailers ![]() 1 Like |
![]() |
Dagunro, Best Economical Governor, Gej and PDP nightmare, ![]() 4 Likes |
![]() |
I come here to Check name as proud member of name Checkers ![]() Yeast Coast people, Hardruging tribe will not carry last on this matter 8 Likes |
![]() |
krystiankachi:Bros Oriyin Gba Ground ni who told you say Yoruba Gals no dey Cute, Fine, Sexy. Abeg Mod don't ban me if you Wife na Yoruba Bae oo because Ayam fighting this guy because Yoruba Bae oo ![]() |
![]() |
Jagaban don't even bother yourself Awon Eruku yaapa ![]() ![]() |
![]() |
*Eleribu* igbomina dialect ![]() 3 Likes |
![]() |
Nice one, She don even already aquire Mansion for Hell fire ![]() up to Devil naw 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |