Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,184,905 members, 7,924,852 topics. Date: Monday, 19 August 2024 at 12:26 AM

Craiggylad's Posts

Nairaland Forum / Craiggylad's Profile / Craiggylad's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Romance / Re: Improve Your Dating Game Here.! See Inside. by craiggylad(m): 12:38am On Jan 24, 2015
i asked her on wats app wat z she wearin..nd she said she z naked ...nd den i said do u sleep naked she replied sumtyms..nd den i. said its kindoff reli weird o....shey i 4uk up ni...nd dis wat ar u wearin stuff shey na alwayz...abeg....gist me
Romance / Re: Improve Your Dating Game Here.! See Inside. by craiggylad(m): 5:43pm On Jan 23, 2015
ma guy...gve me ur 2go id..ma add u...i won get bad boiz 4 ma list abeg..................moreova dat babe wey i mit online don dey ask me say ma pay 4 her sub...bt i never even c am.......moreova if me nd gal dey i no knw hw to dey talk wey go enhance sex...cos e no go make sense make i jst run up in2 am 4 sex.....we nid 2 talk small b4 all d sex...abeg wetin ma do...............nd also if i mit gals in group wey i no knw ...i no knw hw i go take go approach dem so i go fit talk 2 d 1 i won talk 2
Romance / Re: Improve Your Dating Game Here.! See Inside. by craiggylad(m): 1:22pm On Jan 22, 2015
ma guy....help me o...e get dis babe wey i won hitup 4 online bur she no dey fall s my swit coated words...she go only dey type k....or if i ask am sumtin she go reply wit...go ask google...abeg wetin ma do
Romance / Re: Improve Your Dating Game Here.! See Inside. by craiggylad(m): 2:46pm On Jan 20, 2015
ma guy...am kevin,there z dis gal i met online,we started somhw ,@tyms she do call me nd tell me i dnt even call nd den later i started callin her bur she has picked up an attitude she dnt call me again,i also do tell her she dnt call lyk b4 den she will reply sowi i will bt will nti dnt knw hw 2 bring her bak 2 our square 1..wen she do invest....nd apart 4rm dat, dere z dis gal i wnt 2 invite 2 ma house nd i wnt 2 make sure sumtin appen on bed wit her bur i jst dnt knw hw 2 bring up topics wit her b4 seduction...shes an online gf...cn u help?

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.