Stats: 3,177,926 members, 7,903,018 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 10:21 PM |
Nairaland Forum / Dwag's Profile / Dwag's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 22 pages)
![]() |
Not good atAll! Once survive d thought! Buh never pray it comes back again! ............I don't even wish my enemy such thing!............... ...... Even as we don't wish oursref or enemy such syndrom, I saw one bozo insulting a mature guy yday saying ......."I can see dat u are not normal probably depressed...if u are tired of life go and kill ursef!"".....mchteeeew! ...... |
![]() |
so close! happy new year guys |
![]() |
majekky why did dey dull alhaly cairo match na! anyway ..nice one ..and happy new year in advance |
![]() |
mukina2: today na badluck full my fantasy league team joinomo no talk so o. time plenty die |
![]() |
Huddersfield Town 0 - 1 Derby County ,,...........making sense. mukina abeg tell ur attackers make dem show working na. we need goals |
![]() |
spurs 1:1 omo 2.5 sure for dis one die |
![]() |
omo how everton wan take survive dis match |
![]() |
norwich fulham g.g |
![]() |
mukina2: Persin don swear for my baby daddy .. see shot on targetshort on target! omo na goal i wan hear o |
![]() |
jisos! middlesboro 1:0 burnley well time plenty........arsena score na |
![]() |
mukina2: tim howard red cardsee gobe |
![]() |
yah let the goals start rolling in. southamton 2 |
![]() |
leggo |
![]() |
ope! |
![]() |
he never end? |
![]() |
Ocean24real@yahoo.co.nz |
![]() |
And how come I aint getting feedback @smart? |
![]() |
oga hero, how can i pam 8/10? i dont gerrit?. @ oga miko we still dey look ur face o! |
![]() |
oga miko how far na ? no time o! na ur face we dey look o |
![]() |
Abeg try post quick today o! Dat ur late postin follow affect me o! @dicksonsj I dey hail o! |
![]() |
Nice one miko! Buh I mix a real good chance! Big doug! Anyway I learnt sumtin! Can't wait for ma first blow! Assumin dis one enter, I for go mad iswear . I for no know wen I for drag ma door comot! Anyway miko ur predictn was 100percent buh my combo mex me up! To miko and d crew; I dey hail |
![]() |
Tanx miko and the rest of d crew! |
![]() |
ikee: Lazio don spoil the ticket, so painfulya lazio torino game scatter every! @ miky! Na u still sure pass ! We ll soon get it right Buh german and deutch(netherland) league never disappoint, dem dey score goal like crazy! |
![]() |
dicksonsj: oops! Dortmund - leverkusen screws it! Oh my! Was vewi close to smilin to d bank...reverse is d case..ah don d frown at homenice one buh dotmund screw every. Anyway mikky and hero u guys rock ! |
![]() |
dicksonsj: chai e don cast o...i must win 2day...waitin patiently..pen n paper al sethehehe dis guy just crack me up! Anyways thumbs up mikky! |
![]() |
Philipsdael: When writing a comment, dont spell the correct spellings of some words if not, the word will be substituted to something else.... Dats true once wrote mess and saw bleep! I was like wtf! I now have way sha! Twistin names or words in whatever way I want it! |
![]() |
Olugbenger: always read musiwa posts at least twice......why ![]() ![]() |
![]() |
homesteady:lmao ![]() |
![]() |
Incrizz:family section on my mind |
![]() |
INeedAnEngrJob: Don't try correcting or pointing out errors in YUZEDO's english, he is Nairaland's Banana Iceland residentlol! Buh why? Jes curious! |
![]() |
Idrismusty97: 100 what!! I also had u get ban for like two days for jes viewin d thrend by one alfa macleantunji..... Lolz |
![]() |
Baybe: This one follow for thread?I don't gerrit! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |