Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,668 members, 7,965,536 topics. Date: Thursday, 03 October 2024 at 03:46 PM

Fohiss's Posts

Nairaland Forum / Fohiss's Profile / Fohiss's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 11:16pm On Jan 12, 2021
Enemies how far ...

E don happen again oo



GGMUUUUUUUUUU

2 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 10:22pm On Jan 12, 2021
Kyase:

Don't mind him, that's not even my picture sef grin


I for say oooo because man utd fan hardly get dat kind head o grin grin grin grin grin grin



GGMUUUUUUUUUU

3 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 10:12pm On Jan 12, 2021
Haters calm down... Nah 2nd half d show dey



GGMUUUUUUUUUU
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 9:54pm On Jan 12, 2021
Dem just dey try make man utd nor win dis match ooo enemies everywhere
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 9:41pm On Jan 12, 2021
My question b say must dey pass d ball from d back ... Can't keeper shot inside
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 9:23pm On Jan 12, 2021
sadiqcholel:
link for live streaming guys.....GGMU


Hesgoal.com

Use vpn if watching with mobile
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Burnley Vs Manchester United (0 - 1) On 12 January 2021 by fohiss: 9:04pm On Jan 12, 2021
Wetin matic dey do for lineup again ??



Dis coach head too stubborn oo
Politics / Re: Troops Kill Over 50 Bandits In Zamfara by fohiss: 1:41pm On Jan 10, 2021
I hail una oo d killers and d killees.. grin grin grin grin I cap for una .. grin grin


Nah only God go save us from dis country...

Who knows weda nah innocent soul dem don still go kill again

1 Like

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:58pm On Jan 09, 2021
Make ighalo nor play again ... Even if dem say e go start against liverpool make e just claim say e nor dey fit ... How u go play james for 70mins ... A whole ighalo go dey bench ..


Ighalo better pass james by far .


Nah wah oo

3 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:50pm On Jan 09, 2021
Yes nah ...make d ref support d ones wey serious..nor b all dis pregnant men called man utd ... Too must hyping dey make dem feel say by now all of dem suppose score hatrick
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:47pm On Jan 09, 2021
seunny4lif:
Maguire go dey go head ball like mad man


Nah English hyping dey boost em moral ... Normally e dey play nonsense grin grin angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:46pm On Jan 09, 2021
My question b say must man utd do dis dia Useless passes from d back ..inside your own court u dey do back slow pass ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:31pm On Jan 09, 2021
Wen e wan take put ighalo ? grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:22pm On Jan 09, 2021
Watford get luck chas say nor be man city dem jam ooo ... ..
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:18pm On Jan 09, 2021
Greenwood is finished ooo chaiiiiii
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 10:14pm On Jan 09, 2021
Sammiel:
Centre Back... I.e one of the two Central defenders.

Correct man grin grin

1 Like

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 9:54pm On Jan 09, 2021
Bailey too dey get injury at d peak of his career ...shuuuu ..d guy self nah indomie oo


E nor dey see dem ramos ... Van dyke ... Dats how real CB should be ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 9:50pm On Jan 09, 2021
seunny4lif:
Thank God no Maguire

Maguire go dey for against liverpool grin grin grin..

Shoulder raiser like say em nah professional grin grin grin grin

Dis Telles too dey ginger make e calm down shuuuu


Like I said b4 ..after d match make dem just pass there go dia house ... Very dull.. no paste at all ..everybody just dey form professional
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 9:39pm On Jan 09, 2021
But sometimes I dey wonder how d james take dey start match most time wen ighalo no go even dey bench self ...


Like I said after d match make dem just pass dia go house ..no need to come training ground again ..pass there go house grin grin grin grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United V Watford : FA Cup : (1 - 0) - Live by fohiss: 9:32pm On Jan 09, 2021
After d match make man utd board sell all the players except bailey..and VDB and Scott mc ..d rest just dey play shit
Sports / Re: Man United Complete The Signing Of Amad Diallo Traore by fohiss: 11:12pm On Jan 07, 2021
Make dem nor allow dis guy train with shaw oo abeg .. because I nor wan hear say E don dey do back passing ooo


Shaw the king of Back passing grin grin grin
Crime / Re: Customs Seizes 5,200 Cartridges Of Live Ammunitions, Other Contraband by fohiss: 7:43pm On Jan 07, 2021
Las las dem go give boko boys make dem take dey run tins ... Upon all the ak 47 riffle and bullets even pump action self wen dis country don seize nor be here ...still our military and police no get better gun ..


Shame to all d useless leaders wey turn dis country to shit ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 10:06pm On Jan 06, 2021
Dem use back pass swear for man utd

2 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:59pm On Jan 06, 2021
Odinaka00:
Rashford be playing like his father owns old Trafford


Nah social media hype too much ...for all d man utd players ...d social media hype too muchhh

3 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:58pm On Jan 06, 2021
As cavani nor dey I expect him to try ighalo ... ..

1 Like

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:58pm On Jan 06, 2021
seunny4lif:
Don’t know why Luke Shaw has start, he can’t cross and can’t defend
Too slow


Wen I see shaw for line up ..I just weak ... I nor no wey ole dey feel like ...well nah em chance e use am spoil ... Opportunity come but once .
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Manchester City (0 - 2) - Live by fohiss: 9:55pm On Jan 06, 2021
Kyase:
Corona should just kill maguire for us


Nor be only maguire ...even shaw too ..very slow set of ppl... Ole chaaa
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:59pm On Jan 04, 2021
Good night to all Man UTD fans


Congratulations in Advance as we humbly step forward to the top of d league


GGMUUUUUUUUUU TO D WORLD

13 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:57pm On Jan 04, 2021
Shuuuuuuuuuuuuuuuuu

See level ...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:56pm On Jan 04, 2021
As a man utd fan ...



I say congratulations in advance to us grin grin grin grin grin grin grin grin grin

GGMUUUUUUUUUU

13 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:56pm On Jan 04, 2021
grin grin grin grin grin angry grin grin grin grin grin grin grin grin belly sweet me
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Southampton Vs Liverpool - (1 - 0) - Live by fohiss: 10:09pm On Jan 04, 2021
Dem don dey chop am ....
grin grin grin grin grin

1 Like 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 17 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.