Stats: 3,176,248 members, 7,897,299 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 11:39 AM |
Nairaland Forum / Hardewarlee's Profile / Hardewarlee's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
![]() |
Issoright ![]() |
![]() |
Dis one no dey okay at all. Afonjatribeguy: 1 Like |
![]() |
Any bama shey gbeiyawo ase gudugudu meje.... Happy married life in advance 3 Likes |
![]() |
Hmmm |
![]() |
Thanks Op |
![]() |
. |
![]() |
Fact 1 Like |
![]() |
Issokay |
![]() |
Very funny when you see this so called Leaders(Thugs) fight..... The funniest part is that when they see Youths i mean young boys hailing them on the streets they say "Look at this uneducated illiterate thugs then they zoom off. Abeg who is illiterate werey people nah ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Rest in Peace. 2 Likes |
![]() |
Pure craziness , Dem take everything hard as if na heaven you wan enter . Please people who has family in USA Army naxo dem dey do dia people wey wan join army ? Mtcheew. ... Bokoharam dey dia dem no fit do shakara to dem , Na to dey beat ppl wey just wan join any how . God is watching una . And for the responsible Soldiers in the Nigerian Army . "You left your family to Save other people's family , May God Almighty Allah Protect yours (amin)". Long live Humble Soldiers. 41 Likes 2 Shares |
![]() |
Anything Oil stories about 9ja na method of embezzlement so no time . We kuku no see any changes ... Dey do am go we dey see. |
![]() |
If i start ehn , No space here will occupy me but for all decisions making both positive and negative.... It was meant to be taken if you agree with me . We all have a definite destination, na preamble plenty wey we call bad decisions. Anyways Alihamdulilah for all decision i have took because Everything has been going on well. 2 Likes |
![]() |
FTC...... My sec sch teacher asked me this question once "why is passion greater than Talent and i was like ehm ehm But thanks for this write up ... Lemme comman go to this teacher house and tell him the answer. Good morning Nairalanders ... I wish you all Happy Saturday. 2 Likes |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
Abeg wetin you do your mumsy ? Ah get interest lol ShyCypher: 1 Like |
![]() |
Mom hasn't done this for me before but I know she is gonna do that for me soon. And as for you bro .... Thank your God and thank your small God too which is your mom. 3 Likes 2 Shares |
![]() |
Maybe you are ![]() 1 Like |
![]() |
It's a no worry case. You shall NEVER know Peace and that's certain because to before warned is to before Harm.Bastard Pikin praiseneofingz: |
![]() |
Wonders shall Never End 1 Like |
![]() |
Wetin Concerns Me ![]() 3rd FTC on Nairaland. Dedication goes to all Tasudites on NL . God send Baba Buhali the dullard and those werey people lavishing our money away from that Aso Villa Quote me and you will never know Peace. |
![]() |
Baba onibaba go be like who send this ppl make dem celebrate birthday for me |
![]() |
Smile to HELL |
![]() |
God bless you my bro . I have been expecting this word for so long on this thread no one talked about it . Once again God bless you daewoorazer: |
![]() |
Nigeria Politicians and their Buhwala . Trust Countries like US Canada and co , they would do their own things silently and let the dead Rest In Peace if it was one of their soil in another country . Yeye naija politicians always wanting everybody to see them in each favor/assistance they render . Mtcheew . #Lostcountrynigeria |
![]() |
What about them price oooh ? 0b111: |
![]() |
Congratulations to them . Pray to have twins too when the time comes ... 3 Likes 1 Share |
![]() |
Issokay..... |
![]() |
Africans and their mentality lol 5 Likes |
![]() |
Walahi I don't know! All I know God is gonna hear 0ur prayers some day. Insha Allah omooba969: |
![]() |
No mind the Memuna aka Seun egbegbe's families. Oponu afofungbemu boi Atiku2019: |
![]() |
Memuna..... Wetin you fit do on your own than to steal.... Seun Egbegbe's family. Oponu SeunEgbegbe: 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |