Stats: 3,236,969 members, 8,103,782 topics. Date: Thursday, 13 March 2025 at 06:47 PM |
Nairaland Forum / Hezmatosky's Profile / Hezmatosky's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 89 pages)
![]() |
Nigeria government has made us lost interest on simple primary science. All we now talk about is chop, feeding, food, what to eat, where to get what to eat, and how to survive. E no go everly beta for our leaders ![]() |
![]() |
Na lie joor ![]() Is the snake wild or tamed? I no believe joor Infact na lie joor I no go forgive helinus for this hunger in the country ![]() |
![]() |
This OP is looking for trouble. Why do you include agbado there? ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Almaigaa:Ok what of Kaduna bread? |
![]() |
Oooooooh noooooo the BVAS stopped working again ![]() 6 Likes |
![]() |
Almaigaa:Which warri? The one we know? Abi na una dey run come Benin come flex happy go back. Warri wey dey train dust bin and dirty like person wey dey train chicken? Abi warri wey every taxi, cab, bus, okada wey you enter na them? Abeg no le me answer you mariolastically ![]() 1 Like |
![]() |
Almaigaa:Don't quote me wrong. Na compare we dey compare for bread matter. I never said Benin fine pass Kaduna o. Benin wey hungry people full, agberos, area boys, thieves. Infact, you're not safe anywhere you go in Benin. No food sef, no good roads, the only thing they have plenty is hotel and it's even substandard 2 star hotels. Hmmmmm Benin I respect una |
![]() |
Wait naw. Una go hear lamba for X and Instagram when them go back. Somebody go just talk say Megan no fine, from there she fit use annoyance reply say Nigeria girls no dey social atall always begging her for money and trust Nigerians, we go forget tinubu and hunger face internet ![]() |
![]() |
CountinBlessins:Hunger is a bad omen. But then, let me see how you get away with this ![]() |
![]() |
WorldRichest:And all aids get their own vice and advisers too |
![]() |
Almaigaa:So what them is garage? Where dem dey load aeroplane abi? |
![]() |
Almaigaa:Commodity market you mean? Public and private garages and motor parks wey full Benin eh, e pass secondary school wey dey your village 2 Likes |
![]() |
I hope it's BVAS won't stop working afterwards |
![]() |
killsmith:Education in the west is old glory |
![]() |
Onwunwa! Don't let it enter your home |
![]() |
Almaigaa:Have you also forgotten that Benin used to be a big bustop for travellers going to the east in those days? 1 Like |
![]() |
You go compare Kaduna aboki bread with Benin bread? 1 Like 1 Share |
![]() |
helinues:Heli my guy,. But you started the joke naw. The plane is certified bad and without engine and you still assuring us that it will still fly even after it's obvious. Isn't that a joke 4 Likes |
![]() |
immortalcrown:Pls bear with us we'll fix it |
![]() |
Tottenham wey no get single joy for arsenal ![]() 5 Likes |
![]() |
Na now I heard Goliath side of the story, what happened between him and David. Them never blow whistle pimmmm David don carry stone friiiiiiiiiiiiiiiiiiiii kpom for uncle Goli forehead. My brother OP e good like that? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Arafat1:Na poverty dey do you bro, if not you shouldn't be thinking ill of someone in that manner 1 Like |
![]() |
Arafat1:uote] Why are poor people always think like that for the rich? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() But..mehnnnnnn no one has the monopoly of sickness my brother. It can come to both old, young, rich or poor. 2 Likes |
![]() |
Bullfallo:He has never |
![]() |
Let's wait for ileya |
![]() |
Norbe if she let you know? Worst worse na those ones that went to university. She'll promptly tell you babeeee he was my course maaaaate, never to wory about him. Badoo of them all na those one holding reunion party yearly. Oga you just have to focus on your personal life and enjoy yourself dey go. Leave woman and their wahala, especially those ones wey don born finish. Me? I don advice myself tehtehteh. Anyday any of my wife's friend miss road for my side hmmm that one na one miss call ![]() 1 Like |
![]() |
franchasofficia:This one pass you. Just continue reading the comments u hear ![]() |
![]() |
Maybe life don tire you, you want everybody to die abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Sue Zee world ![]() 1 Like |
![]() |
I don't think northern wedding ceremonies are costly as such. Just rent like five chairs for Iman and two more VIPs. Others will sit on the bare floor. And again, no alcohol, beer. Just buy softs, water is from one big keg. Their food no pass masara, tuwo shinkafa and with small money you're done with cooking ![]() |
![]() |
Biodun556:How many do you have in Lagos? How many is working? Even your street lights? On one week after commissioning and that's all, another contract awaits. Which attractions do you have in Lagos? Poopoo everywhere, area boys and girls roaming about. Let your motor just breakdown or do overheating or say fuel finish for road, na there you go see them ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 89 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |