Stats: 3,171,307 members, 7,881,135 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 01:10 PM |
Nairaland Forum / Ikeno's Profile / Ikeno's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 48 pages)
![]() |
LeeSmart:Make e kukuma use clothe abi em sey the girl ugly |
![]() |
Draslo:You shouldn't listen to what girls say because most times they talk from both sides of their mouth. Make e no surprise u na bald head she go later date 4 Likes |
![]() |
Una matter for nland dey weak me. "She no fine but her kpekus dey hungry you and you no want spoil your rep because of ur guys" Take her go any short let, use the pillow cover her face so you no go dey look her face then bleep her and discharge her. 4 Likes 3 Shares |
![]() |
ednut1:There's these lady that has 5 kids she and her husband can hardly feed the children even 3 of them are not going to school. I saw her recently with pregnancy. It's just so annoying bringing children to the world to suffer 34 Likes 5 Shares |
![]() |
Have never eaten chicken head How many meat I want eat for the neck and leg I rather go for the tail |
![]() |
No time for frds and I don't need them cuz they only become your frd when you have money they can leech. I flex myself whenever I want, celebrate my birthday with my family and do my thing. Life is more peaceful without frds 1 Like |
![]() |
@op, stop going through corner, just tell us you want to taste her kpekus olofofo like u. It's ppl like u that will sit outside from morning till night always monitoring people. Mama kelechi did this.. Papa olu is this... Bisola is that... Oga, use that ur amebo energy to do something meaningful in your life. |
![]() |
I was expecting to see the drum and log of wood. 2 Likes |
![]() |
The situation is so dire that both the rich and poor are feeling the burden. 163 Likes 12 Shares |
![]() |
It's hard to see a girl that will give you this type of style. Most of them are too lazy, just to lay down like a piece of wood dem Sabi even the ones that manage to lift their leg up Will start crying "my womb, my womb e dey pain me" after a few thrust. 1 Like |
![]() |
The past is the past it's bygone. I don't care to know about a girl's past. When you start bothering yourself about a girl's past,you start getting worried about her present 2 Likes |
![]() |
Snail is forbidden where I come from but I no send anybody, if e hungry me I eat am go report me give my village ppl 2 Likes |
![]() |
Love is for the weak minded.i don't even think I have a heart for Love cuz it has gone with the wind. 5 Likes 1 Share |
![]() |
The pain is so acute that you will just be thinking of dying. Hospital will be your second home. Drugs will be like food Depression and frustration will be a constant thing. The children are like burden to their parent You start avoiding things that other ppl don't care about e.g cool water, stressful work, 1 Like |
![]() |
Islandboi:If I jam such girl I go use cane tak flog her comot for my room. Upon how u fine reach ur kpekus cum dey smell I ll ask her. |
![]() |
Where una take dey pick these smelly kpekus girls from. Girls dem wey no kwn how to baf na to wash leg and hand then rub bleaching cream for body. 9 Likes |
![]() |
Kobojunkie:Na government dey impregnate him wife for am. |
![]() |
One thing I know is that no matter what you are going through so many people are going through worse. As for me, I have tonnes of bill to pay but I can't come and kill myself.i go dey pay small small, who no get bills to pay make him throw the first stone. 1 Like 1 Share |
![]() |
Fuel don cost |
![]() |
Love Jackie Chan movies. Make una list his movies for me make I download. |
![]() |
Depending on what you are really after either a long lasting relationship or just to get in her pants. If it's the former, then a month is ok. For the latter, a week should be right but it still depends on how you play your game. No chase a girl for too long it's not healthy 3 Likes |
![]() |
I wouldn't forget the first time I bleep yemi. Her moaning was so loud I had to increase the volume of the music and still place my hand on her mouth. 1 Like |
![]() |
My issue is that how safe is it to use. |
![]() |
I just remember watin happen many years back. These girl wey I dey nurture, dey pet her like native egg, dey train her as per the virgin wey she be say after few years I go marry her wen pepper don rest for my hand.even her family begin call me in-law cuz of the way I take dey assist them. Even wen she do appendix operation I dey trek from apapa to ojuelegba,so I go use the tf money take buy fruits and fastfood for her three times a week for 1 month. December of that year, babe travel with her family for Christmas festival. Later I hear say one rich pot belle Igbo man want marry her and begin to dey shower the family with money. Till tomorrow I still dey send fire and brimstone to d man 18 Likes 3 Shares |
![]() |
Most of the girls don't love them just after their money reason why the girls are never faithful. @op,water wey be ur own no go pass you. 4 Likes 1 Share |
![]() |
Desusi:There's these lady in my neighborhood who was so much in love with her guy very loyal and faithful to her guy. He promised her marriage, she got pregnant for the guy and he became a different person entirely maltreating her, beating her, even denying the pregnancy. She later left the guy when the beating became too much and was scared of aborting the pregnancy because of her life. She's now a single mother taking care of her child all alone. Will you blame her for being a single mother? 7 Likes 1 Share |
![]() |
Merch:Baba, e never reach like that nah. Most of them did not plan on being single mother. 37 Likes 1 Share |
![]() |
It's not a new thing with most of our banks. As a business man I do most of my transactions online as such I do experience failed transactions and will be debited, as am typing this I have 2 transactions I did, one is still processing for close to four hours and the other has not reflected on the recipient account but have been debited for both. Just excess patient or send them a mail that's what I do mostly 1 Like |
![]() |
SultanOfAbia:Go on bro, Aids na white man lie😄😄😄 3 Likes |
![]() |
Once I perceive foul odour from a girl kpekus my bola will just shrink EOD. 1 Like |
![]() |
Have sent you call card |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (22) (of 48 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |