Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,954 members, 7,963,046 topics. Date: Tuesday, 01 October 2024 at 01:47 AM

Janoluyemi's Posts

Nairaland Forum / Janoluyemi's Profile / Janoluyemi's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 8:26pm On Feb 06, 2013
GoGod: Whu dn gt hostel or aose o?
y do u ask? u wan go skul? i neva get
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 6:32pm On Feb 06, 2013
Damselnoni:
na my sch b dat o.
Lolz no vex
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 5:58pm On Feb 06, 2013
Damselnoni:
noun is okay now
it's nt o..d skul na sowo nu jor.1 of my frends dat was admitted thr after lyk a yr d guy comot go ui..even my dear an official in jamb office said he wud rather av his child go 2 polytechnic dan dat noun..ah no sure say e dey inside brochure sef abi e dey cos i no c am...dat's 4rm people's perspective of d skul sha
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 4:40pm On Feb 06, 2013
djbaju: Amen i believe u God will take total control, takin time to wait is just wat is not available i just hope friday is friday. God as perfect aw desires IJN
AMEN don't worry
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 4:19pm On Feb 06, 2013
Resumption is 10th of feb o..buh if u still a doubting thomas, google's gat ansas 2 ur question & according 2 dem reg commences immediately..so, i believe thr shud be some kind of changes in dia website by fri, cos me i don plan my schedule 4 next wk o make dem no scatter my plan 4 me may i no swear 4 dem..
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 4:15pm On Feb 06, 2013
djbaju: Abi my sis wat do u tink wen person don choose beta skool 4 lagos get admission for pub admin on merit list, then fashola come increase skool fees after yrs of doin jamb and no helper, person stil come manage akungba aaua dey do any how, dey say sey i want edu course or no admission for me. Sey na edu come fit me?@damsel did u see my post on noun trend?
AAUA is better dan Noun my bro...NOUN is nt all dat recognized if u must know. edu no fit u just wait make ur name come out God fit perform miracle 4 ur lyf lyk he did 4 me make dem gv u beta course
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 7:03pm On Feb 04, 2013
Damselnoni: i see dat almost 9 people are online now,make una no just look.abeg comment.@janoluyemi and oda mass communicators in the house 2 of mass come 'dont'is do not waka pass,if police slap u tell him thanx
Lolz...thanx bawo
Abi i go slap my own join
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 6:33pm On Feb 04, 2013
mykh01: diz tread don dey die sha,but i pray aaua will answer us diz week.am dreaming of 100 page of diz tread.aaua make una answer us by monday i will b in sku sha.i wish am a unilorite mtcheew but God knows best.
dat's it ooo..same here bro God knows best. am also leaving 4 skul next wk tues cos i av scores 2 settle in skul wt dis my double admission or wetin dem kal am sef
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 4:06pm On Feb 03, 2013
Mikkydo: Hi guyz, i greet evryone in dis tread o. M new here buh hav bin following u guyz conversation 4 a while nw. U guyz ar all wondaful and funny. I would rily luv 2 b part of dis interesting tread.... I hop m accepted?
welcome feel free..u don't even need 2 ask anybody b4 u join*it's a free world
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 2:44pm On Feb 03, 2013
bodman4us: 3mnth,6mnth,9mnth,1yr my own b say av ben admitd.one day i wil graduate.
abi ooo..admission na d koko & our 4yrs 'll be 4yrs wvout any form of strike action by God's grace
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 2:41pm On Feb 03, 2013
Ay50: 43% * 31,600 +31,600.let just say 45k by calculation.bt just prepare 50k..minus d acceptance fee.interswitch is lyk atm card.u can get it at skye bank inside d skul.its an online payment..pls AAUA might finish d semester by june.or may ending...it was july last year cuz of strike.....i tink acceptance fee is 20k now bt wait till thursday cuz senate meeting will hold on wednesday
ok thnx @ least i av an idea nw..rily apprec8te ur efforts.God bless
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 12:28pm On Feb 03, 2013
Ay50: Alieru is absolute ryt.ay50 is back 4 u guyz...any list to be release now will be april ending..AAUA even admit after matric self.and point of correction.AAUA 1st semester will end by July.dat d tradition.alieru u understand now.concerning the fee..staylite fee has no increment bt d fresher fee was increase by 43%...resumption is 10th and remember to check www.aauaeduportal.com by friday to know d exact amount u will pay 4 fee.and remember ur fee depend on ur faculty...Law pay d highest...and 4 those dat want to stay in d hostel.go to skul a week before resumption to get ur placement at d bursary....concerning those scoring above cutoff mark dnt give up.ur name will be release,it might just take ur time..note dis all admitted student...dnt try and change ur course if u dnt know anyone at academics office oh.if nt na education course get u..and again be prepare 4 Lab test at d health centre in ikare,neva give a staylite ur money to pay ur fee nt even ur own broda.gudluck my people AY50 Noni.follow me on twitter icehood50,then 2go ay50,my number 07030861174.no midnyt call unless my babe go withdraw ur admission especially female
ma advice 4 peeps dat re not yet admitted is dat if it's april dat d last list will be uploaded & u dnt want 2 wait any longer come 2 sku & start receiving lectures..sowie pls can u help us calculate d exact amount d fee will cost since u said they re increasing it by 43%..abeg@ay50...fanx
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 12:32pm On Feb 02, 2013
kennyjoy: Janoluyemi wetin concern ur Rev.Sister with family planning....Sheybor be my Person.......i know say den don snatch u from moi hand...
eya i no know say una be padis, sori 4 intruding into una mata......sowie ehn
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 12:05pm On Feb 02, 2013
GoGod: Alingo@patience,tnx, OMG! i jes dy drim say i wan buy 1 jawonlaya shoe wey i go wear 4 freshers 9t na dat tym ma dad cm wake me up dy tel me 2 fink am wel. Anyway i dn spot dat shop 4 insyd ma drim, imediately i cm bk 4rm ibadan na dat shop i go dy luk 4 o.
abi na alingo tinz nw o..geh u gat me dancing alingo*wink
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 12:04pm On Feb 02, 2013
kennyjoy: @Sheybor...punk ass.....see yal mouth...5K nd all responsibility @home...shey nah me send u come Skul......shey me tell u say I wanna get marry........if janoluyemi catch u...
u sabi abuse person, c ur mouth..1 day dem go beat u 4 dz thread
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 12:03pm On Feb 02, 2013
aileru: i really feel u guys comment on dis forum......just wana let u knw dat d only list dat wil b comin out is d supplementary list n dat wil b april thereabout........am a student of d school bus admin dept precisely, 400level........u can reach me 08069091571
april ke? Dat's 2 far na we d admitted 1s myt av done matric den sef
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 11:56am On Feb 02, 2013
GoGod: Tnx sis love ur faith
u welcome
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 7:17am On Feb 02, 2013
bolanlicious: Am going to ondo 2morrow,got to find a hostel fast...
abi na..no tym 2 check tym
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 7:14am On Feb 02, 2013
GoGod: Guys, i nid ur advice, ma aunt in ibadan askd me 2 com nd colct ma skul stufs 2day dat if i no com 2day i no go c anitin cuz she dy travel 2mao nd ma palee dy tok say if u knw say ur name go cum out go bt if odawise wetin go apn cuz she blivd i ve bn admited cuz each tym she cld nd askd na nxt wk i dy tel am bt nw i dn tel am say dm don admit me, wetin u fink say i cn do? Cuz i mst go ds mawni
go & collect it sis...u're in already dat's faith 4 u. it is d substance of tins hoped 4 & d evidence of tins not seen @ least if u go, u go dey remind God say ur name must come out o..u use d tins as a point of contact yle praying.
Let me share dz wt u.late last yr i bought a black cover shoe,so i kept on saying it 2 masef dat dis is my matric shoe 4 unilorin(den i was still processing ilorin) such dat anytym am less busy i'l eida wear it & work around & be saying it dat God i must wear dz shoe 4 my matric, & even tho i wasn't admitted thr d fact still remains dat my prayers av been ansad in anoda angle & my shoe still dey intact*matric tinz.....so my sista put ur faith into action wf diz ehn#much love
Gud mawning deariez, ao was ya nyt? gosh! cold ooo

1 Like

Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 10:07pm On Feb 01, 2013
kennyjoy: Janoluyemi u think say nah Seresere
if i hear? lol
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 10:06pm On Feb 01, 2013
mykh01: yeah where is oluwacoded.itz been long he posted here
no mind am e dey yo kelekele wole, view topic come run hide..lol
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 10:04pm On Feb 01, 2013
Eni-wealth:
Na masscom
k welcome sista 4rm anoda mother
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 8:27pm On Feb 01, 2013
Oluwacolded where u av bin? i can see ur viewing dz topic oya talk na
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 6:59pm On Feb 01, 2013
GoGod: Gist tym~ I rememba wen i was young dat i usd 2 go 2 children class in church dia's ds sng dy usd to sing dn. Mmmn, k. 'atewo ni mo fi a mo bi o ba more, ijojijo ni mo fi a bi o ba more' i neva fink dat its ijojijo, i always tot its ijokijo tl wen i listn nd medita8 on t nd realisd dat it s ijojijo nt ijokijo nd i wl b dancin nd sweatin anytym dy sing dat song. Oga o, ds lyf sha... Evny pals. Wetin una chop remain o. Janoluyemi wlcm, wey ur husbnd o?
lolzzz abi na ijokijo...tanx, ah dey o..i neva marry my sista ah just enta skul abeg cheesy
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 5:38pm On Feb 01, 2013
mykh01: guyz aw we u feel seeing everyone on our matriculation date,men dat will be 1 of my best date on earth am happy diz tread has come 2 existence.i wanna meet diz wonderfull people in person.GREATEST AAUAite
Great..yes o we shall all meet in skul by d grace of God
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 5:36pm On Feb 01, 2013
GoGod: U nani bt dnt wori damsel tel me say u go do honeymoon nd u ar bk, So wlcm
tank..lol u gehs ain't crious undecided
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 5:35pm On Feb 01, 2013
Damselnoni:
na so now.@janoluyemi watin u bring come?
alaafia
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 2:54pm On Feb 01, 2013
Anonydammy: ...ehyaa..sowi jaree
thanks dear
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 2:53pm On Feb 01, 2013
Anonydammy: May God help us oooo...God pls favour we dt hav nt bin adtmd..ones..am havn headache coz of dis tin..i dont wan 2 write jamb d 4th tym again..pls God
Amen, it is well bro u won't agn just trust God..
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 2:52pm On Feb 01, 2013
GoGod: Wia s Kennyjoy nd hs wyf nah?
he don geh wife ba?
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 9:16am On Feb 01, 2013
PatienceAl: AAUA lies too much jor....dem even wan turn me 2 LIAR bou d infos...2 prove 2 u guys dah i wah int lying:...@admittd stdnts:...dey askd u guyz 2 chk bak on d 30th of Jan..yet nofin 2 show 4 it.....AAUA is jex too disorganized....well UNAD don giv me admission sha...but d fee too much...so i gahz wait 4 dis slow AAUA oo....make dem quik sha b4 evribody finish salary ooo....ayam dedicating diz hiss 2 AAUA : #mtcheeeeeeeeew#....some skuls don finish 1st semester sef....ma name 4 area now na .....*till next week*.....cos evribody dey ask me..'havnt u gon 2 skul?....wetin i go tawk....til nxt week nooni....i don get name 4 area cos of dis skul.....GOD GO MAKE US BIGGER SHA....make i call ma in-house guy jawe...**..... Itz ya one nd only OMO VC....PRECIOUS nooooni... *winks*....later finz
lol
Education / Re: Adekunle Ajasin University, Akungba Student meets here by Janoluyemi(f): 9:14am On Feb 01, 2013
Anonydammy: Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan
it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.