Stats: 3,177,415 members, 7,901,159 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 02:57 AM |
Nairaland Forum / Januzaj's Profile / Januzaj's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 67 pages)
![]() |
CR7 to Euro final LM10 to prison where he will be sampled through a*nus by Richard...muniru 3 Likes
|
![]() |
Ajimobi.......people are suffering,you and your kids are laughing.... In the hereafter you and your family will be suffering... And people will be smiling....Ajimobi might be the one that sent those assasins ......I would rather trust Satan than this Man..... The highest post you would ever attain in Nigeria politically is where you are now.. You are nothing but a failure... 18 Likes |
![]() |
I heard it too... Lalasticlala...front-page please |
![]() |
Na you and her papa follow do am...abi na you and her mama go hustle the money come....I no fit do am...wetin girls don give me wey go make me give am money on a date....the only thing be say I go pay for the thing wey she chop wey I fit pay for....No tell me say some guys dey give them...I be some guys....I no be some guys...na man like me and you born am....I go born my own too...and if I born my own...something like this no go happen ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I never chop girls just full everywhere like MTN..everywhere you go 1 Like |
![]() |
![]() ![]() 4 Likes
|
![]() |
I think say dem no dey protest ni.....dem no dey talk...na action dem dey take Fulani herdsmen are no match for biafran soldiers... President should warn his people before igbos unleash their undefeatable army on them.... 9 Likes
|
![]() |
mikkypel:ibra na one overhyped player... He talks more than he plays...and he is old...na bench him go dey chop |
![]() |
mikkypel:oga mourinho...gimme more playing time or else....I no go stop to dey quote you ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Good |
![]() |
mikkypel:what are you saying.. Is like saying there is nothing wrong in working while someone else collects your salary 7 Likes |
![]() |
idupaul:you ain't alone bro ![]() ![]() ![]() ![]() 8 Likes |
![]() |
![]() |
![]() ![]() 1 Like
|
![]() |
Ok 1 Like
|
![]() |
He knows where he got them from during elections... He doesn't want another person to use them Kudos to you anyway... I hate cultists 3 Likes |
![]() |
![]() |
![]() |
R.I.P |
![]() |
SeverusSnape:you just dey know ni....under that your umbrella... You have mad cows...stubborn goats....Yabaleft patients . Presently KOWA is greater than PDP.....If I am contesting for any post...I will take KOWA more serious than PDP....saying PDP will defeat me is like saying Higuain will beat CR7 to the ballon d'or 7 Likes |
![]() |
Officers successfully traced the illicit consignment to a fifty-two year old man who claimed to be an evangelist by name John Vincent Arinze who was arrested in his hotel room in LagosAfter checking the name 49 Likes 4 Shares
|
![]() |
SeverusSnape:the thing shock me....I swear....them dey plenty pass us for mosque now....I mistakenly asked a woman if she had chilled cold Coke so that I could break my fasting with something cold...the look she gave me ehn...no be here 3 Likes 1 Share |
![]() |
How would you like your burial Elaborated one or just simple one 1 Like |
![]() |
SeverusSnape: ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Eleribu ni Ajimobi.. He is so useless like "ueue" in queue.... He hasn't paid salary since January and students ain't going to school...and he carry im useless gap teeth go mecca for umrah....e go follow dem stone devil..... Which devil pass this oloriburuku 13 Likes 3 Shares |
![]() |
EFCC should take it up like they would do if he wasn't loyal to Buhari..... If they don't ....it means Buhari aint fighting corruption... Thunder that will fire anybody that says Buhari is fighting corruption is at gym,it's about to reach 30000MW and it will come with doctor's prescription... morning 3... afternoon 1.. night 2 9 Likes |
![]() |
[s] eugene77:[/s] 68 Likes 2 Shares |
![]() |
mikaael:Dem no pay salary 2 Likes 1 Share |
![]() |
Na only God fit save this country.. Na after oyibo don make correct jets...na im we go dey applaud person wey make toy wey resemble jets... See im head like badagry coconut...see as e resemble magician 30 Likes 2 Shares |
![]() |
No light for like 13 days now We are presently in stone age in my area I don forget how ice block dey look like...I never see am for like a month now The first time I saw a Christian dragging socket with a Muslim in the mosque I was so surprised.... The look Christians give you when you tell them they ain't allowed to enter mosque 91 Likes 9 Shares
|
![]() |
Ezedon:Especially people whose jobs are not well tightened ![]() ![]() ![]() 8 Likes 1 Share |
![]() |
Already, family members, neighbours and fans are linking his disappearance with his latest song tilted”Gyara kayanka” where he alleged that some elected politicians of the ruling All Progressives Congress were deceiving the electorate.They can criticize but they cannot be criticized...sine there ain't no corruption charges to nail him they resorted to kidnapping him... This is arrant nonsense....the guy said the bitter truth....not everybody that is suffering will be smiling... Meanwhile By the time they are done with him....he will release four albums just to praise them 7 Likes |
![]() |
![]() ![]() Why were you promising then when you didn't know what was on ground.... . . People ain't expecting miracles.... They are expecting you to fulfill the promises you made while campaigning 14 Likes |
![]() |
Abi oooo Since june 18...no light |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 67 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |