Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,865 members, 7,959,715 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 04:40 AM

Jeemy's Posts

Nairaland Forum / Jeemy's Profile / Jeemy's Posts

(1) (of 1 pages)

Crime / Re: Efcc Storms Benin And Yahoo Boys Jump From Roof Tops! by jeemy(m): 10:06pm On Apr 07, 2008
Make EFCC live Yahoo boys, ooooooooooo, our government wen dey theif our money, dey no dey see them? na yahoo boys dem wan they burst as dey like, if no be say yahoo dey benin , benin no for let man stay because of thief.

Yahoo for benin don make boys live thief.

EFCC make una burst Obasanjo wen thief our, Lucky Igbinedion wen thoef Edo state money , before u na burst Yahoo boys for Benin
Romance / Re: Looking For A Responsible Girl by jeemy(m): 4:35am On Oct 14, 2007
na wa for you, how many Responsible Girl still dey Nija, abeg talk another thing, i guess maybe my sister is a Responsible Girl LOL, man i hail

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.