Stats: 3,171,290 members, 7,881,074 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 11:56 AM |
Nairaland Forum / McAustin92's Profile / McAustin92's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 19 pages)
![]() |
I want to sway my Samsung galaxy A30 4gb/64gb variant.. Few months old, just like new with charger with Iphone 8plus upward and top It up with cash Location, Ado-Ekiti |
![]() |
Where's your location sir |
![]() |
McAustin92: Readily available |
![]() |
coolcars: Guy you don't have to be so pained and frustrated to be calling anybody broke on a faceless forum , it will amaze you that one or two out of guys on this thread are doing well financially more than any of your family member,I'm talking from experience cos I apparently met someone who helped me for life on a thread like this sometimes last year Be humble and learn 3 Likes |
![]() |
coolcars: Guy you too mumu no be small, your common sense no reason you say this place na open forum for all shey ![]() For 780k..to make matter worse, Naija used at that Why are you so greedy,this thing wey you dey market don reach obsolescence. We are in fucking 2020 ..... Nairaland auto section is one place to surf on the internet to cash some real time fun after work.. Lol Hungry and desperate MOFOS ![]() 2 Likes |
![]() |
rtdCivilservant: Leave ham, op never ready, sense go soon catch ham beat ham down to the normal market value 2 Likes |
![]() |
Abeg make someone support the ministry of this Op with any token, this is the fourth time I'm seeing this crap in the auto section with different headlines ...... Hunger bad 3 Likes |
![]() |
profchudo: Bro that's what I have at and... Just consider my offer, make I call you |
![]() |
Can this apparently go for 550k...kindly notify me if it's a deal |
![]() |
The ride is clean thou.. |
![]() |
Why una too dey greedy like this... So you dey expect 1.550 for an over 20 years manufactured pieces of metal. A naija used as at that... Lol This auto section is full of comedy anyway 3 Likes |
![]() |
hapheeyxz: 4gb ram/64gb variant |
![]() |
Samsung galaxy A30, just like new with charger and phone pack@ 55k last non negotiable I'm in Ado Ekiti Whatsapp or call:07062955738 |
![]() |
greggng: Wetin consign budget with naija used 1999 Corolla we go still need body work and padding @300k Guy you Don forget say this car wasn't manufactured in this century abi 2 Likes |
![]() |
300k,i will give your commission aside, since you are not the direct owner 1 Like |
![]() |
Find all this aboki scrap reseller, dem fit reason 45k...this is a butcher property |
![]() |
op con waylay all in family problem on top over 20 years peices of metals.........you must be greedy for expecting 700k on top this thing we go still need some body work,apart from some mechanical issues that might later surface |
![]() |
Brother man, your price is not realistic for a RX300 2 Likes |
![]() |
Ang3l: Bro consider my offer and let's deal And where's your location, I'm in Ekiti State |
![]() |
Buy, while this offer last.... Available for grabs |
![]() |
Can it go for 600k sir |
![]() |
How much bruh |
![]() |
McAustin92: Still available |
![]() |
I'll pay 400k,kindly notify me so I can reach out asap 2 Likes |
![]() |
Can it go for 420k |
![]() |
Guy nawa o ![]() ![]() ![]() Mind you, that 120k is still under maybe o ![]() 1 Like |
![]() |
https://www.nairaland.com/5785777/toyota-carina-manual-1996-sale Firstly you mentioned Toyota carina 1996 in your initial thread @ 250k,now it is 1991,but now price Don come down to 200k...guy sell this metal to those scrap aboki guyz, dem fit reason you 15k 3 Likes |
![]() |
Why e con be like day d person no use ham at all.. The ride it too fresh for my liking... Lol 1 Like |
![]() |
Ayomarcel: Guy your mumu is personified, if we see ham now you never make reach 1 million for your life, you con dey discourage person wey wan do hin thing Boy I no get your time, but still on still na person at my age for your family be Fool and idiot, e fit be your papa o I no send. |
![]() |
Ayomarcel: Man your opinion was baseless and pure nonsense, no vex it's just common sense....i sold my 03 corolla @870k with no single fault, the guy that bought it is still cruising it around town up till... This is an open forum.. Think before you talk atimes.. Peace 5 Likes |
![]() |
Ayomarcel: He will surely see a naija used corolla 03,04 model within his price arrange of 900k/950k 999k.... Stop the bad mouth and discourage My dear Op, take your time and don't be in haste, when you see a better offer, go with a trusted mechanic Jah Bless 12 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |