Stats: 3,230,848 members, 8,086,268 topics. Date: Monday, 24 February 2025 at 11:16 AM |
Nairaland Forum / McBrooklyn's Profile / McBrooklyn's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 317 pages)
![]() |
Ozo still dey shalaye... Omoh person wey do this guy this thing no fit die well.. Real funny Nengi ain't even said a damn thing the whole time apart from "Abeg Abeg, I just want to sleep"... She just dey use ma G catch cruise chei ![]() 4 Likes |
![]() |
100naira: He did nothing wrong actually.. He did what he did & he said what he said.. He's a man and he should learn to man the fück the up at all times.. So painful to see Nengi dragging his self-esteem through the mud every fücking time.. Methinks the guy just too soft for Nengi's liking.. |
![]() |
Dotez: Ozo shalaye too much Bruh... Nengi even legit told him at a point in time to STFU that she just wan sleep.. 1 Like |
![]() |
TBaj too wild... Switching from Prince to Neo real quick, I hope Vee won't break her head las las sha ![]() |
![]() |
Ozo don start to dey shalaye & Nengi ain't even responding.. Püssy ass Nigga! ![]() 5 Likes |
![]() |
Dorathy with the shakara... Brighto with the Davido's vibes... Pure cruise! ![]() 2 Likes |
![]() |
Ozo & Trikytee bringing back those secondary school days choreography in y'all faces.. The pairing no gel at all ![]() |
![]() |
ArchAnge1: Bros, shey na Davido's video Dem talk say make Dem con recreate for here?? ![]() Na Dem get their performance, they can do it in whatever way they deem fit abeg.. |
![]() |
![]() 5 Likes |
![]() |
ArchAnge1: Chillax Bruh.. It's all for the task make e dey realistic small... Methinks Brighto really played Davido well for that second rehearsal anyways, na just small finishing touch remain ![]() 1 Like |
![]() |
Hendrixxmalo: Swears.. Wathoni go wan madt anywhere she dey ![]() |
![]() |
fitzmayowa: Walahi... Babe probably punching the air in her mind now ![]() 1 Like |
![]() |
Thryphosa: That Ozo & Trikytee pairing no gel at all... Imagine 2 guys performing "Duro" and whining waist.. Shoulda been a babe with either of the two ![]() 2 Likes |
![]() |
Brighto ma G don carry Dorathy go cloud nine... Mark my words, that Dorathy lust go skyrocket after today's performance ![]() |
![]() |
homesteady: Ah talk am, you never liked that babe from the onset.. Smh! ![]() |
![]() |
Chibabe005: Vee still making some mistakes tho'.. She get the voice & she sabi sing wella but only if her Yoruba sound very well.. Na Yoruba plenty for that Baba song |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
homesteady: E go shock you Brother, Till then!... And BTW I think you're just being sentimental towards Wathoni, perish that thought for now abeg.. And shey you still dey watch? Laycon teaching Wathoni things.. At least the babe ready learn, she ain't that nonchalant towards this particular task.. 3 Likes |
![]() |
I just dey imagine Ozo telling Trikytee "Baby Duro".. ![]() 3 Likes |
![]() |
homesteady: Wathoni tried Bros.. And BTW na rehearsal be this, Laycon just talk am say dem go perfect am.. 1 Like |
![]() |
Laycon & Wathoni rocking each other like real life Wizzy & Tiwa.. See cruise! ![]() 7 Likes |
![]() |
Starboy see levelz! ![]() 12 Likes |
![]() |
![]() |
Tolani & Vee rehearsing like Agbero ![]() |
![]() |
Evangelist Brighto ma G dey give Dorathy that Davido's vibes ![]() 1 Like |
![]() |
Omoh the vibes & the cruise go madt today.. Can't wait for the final lap of the Pepsi task to begin honestly! ![]()
|
![]() |
3 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
Biggaboi: Bruh.... if only laughter dey belleful person, person for dey laugh like this more often ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Biggaboi: Buhahahahaha Tinubu Baba Agbalagba ![]() ![]() 1 Like
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 317 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |