Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,487 members, 7,992,672 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 01:26 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Laffzzzzzzzz (80860 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (24) (Reply) (Go Down)
Laffzzzzzzzz by tytylayor: 9:00am On May 08, 2009 |
He who fights & runs away , Na fear catch am. 2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother. 3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am. 4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. 5. A stitch intime, dey prevent further tear tear. 6. Birds of d same feather, na d same mama born dem. 7. One good turn, na correct power steering be that. 8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque. 9. Half bread, is better than buns or puff puff. 10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane. 11. The patient dog, Na hunger go kill am. 12. All work & no play, Na Banker be dat. 13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!! 28 Likes 6 Shares |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 9:05am On May 08, 2009 |
Lol. tyty won't kill me wiff Naija ingrish 1 Like |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 9:19am On May 08, 2009 |
i trust yfy ,she dey alwys mak me proud |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 10:25am On May 08, 2009 |
2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother. 4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. 7. One good turn, na correct power steering be that. 10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane. 12. All work & no play, Na Banker be dat. my favorites 1 Like |
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor: 11:15am On May 08, 2009 |
i krust u nw 1 Like |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:16am On May 08, 2009 |
ehen na so una dey lie about on [b]k[/b]rustin |
Re: Laffzzzzzzzz by sylve11: 11:21am On May 08, 2009 |
@ololumi, i love those yans, keep them coming and i know u will neva let me down romade: how u no go call am ur favorite, since u sabby visit people momsy |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:24am On May 08, 2009 |
so start callin me ya momma's boifriend & stop d yeye broda u greet me with |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 11:27am On May 08, 2009 |
so where is my own position? |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:29am On May 08, 2009 |
u 'r deir distant cousin 1 Like |
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor: 3:06pm On May 08, 2009 |
nope, he's an alien |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 3:10pm On May 08, 2009 |
Lol. fellow alien just confirmed |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:15pm On May 08, 2009 |
OmiGod aliens on parade |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:17pm On May 08, 2009 |
abeg,space neva contain land owners,aliens sef dey show face |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 3:23pm On May 08, 2009 |
you wey no get shares for this land dey complain |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:29pm On May 08, 2009 |
hmmm even ben10 don turn share seller |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 3:33pm On May 08, 2009 |
no be me get the highest share? na be CEO na |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:36pm On May 08, 2009 |
yes for under mango tree games |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:43pm On May 08, 2009 |
u too get am |
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor: 4:45pm On May 08, 2009 |
na genius |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 4:48pm On May 08, 2009 |
w no easy mak person go igbinedion |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 5:03pm On May 08, 2009 |
what |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:06pm On May 11, 2009 |
water |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:11pm On May 11, 2009 |
and garri for ben 4 in lunch |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:15pm On May 11, 2009 |
he dey serve punishment so no lunch |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:18pm On May 11, 2009 |
eyyyaaaa,i be dey tink sey mak we forgiv am small |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 1:22pm On May 11, 2009 |
wetin I do |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:24pm On May 11, 2009 |
u piss 4 body |
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:25pm On May 11, 2009 |
and who asked him 2 stand up? |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 1:56pm On May 11, 2009 |
Lola, why are you always harsh on poor me |
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 2:07pm On May 11, 2009 |
aww poor benji |
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13: 2:23pm On May 11, 2009 |
na only that part you see. tatafo |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (24) (Reply)
Pictures Of Tonto Dike Completely N A K E D(this Girl Has Finally Gone Nuts!) / When You Take Her On A Date And She Does This Bros Run / When You Can't Take The Heat In Lagos Anymore
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |