Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,077 members, 7,994,649 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 05:30 PM |
Nairaland Forum / PhantomPAIN's Profile / PhantomPAIN's Posts
Politics / Re: Tinubu, Kashim Shettima Arrives Osun For APC's Mega Rally (video) by PhantomPAIN(m): 6:48pm On Jul 12, 2022 |
Bugie16:didirin ni e ..so dem give you 30k too as you Dey support you candidate so? See start thinking outside the box no be everybody Dey hungry like you |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 5:53pm On Jul 12, 2022 |
Lexy123O:No mind am them Dey learn work 1 Like |
Politics / Re: Tinubu, Kashim Shettima Arrives Osun For APC's Mega Rally (video) by PhantomPAIN(m): 5:53pm On Jul 12, 2022 |
Bugie16:Na you sabi you crying just start man |
Politics / Re: Tinubu, Kashim Shettima Arrives Osun For APC's Mega Rally (video) by PhantomPAIN(m): 12:37pm On Jul 12, 2022 |
Bugie16:speak for yourself ,family and friends pls .I’m for BAT |
Politics / Re: The SW Seriously Owes The Entire South And Northern Christians An Apology... by PhantomPAIN(m): 10:59am On Jul 12, 2022 |
Kagd10:no mind dem oo ,na hypocrites them be |
Politics / Re: The SW Seriously Owes The Entire South And Northern Christians An Apology... by PhantomPAIN(m): 10:58am On Jul 12, 2022 |
wickedJezibel:dey fool yourself I’m a Christian my papa na Rev for Methodist church ,I Dey boys brigade in those days .No wine yourself alaye |
Politics / Re: The SW Seriously Owes The Entire South And Northern Christians An Apology... by PhantomPAIN(m): 10:05am On Jul 12, 2022 |
wickedJezibel:i’m also a Yoruba and a Christian I have my pvc me and my entire family Dey for TINUBU 1 Like |
Religion / Re: All Yoruba Christians Must Be Aware Of The Evil Agenda Coming. by PhantomPAIN(m): 9:48am On Jul 12, 2022 |
Mandate2023:sense no go kill you boss . I’m a Christian and i most of people around me are Muslims my sister marry Muslim it’s our language first they can’t divide us . I too like your write up bros |
Gaming / Re: Play Station 4 Cds For Sale Or Swap by PhantomPAIN(m): 10:34pm On Jul 11, 2022 |
bihok:8k clean as new |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 10:26pm On Jul 11, 2022 |
Juanmike:you dn jam wetin pass you like this na only God fit save you . 7 days you no go live to tell the story aje … Lati origun mererin agbaye afefe ibi ati idamu ma ba e lati ale yii lo moti be esu lowe fun e |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 10:11pm On Jul 11, 2022 |
Juanmike:na afose I dn use swear for you like this you no go last 7 days |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 6:03pm On Jul 11, 2022 |
Linguistical001:bros I tire no b say them wn vote the man before oo |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 5:52pm On Jul 11, 2022 |
Basicend:even if na osibanjo una no go vote am ,no Dey disguise .Same osibanjo una Dey call osunbade? |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 5:47pm On Jul 11, 2022 |
Judeerons32:I just Dey laugh at some people they claim Muslim -Muslim ticket is a failure and na them still wail pass .You no want make the man fail again? I no just understand |
Politics / Re: Tinubu And Shettima Head To Osun For APC Final Campaign Rally by PhantomPAIN(m): 5:46pm On Jul 11, 2022 |
Juanmike:and na Obatala and ayelala go kill you and your generation if you vote obi 1 Like |
Politics / Re: Primate Ayodele: Muslim-Muslim Ticket A Jihadist Agenda by PhantomPAIN(m): 5:01pm On Jul 11, 2022 |
grogolin:we the ifa worshippers nko? 1 Like |
Politics / Re: Osun 2022: IGP Orders Deployment Of DIG, Other Election Officers by PhantomPAIN(m): 8:12am On Jul 11, 2022 |
Honjoshy4u:Oya now we go see 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Osun 2022: IGP Orders Deployment Of DIG, Other Election Officers by PhantomPAIN(m): 7:51am On Jul 11, 2022 |
Honjoshy4u:. Relax no too raise your hope cause Oyetola won the hearts of his civil servants 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Osun 2022: IGP Orders Deployment Of DIG, Other Election Officers by PhantomPAIN(m): 7:49am On Jul 11, 2022 |
beardedboy:leave am na pdp man ,me I be pure osun boy na ife I Dey like this . Oyetola too try for the civil service salary . I pray make pdp no win cause that Adeleke na dullard wetin him do when e b senator ? 3 Likes 2 Shares |
Romance / Re: I'm Stuck With Three Different Ladies, I Don't Know Which One To Marry by PhantomPAIN(m): 7:45am On Jul 11, 2022 |
LUAN1:this is the best advice you be elder lol |
Romance / Re: I'm Stuck With Three Different Ladies, I Don't Know Which One To Marry by PhantomPAIN(m): 7:43am On Jul 11, 2022 |
ahnie:Madddddd LMAO |
Politics / Re: Woman Who Predicted Obi-ahmed Ticket In 2020 Is Hailed A "Prophetess" by PhantomPAIN(m): 8:00pm On Jul 08, 2022 |
Penguin2:i just Dey laugh at some people’s ignorance omo |
Politics / Re: Video: Vote Tinubu 2023 Customized Mobile Phone Shared To Electorates by PhantomPAIN(m): 1:52am On Jul 08, 2022 |
zionmde:okay well noted I won’t vote Tinubu ,I will vote Atiku |
Foreign Affairs / Re: Pro-abortion Activists Protest In Cities, Burn American Flag (Pics, Video) by PhantomPAIN(m): 12:30am On Jun 28, 2022 |
Righteousness2:GUYYY STFU!!! |
Gaming / Re: Play Station 4 Cds For Sale Or Swap by PhantomPAIN(m): 11:16pm On Jun 27, 2022 |
ayotade09:09014754792 |
Gaming / Re: Play Station 4 Cds For Sale Or Swap by PhantomPAIN(m): 8:21pm On Jun 27, 2022 |
BenTackle:Lagos |
Gaming / Re: Play Station 4 Cds For Sale Or Swap by PhantomPAIN(m): 8:19pm On Jun 27, 2022 |
Renji04:Yes I still have the battlefield . Location is Lagos |
Gaming / Re: Play Station 4 Cds For Sale Or Swap by PhantomPAIN(m): 8:19pm On Jun 27, 2022 |
ayotade09:Okay no wahala i Dey Lagos how about you boss . Where is your location |
Politics / Re: 2023: Cross River Will Deliver 100 Percent For Tinubu -ayade by PhantomPAIN(m): 9:21am On Jun 22, 2022 |
Olaoluwa122:dude... you were murdered |
Politics / Re: Peter Obi’s Movement Bigger Than Endsars – Abure, LP Chair by PhantomPAIN(m): 12:34pm On Jun 19, 2022 |
ajekpaks:Ogbeni na you e go later shock |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |