Stats: 3,177,975 members, 7,903,099 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 02:09 AM |
Nairaland Forum / Phyllix's Profile / Phyllix's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
![]() |
Tobby26: wh b pikin? Wer d profs signify urselfs---u b d pikin,na me b ur prof wey dey teach u since.. ![]() |
![]() |
Tobby26: At last i use d gramma "trend" 2 distract u guyz frm dat game! E no easy i win. Una fit continue d game naw, make i join una......lol---4 ur lil mind na u fink say evry body wey dey here na ode!abi? :-see u dun break anoder bottle "At last"its "At least"if u dey find who u wan use logic 4 carry am go uguola primary skul dem go clap 4 u 4 der.. |
![]() |
Tobby26: dat 1 na ur head ache--u berra take d correction now oo..b4 u go outside and start saying"what's d latest fashion Thread" and "can u please pass me d Trend"LMAO!non-sence! ![]() |
![]() |
Oya lemme start d game..Olu is a Boy. ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
benkings: lol,na fashion smh?---lol yes o na fashion i bin fink sey e b. |
![]() |
obago: I still retain my statement. I am not against the game. At least the game is educative. Since most of you are on 2go you can play the game there. There will be more fun on 2go than this Uniben thread. I have played the game many times with my friends on 2go and it was fun. This thread is not for games. Plz---oya come and seize my fone! ![]() |
![]() |
@Bubemi what's d last sentence? |
![]() |
benkings: lol,na part of my gibberish....phi phi philo!,wats d nxt english topic?--lol..let's discuss dis new "Trend" |
![]() |
Merit Ekels: LWBMN...laff wan break my neck....---lol..nor mind d pikin e wan show e sef 4 where profs' dey! |
![]() |
"Trend"instead of Thread lol...i fink its d new trend sha. |
![]() |
benkings: lol,dats my english teacher,teach m well o0...phillo---lol..me nor kon understand dis ur phillo o!my name is phyllix not philomena. |
![]() |
Abeg wey una stop 4 dat game joorr..? |
![]() |
Tobby26: i neva knew sm1 lyk u cud think d way i think, or are we here 2 play games---u wey dey der dey write"non-sence"u dun ever bring up any topic wey go help us wif our admission??mchew!abeg if u nor knw wetin u wan write chucking ur hands in ur pocket! |
![]() |
obago: Nairaland has a thread for GAMES. If u want to play games go to d thread and play dem there. If u don't have anytin to do at home go and luk 4 work or u read ur books. U got above 50 aggregate doesn't min u shud nt read again. Some of you are just trying to be relevant in this Uniben admission thread. Plz be mature for once.----since wen u dey house aw many book u dun read??which work u dey do sef? |
![]() |
Tobby26: i no blame u na, c ur own head shapeless tin. Dis trend is nt 4 games! Make una go game trend go dey do any kind of game una won play. *nonsence*---omo dis pikin jes dey break bottle 4 here since oo!!hahahahaaa!!abeg is it trend or thread??#GBAGUAN# of d year!+ur nonsence=u 3much |
![]() |
Tobby26: watin concern u? I follow u talk? Make u no face ur stupid game way u dey play non-sence.---emm..its nonsense and not "non-sence"DDY |
![]() |
viccipedia: philix is a guy---am not a guy oo abeg am a gurl haba! |
![]() |
Bryt07: Things like Phyllix, Hi phyllix.---lol...Bryt07 am not a thing oo.am a human a living being not a thing.. |
![]() |
Things re hard dis days... |
![]() |
Tobby26: abeg carry ur game else wer dis is nt a trend for games ok?----if u nor wan play d game u nor go rest? |
![]() |
Adjectives re words used 2 classify a noun. |
![]() |
benkings: terryl! 4 ur smal mind.....i hope d trailer conductor amean driver doz nt spoil tinz.....---can u write in english English pls..?cos all am seeing is gibberish! |
![]() |
@Bryt u wanna knw?find out frm here @phillife.(•͡_ •͡ |
![]() |
Finally..dun it ..fenks 2 ma swerie..u knw urself.!*wink*Add me up on 2go @phillife 1 Like |
![]() |
Resident evil: guy go fried stone.----Am a gurl Evil.. |
![]() |
OSHO BABA!!!!@Eghosa nor worry urself it has been done!all dem bad belle pipple has been put 2 shame...Make una ğø̲̣̣ Hug Transformer! |
![]() |
Bryt07: ..if ur fone is a blackberry der r 2 tinz involved itz either ur keypad is qwerty or touch..if ur keypad is qwerty der r 2 tinz involved itz either u use it to chat on 2go or BBM if u use it to chat on 2go der r 2 tinz involved itz either d app connectz or it doesznt connect if it doesznt connect der r 2 tinz involved..itzz either u redownload d app or ur fone iz not compatible wif 2go app...or it myt jxt p ntwrk prbz ope i slved ur prb.---nope! U didn't..tried everyfin u wrote..non's working and its definitely not ntwrk p cos av been browsing wif ma fone all day. |
![]() |
*yawning* |
![]() |
ericpetters: Phyllix add me on 2go with 08069654192,,,ǎŋϑ I will show u---i cnt access my 2go app!aw can i add u? |
![]() |
(•͡_ •͡O-\-<] ![]() ![]() |
![]() |
Can sum1 tell me how i can make 2go app work on ma fone(Blackberry)MTN Network..?i dun try tire+plus its not opening its saying"cannot connect 2 2go servers.Pls check ur GPRS settings with ur network operator and try again". |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |