Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,516 members, 7,999,304 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 12:25 AM |
Nairaland Forum / Piboy's Profile / Piboy's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
Romance / Re: False Rape Accusations Are Real It Happened To Me by Piboy: 7:04am On Feb 22, 2021 |
scofield114:You dey whine me ni? Let them go for where? Abi scon scon dey your head. E remain small make I cry as I dey read you wan come forgive them They'll still accuse other guys falsely. The policemen are even supposed to arrest them instantly at the spot. Best thing to do now is report them immediately probably.in another police station. If I'm in your shoes, God forbid, I'll make them spend years in jail! 1 Like |
Romance / Re: I Am Ready To Go To Prison by Piboy: 8:01pm On Feb 21, 2021 |
scofield114:Visitors even had to buy izal that they pour on ground before they could sit. |
Romance / Re: I Am Ready To Go To Prison by Piboy: 7:18pm On Feb 21, 2021 |
scofield114:Omoh I hear say shit dey always full cell floor o. I sabi two guys wey spend three days inside. When they got back, their bodies where full of dark spots from mosquito bites and they smell like madd. |
Romance / Re: Have You Ever Lived In A Haunted House? Share Your Experience by Piboy: 6:42am On Feb 21, 2021 |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 10:00pm On Feb 20, 2021 |
banmee:Think of how his life would have been far better if not for that woman who became the world's richest woman through divorce. |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 9:58pm On Feb 20, 2021 |
SatanicPriest:Na like sixth topic wey go enter frontpage be this. No be small thing. |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 8:36pm On Feb 20, 2021 |
FatherCHRISTMAS:In a bit. |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 7:50pm On Feb 20, 2021 |
Fairbanks:Aiit. Goan create your own thread about why you must marry, sir. 5 Likes |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 7:41pm On Feb 20, 2021 |
Rugaria:Night wey men dey enter house from work, na then girls dey go for hookup. 1 Like |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 7:40pm On Feb 20, 2021 |
Empiree:I get many |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 7:19pm On Feb 20, 2021 |
Sixfeetbelle:You don dey clock 48 and you nor see person marry you. Na why you dey vex for me wey be small boy? 110 Likes 5 Shares |
Romance / Re: Help!!! My Neighbor's Wife Dey Eye Me. I Need Serious Advice oooo!!! by Piboy: 6:57pm On Feb 20, 2021 |
Romance / Re: Help!!! My Neighbor's Wife Dey Eye Me. I Need Serious Advice oooo!!! by Piboy: 6:48pm On Feb 20, 2021 |
FalseProphet1:My eyes dey red, I fit swear for you. 8 Likes 1 Share
|
Romance / Help!!! My Neighbor's Wife Dey Eye Me. I Need Serious Advice oooo!!! by Piboy: 6:36pm On Feb 20, 2021 |
Na second wife she be tho. But she dey always eye me anyhow. I come feel say she fit dey feel like I get money so I dressed like mumu go buy something for her side today, she still dey eye me anyhow. I need help, I no wan fûck person wife by mistake o. 1 Like |
Romance / Re: Nigerian Girls Are All Fúcking Useless! No Exception! (Fvcking goddamn hoes!) by Piboy: 6:33pm On Feb 20, 2021 |
GOFRONT:Na that kolomentalized wyry start am. |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 3:43pm On Feb 20, 2021 |
chinchonglee:You no Sabi American law at all sha. Goan check what happened to Jeff Bezoz. 13 Likes 1 Share |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 3:09pm On Feb 20, 2021 |
chinchonglee:Nah It's because they'll soon share his properties and all he worked for. 117 Likes 9 Shares |
Romance / Re: How Many Girls Did You Bed In Higher Institution by Piboy: 2:36pm On Feb 20, 2021 |
Still a virgin. |
Romance / Re: How Many Girls Did You Bed In Higher Institution by Piboy: 2:36pm On Feb 20, 2021 |
sunshineV:For boys and seven girls? chiiii. |
Romance / Re: I Will Teach You How To Get Any Girl You Want. Get In Here!!! by Piboy: 2:28pm On Feb 20, 2021 |
This must be ilegendd. |
Crime / Re: 4 Suspected Kidnappers Killed In Calabar, Victim Rescued (Graphic Photo) by Piboy: 2:19pm On Feb 20, 2021 |
bh |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 2:17pm On Feb 20, 2021 |
marlow1962:Very true. Total waste of time and effort. 390 Likes 23 Shares |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 2:15pm On Feb 20, 2021 |
Piboy:And girls wey dey twerk for Naira Marley. I pity una Sha. 225 Likes 7 Shares |
Romance / Re: Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 2:15pm On Feb 20, 2021 |
Only people that got married in the 90s and before then are lucky. The rest, na olosho and hook-up girls una go marry. FTC I dedicate this one to LONGPREEK aka satanicpriest aka chubbyasian and FatherCHRISTMAS Mah correct gees . All of us go make am. 437 Likes 34 Shares
|
Romance / Another Reason Why I'll Never Get Married. by Piboy: 2:14pm On Feb 20, 2021 |
I've always vowed not to ever get married and people think I'm stupid. It happened last year that people where connecting a record that Kanye West broke to Kardashian struggle but I just dey observe. Now that they are about to break up and Kanye's life is probably about to be ruined, all these people encouraging others to get married by making use of this couple's life as an example are now mute. 156 Likes 22 Shares
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |