Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,160 members, 7,977,345 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 06:27 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale (1554 Views)
.✅✅✅✅✅✅✅.clean 2007 Rolls Royce Phantom...FOR SALE / ✅✅✅✅✅✅✅Cleanest 2018 Rolls Royce Ghost....for SALE / Hot Cake Rolls-royce Phantom For Sell.... (2) (3) (4)
Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos: 9:51pm On Apr 16, 2021 |
I have a unit of the most luxurious car on Earth for sale in Nigeria. It's a tokunbo 2018 Rolls Royce phantom. It's super clean with good engine and clean interior. Contact me on 08107992356
|
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 10:12pm On Apr 16, 2021 |
Alaye, pesin wey fit buy that car no dey here.
make you demand selective.
collect linkup 2 Likes |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Gbotun(m): 3:12am On Apr 17, 2021 |
Opak001: Oga forget o, people wey fit buy pass ham dey this nairaland o. 3 Likes 1 Share |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by alphabbey1(m): 5:40am On Apr 17, 2021 |
Gbotun:Na so boss. Person wey fit buy 3 of it dey nairaland. Everybody just dey disguise 1 Like |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by pointblank247(m): 5:47am On Apr 17, 2021 |
Opak001:hmmmm if the person that could sell such car is here why do you think that a possible buyer is not here 1 Like |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by AlphaAutos: 7:21am On Apr 17, 2021 |
Opak001: Bro forget o. Rich men full this Nairaland but you don't know them. Billonaires are here in disguise 3 Likes |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by eedoze: 7:28am On Apr 17, 2021 |
How come no one is asking for the price? Or a.c dey work? Abi na because our hands no reach? Lol 3 Likes |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:42am On Apr 17, 2021 |
AlphaAutos:make dem add to the easy ways, I dey wait. "Thank for the patronage". |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by peeps4u: 7:42am On Apr 17, 2021 |
Since they say no one is asking for the price, how much is this car, OP? Your buyer might be on this thread reading. |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Opak001(m): 7:44am On Apr 17, 2021 |
pointblank247:me self fit snap picture upload na. Everybody na sales person |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by nedekid: 7:46am On Apr 17, 2021 |
Gbotun:Eg, Manna suya man |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by ruggedtimi(m): 8:15am On Apr 17, 2021 |
This car Na pastor ibiyeome wife dey use .. |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by johnmartus(m): 8:22am On Apr 17, 2021 |
How much last I just want to be using it for uber.my friend gazzuzz will come for inspection. 1 Like |
Re: Tokunbo 2018 Rolls Royce Phantom For Sale by Dreyton36: 12:18pm On Apr 17, 2021 |
What's the best price? Don't refer me to any private chat just say it , if I think it's something we can proceed with then I'll send someone to check it out on my behalf |
(1) (Reply)
Toyota Dyna Truck / Barely Used Firstbody Rav4 2008 For Sales / .
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |