Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,512 members, 7,978,709 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 12:52 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / I Dey Find Work (2187 Views)
You Dey Find Job? As You Grow Reach, You No Get Sense Say "Food Supplies" Na Job / Do You Wonder How Someone Without Connections May Find Work In Nigeria / I Dey Find Work O! (2) (3) (4)
I Dey Find Work by Lilpen3758: 11:27am On May 17, 2021 |
Make person find work for me nah Anyhow e be I go run am Life don Taya me like this Find work for me make everywhere soft I go even come over to your location if you want me too My number dey my signature I Sabi do everything everything.... |
Re: I Dey Find Work by Nobody: 1:18pm On May 17, 2021 |
Me sef dey find work. Cashier barman anyone abeg 4 Likes |
Re: I Dey Find Work by Kola5281(m): 2:14pm On May 17, 2021 |
Omooo we plenty oo, me sef neva see work, na 3 month ago i serve finish sef. Abeg anyone wey fit employ me, i can do anything and i stay in Abuja 4 Likes |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 2:22pm On May 17, 2021 |
slimkhalifa:oga go create your own thread na No be money I use create this thread 6 Likes |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 2:25pm On May 17, 2021 |
Kola5281:I think say na only me ooh dey way e dey do me for body ehh |
Re: I Dey Find Work by Twelfthman: 3:30pm On May 17, 2021 |
4 Likes |
Re: I Dey Find Work by Abubaka50(m): 4:17pm On May 17, 2021 |
4 Likes |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 4:33pm On May 17, 2021 |
Abubaka50:he wan steal my shine 5 Likes |
Re: I Dey Find Work by Nobody: 5:59pm On May 17, 2021 |
Na wa o. Na like dis we go dey dey? God epp us o. 2 Likes |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 6:02pm On May 17, 2021 |
safesurfer:Amen ooh brother |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:33pm On May 17, 2021 |
Lilpen3758: u fit work as diesel generator maintenance guy for me?,call this number if u dey ikeja lagos,09070717819,ask after mr martins 1 Like |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:35pm On May 17, 2021 |
slimkhalifa: Are u in Lagos ikeja?if yes,canbu do d job of cleaning and washing diesel generators from Monday to Saturday?,if yes call this number 09070717819,ask after Mr martins |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 6:39pm On May 17, 2021 |
studM:no be juju be that I no come dey lagos 1 Like |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:40pm On May 17, 2021 |
Me I get work to offer any serious minded person wey dey leave for ikeja lagos,d person go dey clean generators for us from Monday to Saturday,and d pay na 25k per month, Also I need person wey go dey help me supervise and manage d people wey dey come work wit us,our warehouse dey ikeja U fit reachbus on 09070717819 |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:56pm On May 17, 2021 |
Lilpen3758: Are u in lagos?where do u base? |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:59pm On May 17, 2021 |
Lilpen3758: sorry i can only work wit someone wey base for lag,ikeja precisley cuz of resumption amd closimg time,plus atimes we dey ge xtra tym for work if we busy dt tym 1 Like |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:00pm On May 17, 2021 |
studM:am not in Lagos but I can come over but where man pikin go stay for some time? |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:01pm On May 17, 2021 |
studM:I understand no be my luck |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 7:02pm On May 17, 2021 |
Lilpen3758: Sorry I no get answer for dt,and i no fit promise u dt bro |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:05pm On May 17, 2021 |
studM:I understand man |
Re: I Dey Find Work by cassidy1996(m): 8:17pm On May 17, 2021 |
I dey find work too, make una help me. If na money, I go buy (Electrical/Electronic Engineer) |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 8:39pm On May 17, 2021 |
Mynd44 help us carry this thread to fp We plenty way the find this work abeg 2 Likes |
Re: I Dey Find Work by Nobody: 10:53pm On May 17, 2021 |
studM:I dey live for PWD.Close to mm airport2.But I never hear of washing generator.Na pikin? Hope you dey pay on time?Most employer don form the habit of delaying salary of employees.They don't pay at month end any longer. |
Re: I Dey Find Work by Nobody: 10:58pm On May 17, 2021 |
cassidy1996:There was a vacancy thread I read 3 days ago.The Op said he was looking for someone who could do house wiring at Lekki,Lagos. |
Re: I Dey Find Work by Nobody: 12:06am On May 18, 2021 |
Lilpen3758:Next time u go tell mod to vlban me |
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 12:36am On May 18, 2021 |
slimkhalifa:lolz |
Re: I Dey Find Work by cassidy1996(m): 4:02am On May 18, 2021 |
Joysticks:thanks, I tried searching for it, but didn't find anything |
Re: I Dey Find Work by studM(m): 5:28am On May 18, 2021 |
Joysticks: i do pay on time,and i pride myself on it d job is basically cleaming of diesel gens 3 Likes |
Re: I Dey Find Work by cornelin(m): 8:02am On May 18, 2021 |
Anyone know of any part time job for me? I can do electrical wiring and installation, work as a Personal Assistant, Supervisor, Private tutor (Science) etc. Infact any job at all. Like a job that I basically won't be available for work once in every week. i.e I will take one day off every week. I base in Ojo, Alaba. Thank you |
Re: I Dey Find Work by Psalmspsalms: 8:50am On May 18, 2021 |
They go soon use person do rituals again. Make una shine eyes as una the search for this work o |
Re: I Dey Find Work by fridayakpos: 9:23am On May 18, 2021 |
Am looking for job even if it's poultry farm attendance, I reside in ado ekiti |
The Most Difficult Job In The World Right Now / Hospitality Job: Thanks Nairaland / It / Telecom Training: Abuja – Kano (basic Transmission Prerequisites)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |