Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,909 members, 7,976,426 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 07:55 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4145616 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (434) (435) (436) (437) (438) (439) (440) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 11:59pm On Jul 28, 2021 |
By the time this sammie commot big brother naija ehn....the whole world for don sabi all e family secret!... We for don sabi how many pots and spoon dey e mama kitchen.. .. 25 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 12:00am On Jul 29, 2021 |
senatordave1:Brother 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 12:02am On Jul 29, 2021 |
Sammy feel say money dey guaranteed as he don enter biggy house. I wish he spoke with TTT, Bito and Sir Dee b4 he enter house |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Giel: 12:04am On Jul 29, 2021 |
Sammie left final year to come to big brother? Wow. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:04am On Jul 29, 2021 |
Let's not thief, let's not steal, lets not lie, lock down house mate did a great job, they were a special set... a day into the show, every where was buzzing with different dynamics and talking points being formed.. 4 days into this show, where are the dynamics for the long run? This ones are just a group of bbn veteran watchers, biggie has to throw a really good plot twist.. No truth or dare, spin the bottle, no lemon lemon yet ohhh.. chai, if they disappoint on party day, I fit cancel this season.... 17 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by sirqeeboi(m): 12:04am On Jul 29, 2021 |
What time is biggie telling us who the wildcards are tomorrow? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:06am On Jul 29, 2021 |
EwuGambia: |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Chronicgenius: 12:07am On Jul 29, 2021 |
EwuGambia: Aswear |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 12:08am On Jul 29, 2021 |
Dannyxy: Make I quickly burst ur bubble bro dem go disappoint people wey no wan do Truth or dare shey na dem go shake booty on party day why biggie go bring married women to this show na?? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 12:08am On Jul 29, 2021 |
Angel and Sammie is a confirmed ship. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 12:08am On Jul 29, 2021 |
Chimm oo True true sammie don suffer for this life oo e mama wrap stool...asin dwarf stool....asin chair... with white paper as birthday cake for sammie.. Sammie sef con use knife press the stool to snap picture... Omor...nor be today dem weaponize poverty for Nigeria.. 10 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AtoningBlood(m): 12:09am On Jul 29, 2021 |
sirqeeboi: 4pm I think. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 12:09am On Jul 29, 2021 |
Omo Angel like Sammie O |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 12:10am On Jul 29, 2021 |
Dannyxy: I just dey picture you dey blow on one nice kush as you type this comment. Very spiritual comment wey person gas dey one kain level to understand wetin you type there 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:10am On Jul 29, 2021 |
I have tried, i have really tried to find Jackie attractive, but something is off... Is she bleaching? Her face is lighter than her hands... 9 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:11am On Jul 29, 2021 |
Tranquility2345:lol who be this guy? 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:14am On Jul 29, 2021 |
Falomo211:it will be terrible, fingers crossed for party and after party drama.. if nothing happens, then biggie don enter gbese.. Which of this guy fit grab finest girl nyash take am dey play drums like laycon of last season, who fit commot shirt dance like mad men 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 12:15am On Jul 29, 2021 |
Sammie that's busy tapping double voltage current. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:17am On Jul 29, 2021 |
See wetin adults dey do. Even husbands and wives. Omo Nigeria is so fvcked up. 4 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by sirqeeboi(m): 12:18am On Jul 29, 2021 |
AtoningBlood: Thanks |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by sirqeeboi(m): 12:19am On Jul 29, 2021 |
Dannyxy:Not only laycon sef, Brighto did worse with nyash. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scarffield(m): 12:20am On Jul 29, 2021 |
Nigeria nah we own |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 12:23am On Jul 29, 2021 |
Sammie na wildcard. He knows his time is almost up and that he’s most likely going on Sunday. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:24am On Jul 29, 2021 |
Ironically white money doesn't have money yet and has never even been on a plane but is hoping to have money after the show |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:28am On Jul 29, 2021 |
Why is Jackie b following sammie up and down 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 12:31am On Jul 29, 2021 |
Tranquility2345: Everyone keeps saying this, you might be wrong thou |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AmazonTopaz(f): 12:31am On Jul 29, 2021 |
fergieboy:I don't know if it is just me but I found nothing interesting in last season. The romance alone made me tired.I saw nothing entertaining or any bar they raised so high na just bandwagon effect and talk jaare pepperdem remains the best for me. The reunion was much better than the show self. 8 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Brownsun(f): 12:31am On Jul 29, 2021 |
sirqeeboi:3pm 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by AmazonTopaz(f): 12:36am On Jul 29, 2021 |
TheEnforcer:If dem ffvck una go complain slut shame them. If them fight una go disqualify them,if dem dey dramatic Una go say dem nor get manners.E get wey dem go do reach una go still say them dey act like previous housemates. If dem share their life history una go still complain. Who made the rule that BBN is for the singles alone or don't you know that across board people watch the show I may find it boring but make una rest abeg BBN nor dey sweet for week one so enjoy the show. 11 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 12:37am On Jul 29, 2021 |
Lool this one is trying to use fake tears to get the puna and empathy of a lady the reverse was the case last season!!! |
(1) (2) (3) ... (434) (435) (436) (437) (438) (439) (440) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |