Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,262 members, 7,877,655 topics. Date: Tuesday, 02 July 2024 at 12:19 AM

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (451) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4009746 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (448) (449) (450) (451) (452) (453) (454) ... (6745) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:32am On Jul 29, 2021
Na only
Food them sabi

Now d food is finished
nooker:
It's almost noon. Before you know it, DS go start. After that, dem go begin talk about evening food. WHEN are they going to put their presentation together? For night?
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:33am On Jul 29, 2021
Eeghe:


I am
The show is taking shape
Maybe it started on a slow note, but the tempo is increasing

This morning it is looking more interesting. Are you watching Peace breaking Yousef’s heart right in his face? grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by nazablossom(f): 11:33am On Jul 29, 2021
Nini sounds kinda dumb lipsrsealed

5 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:33am On Jul 29, 2021
Chai
Your prick don explore many olosho

Okan do wan lo ntie
Gbegirsoup:


No comment. lipsrsealed
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:33am On Jul 29, 2021
Tranquility2345:


Na Yousef I dey feel for pass. He siddon dey dey smile while Peace dey profess her love for Pere. Ouch grin
Peace no be him student na
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:34am On Jul 29, 2021
nazablossom:
Nini sounds kinda dumb lipsrsealed

Erica pro max
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:34am On Jul 29, 2021
nazablossom:
Nini sounds kinda dumb lipsrsealed

I concur. I cringe every time she speaks embarassed

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:34am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
Chai
Your prick don explore many olosho

Okan do wan lo ntie

You just dey find wetin you no lose...

Wetin you wan hear?

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:35am On Jul 29, 2021
White money na werey

Na only make biggie write him name for the kitchen wall remain
Gbegirsoup:

Kikikkiki....But na true na.

The guy no let kitchen rest... grin grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:35am On Jul 29, 2021
nazablossom:
Nini sounds kinda dumb lipsrsealed

She is Dumb...

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:36am On Jul 29, 2021
I wan make you update me the pvssies wey you don drill

That angel pvssy if person drill am
E go see hoil grin
Gbegirsoup:


You just dey find wetin you no lose...

Wetin you wan hear?
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:36am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
White money na werey

Na only make biggie write him name for the kitchen wall remain

grin grin grin grin grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:36am On Jul 29, 2021
As Peace don hear say Pere like am, she’s so over the moon. Excitement wan kill am and she can’t even help it grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by senatordave1(m): 11:36am On Jul 29, 2021
Tranquility2345:
I dey feel for Liquorose self esteem o. She siddon that table and boys dey talk who them like and her name never came up. Even Peace was named by Pere. Ouch that hurts o cheesy grin

Did anyone mention white money,pere or yerins?
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:37am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
White money na werey

Na only make biggie write him name for the kitchen wall remain

grin grin grin grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:37am On Jul 29, 2021
Tranquility2345:
As Peace don hear say Pere like am, she’s so over the moon. Excitement wan kill am and she can’t even help it grin grin

Pere is for the streets o
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:37am On Jul 29, 2021
Tranquility2345:
As Peace don hear say Pere like am, she’s so over the moon. Excitement wan kill am and she can’t even help it grin grin


Trying to get a first feel of Peace, to know if Peace is a misnomer, because, lipsrsealed
I like her braids
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:37am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
I wan make you update me the pvssies wey you don drill

That angel pvssy if person drill am
E go see hoil grin

Why you dey interested in the pvssy's wen I don sample?.

Angel Pvssy na bottomless pit... grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:37am On Jul 29, 2021
When dem go begin fvck self
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:39am On Jul 29, 2021
Lol werey grin grin

I just wan hear your testimony


That Angel pvssy if Sammie go chook prick e go be like using table spoon stir big pot of jolof grin
Gbegirsoup:


Why you dey interested in the pvssy's wen I don sample?.

Angel Pvssy na bottomless pit... grin

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:41am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
Lol werey grin grin

I just wan hear your testimony


That Angel pvssy if Sammie go chook prick e go be like using table spoon stir big pot of jolof grin


Badt guy!

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:41am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
When dem go begin fvck self

Calm down!

Angel go soon open kpekus for sammy..
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:41am On Jul 29, 2021
senatordave1:


Did anyone mention white money,pere or yerins?

Arin and Peace like Cobhams Cross. Saga just sitting there and blushing but e be like him self esteem just melt when Nini and Arin no even call him name. Ouch !

I think Peace likes Pere. White man and Yerins name no come up yet.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:42am On Jul 29, 2021
grin
Gbegirsoup:
[/b]

Badt guy!

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:43am On Jul 29, 2021
Osheyyyy

Angel and Sammie under the same duvet..

Na from clap dance dey start. grin grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:43am On Jul 29, 2021
Chai
Sammie go need elevator to go down that hole
Gbegirsoup:


Calm down!

Angel go soon open kpekus for sammy..
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:44am On Jul 29, 2021
Say God shocked
Abi mk I go use my last 1k buy fuel watch ni
Froshloaded:
Osheyyyy

Angel and Sammie under the same duvet..

Na from clap dance dey start. grin grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:44am On Jul 29, 2021
Froshloaded:
Osheyyyy

Angel and Sammie under the same duvet..

Na from clap dance dey start. grin grin grin

Big time!

We about to feast..

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:44am On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
Say God shocked
Abi mk I go use my last 1k buy fuel watch ni

I swear bro grin


Gbegirsoup:
[/b]
Big time!

We about to feast..
Oh yeah..

OlumbaOlumba:
Sammie finally won enter pit o
grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:45am On Jul 29, 2021
Sammie finally won enter pit o
Froshloaded:
Osheyyyy

Angel and Sammie under the same duvet..

Na from clap dance dey start. grin grin grin

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:45am On Jul 29, 2021
This Peace go like gossip well well. She don go download Saga heartbreak to them Angel for room angry

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 11:45am On Jul 29, 2021
Sammie b don Dey eye that pvssy tey tey
Froshloaded:


I swear bro grin



Oh yeah..


grin grin

(1) (2) (3) ... (448) (449) (450) (451) (452) (453) (454) ... (6745) (Reply)

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 8 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.