Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,164 members, 7,877,324 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 04:19 PM

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (464) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4008802 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (461) (462) (463) (464) (465) (466) (467) ... (6745) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:29pm On Jul 29, 2021
safarigirl:


Be like na those ones you dey patronise, this one wey you sabi wetin their kpekus dey smell like

I don fvck Dem before no doubt. Take it from me, I don sample Toto..

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Macrex: 1:30pm On Jul 29, 2021
3RNEST:
Lol, watching Live on YouTube, bye bye to NEPA Wahala.
drop d link pls
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 1:30pm On Jul 29, 2021
Biggie's Twist can cause heart attack. That was why he evicted Pretty Isilomo and Dancer Avala shockingly.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:30pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
Gutter or wall grin grin

Shey you dey ment?.. grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by nooker: 1:31pm On Jul 29, 2021
3RNEST:


https://www.youtube.com/watch?v=0zlRaNpuJt4
. Thanks boss.

@ Lastashia check this out. It's YouTube

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 1:31pm On Jul 29, 2021
Why is Pere calling Whitemoney White house?
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:31pm On Jul 29, 2021
Gbegirsoup:


I don fvck Dem before no doubt. Take it from me, I don sample Toto..

Sample with care o, STDs are real, and Ogbanje dey too
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:31pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:

Oboi yeeeee



See yansh
Prick go slide enter this one like janweigh for primary school

Baddo!

Now you see why I dey Nengi about.

Me too go simp for this kind kpekus!..

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:32pm On Jul 29, 2021
Gbegirsoup:


Shey you dey ment?.. grin

Drink small and rest

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:32pm On Jul 29, 2021
Latashia:
Biggie's Twist can cause heart attack. That was why he evicted Pretty Isilomo and Dancer Avala shockingly.

Avala deserved her eviction
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by livelymatilda: 1:32pm On Jul 29, 2021
Froshloaded:
Just joined via Dstv now..

What are they picking from the stools?

Orange and moi-moi.

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bisqit: 1:32pm On Jul 29, 2021
Gbegirsoup:


She no go sweet reach Nengi...

Nengi resemble person wey her Pvssy go wet well..

Choi, E go just be like eating draw soup with poundo. wink
nengi go stingy with that her toto the way I see her. Unlike some people
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:33pm On Jul 29, 2021
If I be HM that year ehn
I go Dey wash nengi pant
Gbegirsoup:


Baddo!

Now you see why I dey Nengi about.

Me too go simp for this kind kpekus!..
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:33pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:


Drink small and rest

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:33pm On Jul 29, 2021
Konor:
That your mum was a street-famous shameless fat nag wasn't reason enough for your alcoholic dad to build his muscles throwing her from the staircase as a daily routine. cheesy cheesy
. I had your ma once, just like every Joe down the street from which she conceived you and passed you the baton cheesy grin

Kwa kwa kwa kaa kaa
Come on,you can do better grin
Your mum is wondering who could your dad be.... cos you look like the thousands of men she bleeped in one week! grin

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:33pm On Jul 29, 2021
Na only
Money fit unlock that honey pot
Ahswerughad
bisqit:
nengi go stingy with that her toto the way I see her. Unlike some people
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:34pm On Jul 29, 2021
safarigirl:


Sample with care o, STDs are real, and Ogbanje dey too

Thanks my good sis!.. wink

Will sure remember this advice when I meet another Angel... wink
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tsquaure(f): 1:34pm On Jul 29, 2021
eleshin:
Why is Pere calling Whitemoney White house?
disrespectful
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:35pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
If I be HM that year ehn
I go Dey wash nengi pant

One do wetin pass pant washing sef... grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:35pm On Jul 29, 2021
Chill
Na just cruise
tsquaure:
disrespectful
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 1:35pm On Jul 29, 2021
Macrex:


drop d link pls
Check my profile, I already drop sure link on my post.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:35pm On Jul 29, 2021
Really lmao grin
Gbegirsoup:


One do wetin pass pant washing sef... grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:35pm On Jul 29, 2021
bisqit:
nengi go stingy with that her toto the way I see her. Unlike some people

She go stingy no doubt.
But if you find way enter, omo na paradise. That Toto go sweet die...
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:36pm On Jul 29, 2021
Lmao...

Maria grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 1:36pm On Jul 29, 2021
If man no Dey kiaful
E go cum under 2 sec
Gbegirsoup:


She go stingy no doubt.
But if you find way enter, omo na paradise. That Toto go sweet die...
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 1:36pm On Jul 29, 2021
Biggie has thrown their yeye unity to the trash with this Abeg naira task.

See their selfishness coming out.

4 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tsquaure(f): 1:37pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
Chill
Na just cruise
am sure pere won't want to be called Pele or peke
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by nazablossom(f): 1:37pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
How
Much is he/she worth
We will talk business when the product is ready smiley
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 1:37pm On Jul 29, 2021
OlumbaOlumba:
If man no Dey kiaful
E go cum under 2 sec

Only for tips sef, man fit cum. The place go hot die..Choi!... grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:37pm On Jul 29, 2021
LauraClasikVibe:
it's their strategy same with tacha, nengi and Angel
Even Lucy started wearing skimpy clothes at some point but none of these girls seduced any guy except Nengi.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 1:37pm On Jul 29, 2021
This Maria personality is not attractive at all. She’s too stubborn and like fight on top everything angry

4 Likes

(1) (2) (3) ... (461) (462) (463) (464) (465) (466) (467) ... (6745) (Reply)

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.