Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,141 members, 7,960,601 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 05:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4122358 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (538) (539) (540) (541) (542) (543) (544) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 12:23am On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345:U wey dey claim sweet 16 no fine reach Boma ooo I hope u know |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bisqit: 12:27am On Jul 30, 2021 |
I don't want Maria to go yet 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:27am On Jul 30, 2021 |
Saskay looking so seductive with those moves. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 12:29am On Jul 30, 2021 |
Abeg, stan him We stanned Omo Ologo last year, let's crown another winner together. No mind Bru MzCherry: 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:29am On Jul 30, 2021 |
MzCherry:Follow your heart. 14 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bisqit: 12:31am On Jul 30, 2021 |
fitzmayowa:this Sunday or next Sunday? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 12:34am On Jul 30, 2021 |
Broobembem:Na thunder go fire Dem though but where u dey since I see wetting Kidd go through for 2020 thread until reunion sef. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 12:34am On Jul 30, 2021 |
WhiteMoney.. 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 12:36am On Jul 30, 2021 |
scondy: I'm with you on this |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 12:40am On Jul 30, 2021 |
Sweet dreams from WMG..... 8 Likes 2 Shares
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:41am On Jul 30, 2021 |
ThunderSwitch:My duty as a fan is to support and defend my favorite housemates during the show, once the show it’s over, I put all those stress to an end, just follow them on social media, keeps tabs on them and patronize some of the brands they are working with. 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:44am On Jul 30, 2021 |
MzCherry:is it whitemoney or brubembem that's in the house?... Ignore the troll and enjoy your fave... I dey envy una wey don get fave, e be like laycon don sap every stanniing energy from me... 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:46am On Jul 30, 2021 |
Dannyxy:Tell her oo 2 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 12:52am On Jul 30, 2021 |
Broobembem:Mtcheew U are not a gallant soldier sef I not only promote and patronize their brands... But Until new Bbn starts atleast I don't tolerate anyone trying to defame my fave on any platform I pass by!!! 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 12:55am On Jul 30, 2021 |
ThunderSwitch:Sure, we all have different ways of supporting our favs. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 12:59am On Jul 30, 2021 |
Broobembem:Yea |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:00am On Jul 30, 2021 |
scondy:true... if she does not decline and improves on her vibes, she can win, thank goodness, the useless accent is reducing... white money is s contender too, but baba just wants to clean kitchen and cook instead of being the funny igbo boy with the swags and doings that I want see 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 1:05am On Jul 30, 2021 |
I no want make them give me heart break that saturday fit go dull I no wan hype am |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 1:05am On Jul 30, 2021 |
Housemates never figure out weytin them want I want them to win and think they have arrive so majority of them won’t have brain to think about wildcard. And I also want them to loss so they will blame each other throughout today and Friday They won’t have strength to look for the wildcard. Everybody go dey vex all this unity go disappear Can’t wait for Sunday 5 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:06am On Jul 30, 2021 |
Goodnight Liqourose Goodnight Yousef 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 1:07am On Jul 30, 2021 |
Anybody piping this nini go dey enjoy She no fit shout just dey go steady no noise Boma should bomalise this baby at least once Give her gbolahan in laycon’s voice 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:07am On Jul 30, 2021 |
Beatrice has the perfect bod tho, so sexy mahn... 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:09am On Jul 30, 2021 |
Midnight crew who dey with me |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:11am On Jul 30, 2021 |
No coordination in this rehearsals, na only Miracle fit make dem win, but then stranger things have happened.. they might just go deliver a classic.. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:11am On Jul 30, 2021 |
Who is chanting oriki in yoruba? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 1:13am On Jul 30, 2021 |
Shezkid01:I no want Capital NO!!!! The thing fit sweet her too much and she no go let my king concentrate besides I don't want anyone colonizing his fans ok! |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:14am On Jul 30, 2021 |
Dannyxy: They are not winning this I see alot mistake happening during their performance and biggie is going to give it to them.... 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:15am On Jul 30, 2021 |
Dannyxy: Na WhiteMoney dey sing normal Yoruba Church chorus in his chanting tone.... 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:17am On Jul 30, 2021 |
Niyi looks like all this yoruba uncles that be like: "My dear, Shay mo mi ni, mo ma Bleep ye up real bad, shay mo jo mate ye ni, no dont tell me that, bawo lon se behave very badly bayi" 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:17am On Jul 30, 2021 |
Maria wan seduce whitemoney this night |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:20am On Jul 30, 2021 |
fitzmayowa:like, I can't wait for biggie to fire them tomorrow .. those savage Insults will bring joy to my heart tomorrow... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:20am On Jul 30, 2021 |
Kitchen attraction loading... 50%..... |
(1) (2) (3) ... (538) (539) (540) (541) (542) (543) (544) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |