Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,985 members, 7,980,526 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 04:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4151811 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (597) (598) (599) (600) (601) (602) (603) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 9:40pm On Jul 30, 2021 |
I would totally ship pere and Maria tho....I think they vibe well...Mapere....now that would be an interesting ship 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by EwuGambia: 9:40pm On Jul 30, 2021 |
Sammie dey wear G string.... e go soon tell us how e no get moni buy boxaz... 5 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 9:40pm On Jul 30, 2021 |
this Beatrice is a weirdo |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:40pm On Jul 30, 2021 |
Them go think beatrices Na wildcard She no dem mingle always look sad 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by quivah(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Falomo211:No be my fault. When people wear swim trunks wey suppose highlight some specifics,, your eyes no need zoom. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Somebody should kick out this Beatrice abeg, she dey irritate me. Na only she dey wear full cloth, just sitting down and not trying to vibe with others. Such a party pooper, what a waste of space 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
eleshin: I tell you 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Maria She is hot!!! Damn!! 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Romanoff(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice is a wasted slot on this BBN. I'm sure there are a thousand other people deserving of her slot. She acts like she's bipolar or like she doesn't want to be there. 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stevebond007(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Yerin o No be swimming pool, na tub. Y'all have to admit Jackie B, and peace have the best boobs |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Olumba olumba how Jackie yansh take be?? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Wanyiagwu:Very funny guy 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
This one wey Beatrice refuse to wear bikini, I dey suspect say she dey hide something for body |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Kawai |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tsquaure(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345:as in |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Dorathy ���� Her small yansh and breast chai |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by eleshin(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Omo Princess dey chak stout ooo. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by kendrick93(m): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
Shezkid01:Werey |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:41pm On Jul 30, 2021 |
scondy: Perema would actually sound like some Ijaw boy's name |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
na Beatrice sit down? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345: She dey menstruate |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl: He wants to go scuba diving...
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
EwuGambia: Sammie the cry baby |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tonididdy(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Arin.... Why na |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fergie001: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Jackie B......oh my oh my.. Breathe in...Breathe out.... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Munzy14: Chai! I ill get the full gist later abeg. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Yousef...tire me..
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Romanoff: I suspect say she dey hide something for body. When she wear cloth, she likes to shake yansh. Now wey all man off cloth, fear hook am |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Croweegarba: 9:43pm On Jul 30, 2021 |
Nini fine girl with sandpaper ass 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
princess abeg enter pool na, edakun I want to check something |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Hyland(m): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel 1 Like
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:43pm On Jul 30, 2021 |
stevebond007: Azzin, polymath wey no know difference between jacuzzi and swimming pool |
(1) (2) (3) ... (597) (598) (599) (600) (601) (602) (603) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |