Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,986 members, 7,980,529 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 04:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4151824 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (616) (617) (618) (619) (620) (621) (622) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by drake49(m): 10:41pm On Jul 30, 2021 |
Omo Beatrice fresh too 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 10:41pm On Jul 30, 2021 |
fitzmayowa: Yerins has left her high and dry 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Fehm: 10:41pm On Jul 30, 2021 |
rosalieene:Na dem! 1 Like
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice, I no just like you, so see wetin you dey hide since... 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I don't like this whitemoney any bit,he'll be doing nyama nyama up and down,if he's the only man in this world I won't ever be Hot or crave for a man all through my life. Fatty bombom mtchewww 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Ewugambia Beatrice don ready for you. Food done don 3 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pillar12: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I go like rock this saskay girl, She go sabi dry hump. Rose go make yousef cum for en pant ooo |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by dominique(f): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice finally changes into a bikini, you're too early o. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pillar12: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I go like rock this saskay girl, She go sabi dry hump. Rose go make yousef cum for en pant ooo |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Boma don go ginger Beatrice to go join the gang o.... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Beatrice don wear swimsuit O...and the body is banging! |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Angel get agenda. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by rosalieene(f): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Fehm:Its obvious they're giving you the content you want. Issokay. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:42pm On Jul 30, 2021 |
Chai this angel nipple dey show ohh |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 10:42pm On Jul 30, 2021 |
I suwear Tonnyray: |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel go regret ever asking Beatrice to go change. Her camera time don end |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Thank God you no be the only woman Rozcol: 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Payporte: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Tonnyray:Swears |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Jaypaul and saskay r in a world of their own |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by MizzD: 10:43pm On Jul 30, 2021 |
Angel needs to get her ass to the pool side or wrap herself in a kimono It so disgusting watching her dressed so scantily in the kitchen. 8 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OlumbaOlumba: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
See jaypaul prick don hard oooo 3 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by stevebond007(m): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by garfield1: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Princess rocking herself 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Yousef don go rock sasky Guy don silently rock more than three babes 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Why Princess dey so like who cold dey catch inside jacuzzi? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Futuremom: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
ModelLook:na my house you wan laugh before 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by superlicious: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
See Jaypauls manhood has risen after dancing with saskay 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tolor: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Who be this guy with dada and shades wey dey twist You sure say him dey alright 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
Abeg make dem give Yousef long stick for that water.... Even while d music is playing baba is still looking lost.. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Fehm: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
How do people stay a month without sex? Omo this show isn’t easy oo
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:44pm On Jul 30, 2021 |
(1) (2) (3) ... (616) (617) (618) (619) (620) (621) (622) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |