Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,922 members, 7,980,293 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 10:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4151199 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (624) (625) (626) (627) (628) (629) (630) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by toseen7: 11:16pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl:Thanks. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by funpowder: 11:17pm On Jul 30, 2021 |
Gbegirsoup:Mek we dey talk true naa |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:17pm On Jul 30, 2021 |
Eeghe: The nigga no sabi better thing. No wonder the babe lock up. She no even miss am... 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:17pm On Jul 30, 2021 |
Tranquility2345:Muslims no dey flex? Na wa ohh 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Geezeem: 11:17pm On Jul 30, 2021 |
garfield1: see the two of them talking now.... na cougar runs be this.... Tboss and Meyonse part 2 |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:17pm On Jul 30, 2021 |
MizzD: He’s hollering at Liquor Rose now o |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:17pm On Jul 30, 2021 |
Gbegirsoup:Not true...This people meet and converge before coming under camera...I think that time plus the camera time is enough for something to kick start... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:17pm On Jul 30, 2021 |
Emma stop forcing convo |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:18pm On Jul 30, 2021 |
Gbegirsoup: I just read he abused her. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 11:18pm On Jul 30, 2021 |
Angel.. i think i like her. See bobbi 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:18pm On Jul 30, 2021 |
bentenny: I no prevent am from enjoying himself o..SMH! But make hin remember him people... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 11:18pm On Jul 30, 2021 |
Emma Come form mansho man for this house. Not feeling his vibe |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:18pm On Jul 30, 2021 |
Emmanuel is talking |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:18pm On Jul 30, 2021 |
Gbegirsoup: Erica get yansh abeg, except na Erica Mena you dey talk of, but she too get ass 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by toseen7: 11:19pm On Jul 30, 2021 |
Yuneehk:Are they aware of each other?, the wild card stuff |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by majorbravo: 11:19pm On Jul 30, 2021 |
Emma is talking about CGPA during a night party. How original. Next he’s gonna start talking about Messi n Ronaldo. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:19pm On Jul 30, 2021 |
Emmanuel leave all this grammar...Rose is into you..! No dull ohh 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Pillar12: 11:19pm On Jul 30, 2021 |
Demnan: Me wey dey anticipate to see that her wide nyansh since...Today wey the opportunity come she go hide am. E pain me reach my bone marrow 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by majorbravo: 11:19pm On Jul 30, 2021 |
Where is Sammie and Angel? |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:19pm On Jul 30, 2021 |
majorbravo:As in ehh....babe wan nack and him dey talk another thing! 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:19pm On Jul 30, 2021 |
bentenny:I tire o...my Adamawa friend go uncloth babe finish, then rush to pray, come back and begin service the babe... Even download beer on top... |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:20pm On Jul 30, 2021 |
superlicious: Jesu! What a callous somebody...
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:20pm On Jul 30, 2021 |
superlicious: This is wrong. That was not what she said. Not even close. She said the guy wasn’t giving her space to do what she wanted to do and that he was very controlling. She actually said he’s a good guy and was taking good care of her but she couldn’t deal with how he wanted to control her life. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ThunderSwitch: 11:20pm On Jul 30, 2021 |
funpowder:You are a fat joker!!!! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:21pm On Jul 30, 2021 |
Angel just wan dance inside house shaa 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Demnan: 11:21pm On Jul 30, 2021 |
I can feel it through the phone . Pele no vex Pillar12: 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 11:21pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl:Which yansh? You know wetin Dem dey call yansh? You see Nengi, Mercy, Beatrice, Jackie B, etc. Na that type Dem dey call yansh not the plywood wey Erica dey carry. Let's be guided pls! 14 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by WarriAproko: 11:21pm On Jul 30, 2021 |
Boma character. Saga d party 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:21pm On Jul 30, 2021 |
Sammie is entertaining jor.. 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:21pm On Jul 30, 2021 |
safarigirl: I'm not talking about the buttpadded erica o. I mean natural erica without the Buttpad... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by majorbravo: 11:21pm On Jul 30, 2021 |
bentenny:I bet even Yousef would have done better |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:22pm On Jul 30, 2021 |
Eeghe: He's not a nice man. No matter what, you don't hit a woman... |
(1) (2) (3) ... (624) (625) (626) (627) (628) (629) (630) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |