Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,977 members, 7,876,687 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 01:28 AM

BBNaija 2021 Live Updates Thread - TV/Movies (1206) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4007201 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1203) (1204) (1205) (1206) (1207) (1208) (1209) ... (6745) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:27pm On Aug 04, 2021
Brownsun:

He didnt shoot it well cheesy
When next he shoots, tell him to use mark4...cheesy E be like na that hunters gun wey dey long him use..grin

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:27pm On Aug 04, 2021
tolor:
Her toto lip go black like charcoal

grin grin grin!!!! Lmao How you take know?

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akwamkpuruamu: 9:28pm On Aug 04, 2021
tonididdy:
Sammie really slammed the door hard on angels horniness on Saturday night....






.... Only the cap, the girl for dey alright like this, now see depression.
Biggie should grant her a voluntary exit oh before babe go rape person for this hase.

You get spiritual eyes

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by innocentdude(m): 9:28pm On Aug 04, 2021
DownChelsea:


Me sef na United fan
Me too
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 9:29pm On Aug 04, 2021
Akwamkpuruamu:


Glory glory United.

But for now join the WhiteMoney Geng


If I no dey WhiteMoney Geng, where I wan dey again.

grin

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by scondy(f): 9:29pm On Aug 04, 2021
Dotez:

Even Whitemoney na joke

Exactly....na lack of better gbas gbos or romance make him ariaria market display be like entertainment. If na see gobe or pepperdem set he dey...them for don shut am up since day 2.

10 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by fertilewomb: 9:29pm On Aug 04, 2021
safarigirl:


Please, Pere and Boma are in serious relationships in the house, and Cross too dey respect bro code.


Cross dey fall my hand. Please if you are his fan abeg put him in prayer. How can a depressed, ho.r.ny babe like Angel be crying when we have somebody like cross in that house? Content e no gree give us, kpensh Angel for us e no gree. What's his duty in that house?

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Brownsun(f): 9:29pm On Aug 04, 2021
Munzy14:

When next he shoots, tell him to use mark4...cheesy E be like na that hunters gun wey dey long him use..grin

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chikasnight: 9:29pm On Aug 04, 2021
tolor:
E be like say Ogun dey kill all this Man u fans for this thread ni
grin grin Glory Glory man United

3 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by CrownedPhoenix: 9:30pm On Aug 04, 2021
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by creolehunt: 9:30pm On Aug 04, 2021
scondy:


Exactly....na lack of better gbas gbos or romance make him ariaria market display be like entertainment. If na see gobe or pepperdem set he dey...them for don shut am up since day 2.

Wipe your tears ma. Everything will be alright.

5 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 9:30pm On Aug 04, 2021
Some guys here bashing Angel about sex, you people don't know what depression is all about, everything is not sexx sexx!! Cut the girl some slack please
#perverts angry

14 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Unitedunited: 9:30pm On Aug 04, 2021
It's only one UNITED.
tolor:
E be like say Ogun dey kill all this Man u fans for this thread ni

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 9:31pm On Aug 04, 2021
CrownedPhoenix:
Do you need this sleek device? No faults whatsoever Call/Whatsapp 081...01459...985

TouchScreen
Convertible
Keyboard Backlight
500SSD
8g RAM
Docking Station

https://www.nairaland.com/6684132/hp-elitebook-bang-olufsen-sale


United for Life

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:31pm On Aug 04, 2021
Smellingthon:


Second husband?


Yes o!

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:31pm On Aug 04, 2021
fertilewomb:



Cross dey fall my hand. Please if you are his fan abeg put him in prayer. How can a depressed, ho.r.ny babe like Angel be crying when we have somebody like cross in that house? Content e no gree give us, kpensh Angel for us e no gree. What's his duty in that house?

Sincerely all the guys in biggie house dey fear toto

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tolor: 9:31pm On Aug 04, 2021
Falomo211:


grin grin grin!!!! Lmao How you take know?
Na so babes with black lips toto dey be.

But na im sweet pass tongue
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by omotolly22(f): 9:31pm On Aug 04, 2021
I don't know why arin is hated so much on twitter ,they are always dragging her even though she doesn't do anything wrong

I think she should remove all those rings those are the things drawing her back , physical appearance matter too

7 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 9:31pm On Aug 04, 2021
scondy:


[s]Exactly....na lack of better gbas gbos or romance make him ariaria market display be like entertainment. If na see gobe or pepperdem set he dey...them for don shut am up since day 2. [/s]
For you to mention Ariaria, tells a lot on why you hate Whitemoney.

12 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Munzy14(m): 9:32pm On Aug 04, 2021
Broobembem:

When it comes to cooking, don’t add Tacha and Mercy in the same sentence.

Tacha and Frodd were the best cook of that season.

Tacha was the best, followed by Frodd, then Esther.

Mercy no follow. grin

You don forget when Tacha wan use pepperish Noodles steal Ike from Mercy
E shock me, As you beat lai Mohammed to his signature mark...

You no just beat am, you overtake am in the game..grin


Mercy cook, cook and cook assorted....grin

Frodd that was cooking his egusi soup personally....Even diane made special meals pass frodd.

2 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akwamkpuruamu: 9:32pm On Aug 04, 2021
tolor:
E be like say Ogun dey kill all this Man u fans for this thread ni


Sharapppuu dia. You resemble Ogun
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:32pm On Aug 04, 2021
Amya:


Yes o!

You wan break record for Nigeria?? Second husband kwa grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Juicewrld27: 9:32pm On Aug 04, 2021
I be Manchester United fan

I be icon

I be white walker

Omo i be spec

17 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tonnyray: 9:32pm On Aug 04, 2021
aryzgreat:
Haa Arin face can give one nightmare. Watching those opolo eyes and irritating piercing all over her fugly face is tiring mehn. All these cry for camera gat to stop
Just occurred to me we really don't have to wait for evictions to get Arin out of BB house. Just a giant magnet lowered by a crane and like a shot she's off our screen for good. angry

11 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tolor: 9:32pm On Aug 04, 2021
Falomo211:


Sincerely all the guys in biggie house dey fear toto
e tire me

1 Like

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:33pm On Aug 04, 2021
fertilewomb:



Cross dey fall my hand. Please if you are his fan abeg put him in prayer. How can a depressed, ho.r.ny babe like Angel be crying when we have somebody like cross in that house? Content e no gree give us, kpensh Angel for us e no gree. What's his duty in that house?

He dey give content Sha, I just dey wait make he and Angel hookup, because na my sexy couple be that.

For now, I go dey manage the small crumbs wey I get last night.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 9:33pm On Aug 04, 2021
tolor:
Na so babes with black lips toto dey be.

But na im sweet pass tongue

Jackie b go hot for bed I don look her sura grin grin
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by tolor: 9:33pm On Aug 04, 2021
Akwamkpuruamu:



Sharapppuu dia. You resemble Ogun
no let Ogun visit you this nite with Sango
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Broobembem: 9:33pm On Aug 04, 2021
Munzy14:

E shock me, As you beat lai Mohammed to his signature mark...

You no just beat am, you overtake am in the game..grin


Mercy cook, cook and cook assorted....grin

Frodd that was cooking his egusi soup personally....Even diane made special meals pass frodd.
Mercy cooked where?

Tacha
Tacha
Frodd
Esther
Diane

These were the top 5 best cook of that season.

Mercy didn’t cook more than 3 times in that house.
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Akwamkpuruamu: 9:34pm On Aug 04, 2021
DownChelsea:



If I no dey WhiteMoney Geng, where I wan dey again.

grin

We good to go all round
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 9:34pm On Aug 04, 2021
Juicewrld27:
I be Manchester United fan

I be icon

I be white walker

Omo i be spec

You're a serial winner.


United for Life



W H I T E M O N E Y for the mulla

5 Likes

Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amya(f): 9:34pm On Aug 04, 2021
Falomo211:


You wan break record for Nigeria?? Second husband kwa grin grin

Na new thing?

2 Likes

(1) (2) (3) ... (1203) (1204) (1205) (1206) (1207) (1208) (1209) ... (6745) (Reply)

BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.