Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,995 members, 7,960,162 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 02:01 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2021 Live Updates Thread (4120869 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1227) (1228) (1229) (1230) (1231) (1232) (1233) ... (6745) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:14am On Aug 05, 2021 |
Falomo211: I don talk am before sey even at age 80, maria will still be finer than y'all female faves... Inject that.. Old age isn't a curse! 9 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 11:14am On Aug 05, 2021 |
Pere is entertaining to watch 6 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 11:14am On Aug 05, 2021 |
7 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chigirlangel: 11:14am On Aug 05, 2021 |
DownChelsea: Make she dey pack her bags |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Bitchiamjay(m): 11:14am On Aug 05, 2021 |
Which toilet Bobrisky go use if to say shim dey the house? 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 11:15am On Aug 05, 2021 |
Rozcol:Gbegirsoup won't like this. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by OffsahBoye(m): 11:15am On Aug 05, 2021 |
chigirlangel: She's not watching like you neither does she know the viewers opinion or best choice |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 11:16am On Aug 05, 2021 |
DownChelsea:Then let him choke on the raw truth 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 11:16am On Aug 05, 2021 |
Bitchiamjay: Anyone wey Malaria use. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Falomo211(m): 11:16am On Aug 05, 2021 |
Gbegirsoup: See face like who don born 3 why won't these people be boring when biggie go pack old people wey don live their fun life for past 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:17am On Aug 05, 2021 |
Beatrice don dump whitedonkey now now? Una mean sey the whiterice ship will not sail? Na lie o, that ship must sail... 10 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:17am On Aug 05, 2021 |
If you want to be comfortable, stay in your house... Kini gbogbo rubbish yin.. 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:17am On Aug 05, 2021 |
Falomo211: Maria beauty choke Dem haters... No bleaching zone! 6 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chigirlangel: 11:18am On Aug 05, 2021 |
OffsahBoye: True sha |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 11:18am On Aug 05, 2021 |
kowema: 6 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Gbegirsoup: 11:18am On Aug 05, 2021 |
DownChelsea: Wetin concern me and yamayama.... 4 Likes
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:19am On Aug 05, 2021 |
fertilewomb: Pere is in no way attracted to Beatrice. Unless say na to nack. Nothing more. Pere likes to talk about all kinds of things. Beatrice no dey exposed at all. I no sure say she don even comot PH before this BBN 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:21am On Aug 05, 2021 |
Maria no get sense. Why u go throway food away... Boma dey para oo 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Nobody: 11:21am On Aug 05, 2021 |
Boma dey para for Maria 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by CSTRR: 11:22am On Aug 05, 2021 |
Poo bawo? These housemates are nasty. Na only to do rubbish Dem Sabi. Common hygiene Dem no fit. No level. 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 11:22am On Aug 05, 2021 |
Lol what’s with Maria and Boma |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chigirlangel: 11:22am On Aug 05, 2021 |
Maria won start wahala this morning 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by ChasinGood(m): 11:22am On Aug 05, 2021 |
The real entertainment is just following this thread. The gbas gbos between the supporters of the supposed top contenders. Big ups to you guys for making it worthwhile. It's all fun but make person no hurt for real life las las. 4 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 11:22am On Aug 05, 2021 |
BOMA u for slap Maria.... what nonsense.. 5 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by RightDecision15: 11:22am On Aug 05, 2021 |
Froshloaded: Whose food did she throw away and why |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 11:22am On Aug 05, 2021 |
RightDecision15:She's dirty jo.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 11:23am On Aug 05, 2021 |
Munzy14:Na two edge sword... E fit make you rich/richer and e fit send you back to villa 1 Like
|
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 11:23am On Aug 05, 2021 |
Froshloaded: Why she throwey food? Because dem dey talk shit shit as she dey chop? Me sef go throwey food na. That’s mannerless of who ever started that shit shit talk. I suspect say na Niyi 1 Like |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 11:23am On Aug 05, 2021 |
CSTRR:i'm telling na why dem say Charity begin at home.. na here u go see am. |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23am On Aug 05, 2021 |
Dey no even allow this brewing drama complete Nansense.... wey person for put fuel gaslight boma 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by chigirlangel: 11:23am On Aug 05, 2021 |
Maria clique don dey try console her |
Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:23am On Aug 05, 2021 |
Gbegiri your babe don vex people. So they were discussing about separating the toilet while Maria was eating she got disgusted and threw the whole plate of food in the sink including the plate on Boma’s clothes or so... Angel told her she was rude while Maria walked off. Niyi and WM talked about her throwing the whole food away and Boma followed her into the room really vexed that she dumped the food on his stuff. She apologized to Boma that she wasn’t looking so she didn’t see his stuff. Niyi said she must clean the sink. Some housemates are begging her as per she has nothing to eat and for discussing about poo while she was eating 5 Likes |
(1) (2) (3) ... (1227) (1228) (1229) (1230) (1231) (1232) (1233) ... (6745) (Reply)
BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |