Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,917 members, 7,997,191 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 05:41 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) (4929 Views)
Marriage Is Not A Do Or Die Affair! (Viewer's Discretion Advised) / I Wan Die, I No Dey Collect Salary Because Of These People - Driver Who Bites VI / Chidimma Will Not Die: I Can Defend Her And Get Her Sentence Reduced (2) (3) (4)
I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 8:56am On Aug 14, 2021 |
story one: the hustling girl Amaka na my name E don tay i dey this Game I from Orlu, Imo State if you no know, you no go fit relate Na since the time i small i don dey Bleep Life rough for me i no dey get luck Madam carry me come Lagos make i come work but since i dey here na dick i dey suck some times i dey try go church for inspiration but the G man just dey give me extortion e package am, call am say na exhortation e tey wey i don dey drop tithe still and still everything just tight dem don almost finish me before i see the light now i know say this life na big fight na this fight i dey fight make my future pure no be say this hustle for street sure but i dey pray say one day me sef go hammer i believe "YES, I CAN", just like Obama Everyday dey waka hustle for Allen, cos my crime be say my papa na church rat If to say my papa na Onyema, i for dey fly Air Peace like rich brat written by hardmirror i would be uploading other verses for other society desperadoes Yahoo boys NURTW Miscrants Kidnappers Politicians 13 Likes 2 Shares |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by tillaman(m): 9:52am On Aug 14, 2021 |
Nice punchline bro 2 Likes 1 Share |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 10:13am On Aug 14, 2021 |
tillaman:thanks bro |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by MyVILLAGEpeople(m): 12:07pm On Aug 14, 2021 |
I love your punchlines |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 2:16pm On Aug 14, 2021 |
MyVILLAGEpeople:thanks baba 1 Like |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by Nobody: 6:36pm On Aug 14, 2021 |
Wow nice punchlines. |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by Roma10: 6:38pm On Aug 14, 2021 |
|
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by A001: 6:46pm On Aug 14, 2021 |
FP-worthy. |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by biGPoppaSays(m): 7:58pm On Aug 14, 2021 |
Omo, this your epistle be like song lyrics. You sure say no be single track you dey drop so? |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by biGPoppaSays(m): 7:59pm On Aug 14, 2021 |
tillaman:my thoughts initially |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 9:52pm On Aug 14, 2021 |
hey sorry guys, been watching today matches so could not update. By the way, you could be wondering why i am dropping rap bars here on CRIME SECTION, well it is cause i am using this medium to tell the stories of those who are hustling, are in the dirty game because they gotta survive, then they gotta rewrite their stories, then they gotta secure the future of their generations to come, then they gotta prove to themselves that they can do ANYTHING it takes to move to the top of their game even if it means to die in the hustle for the hustle. let's go Verse 2: The Yahoo Boy Me, my men and the bitches chanting O pkor! O pkor! I'm slipin down the rabit hole, but i still dey pour i'm dying, sleeping, awake, happy cause the venom cruising through my body i dey smile, but i dey think, see dem dey flex my money awon fake buddies where dem bitches dey when my only phone na nokia touch now the leaches latch, cos I dey drive around in porsche golddiggers, fake niggars, hopeless proud beggars, pull out tongue daggers back stabbing me so that I go stagger they stroke and caress me with blood stained fingers Everyday for club, drowning out my senses with the noise and drink If I no live this way, I die early with wetin I carry for head dey think The whole thing be like dream, me sef I no wan wake Shey na me be this? This life large gan even if na fake All these old men dem dey jealous me. They hate my dread, dread my swag, lag far behind my spend I don collect all the fine girls, bring their reign to an end Before before ma dem dey run things for weekend The money wey dem get for bank na him be my stipend The thing pain them, their papa for Aso call me lazy youth Their pikin dey flex our money, the ass hole no wan hear truth Na old men wey no get shame, don turn woman dey gossip me for Efcc As dem no fit play my game, carry you Cv waka, make I dey load my CC Girls dem dey minus my money, but dem no want make I use them do plus Mercy dribble pass Messi, carry lamba chop me, yet you think na me worse I am lost, at a point of no return I have found this life na turn by turn I’m Criminal, cynical, clinical in as I try to rack in the green I be musician, shebi you wan know my work, abi you no see say I be Da’grin written by hardmirror A001:Thanks man SouthCaroliina elonmuskbaby Zazamulah kestolove95 Restroom theInterpreter Emperor2020 4 Likes 2 Shares |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by kestolove95(m): 1:08am On Aug 15, 2021 |
HardMirror:y u calling my name na? |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by kestolove95(m): 1:10am On Aug 15, 2021 |
kestolove95:go studio go record am, we go download am for net...I can't read this |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by ogyunging(m): 3:17am On Aug 15, 2021 |
Bars |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 8:06am On Aug 15, 2021 |
kestolove95:why do you want to go into crime? whats your story? |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 8:18am On Aug 15, 2021 |
ogyunging:are you from benue state? |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by owagbeba: 8:38am On Aug 15, 2021 |
Dizzytee: Thanks a lot bro for reminding us all these tenets |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by kestolove95(m): 7:46pm On Aug 15, 2021 |
HardMirror:I need bar jare |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by PericomaNwankwo: 7:52pm On Aug 15, 2021 |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by tillaman(m): 8:55pm On Aug 15, 2021 |
PericomaNwankwo:no sir, but I believe you are about to tell me 2 Likes |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by ogyunging(m): 5:29am On Aug 17, 2021 |
HardMirror:No. |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by HardMirror(m): 9:34am On Aug 17, 2021 |
ogyunging:ogyunging is a greeting in benue. i think idoma not sure 1 Like |
Re: I Die I Die, I No Send Anybody Mama. I Make It Or Die Trying (explicit 18+ Only) by theInterpreter: 11:23am On Aug 21, 2021 |
HardMirror:why mention me U dey shack? |
(1) (Reply)
Okada Operators Foil Kidnap Attempt / Men Film Lady While Raping Her After Being Drugged In Lagos. Photo / Is Cash Flipping The New System Of Scamming
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |