Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,188,798 members, 7,935,413 topics. Date: Friday, 30 August 2024 at 09:03 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 15 (1266811 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1661) (1662) (1663) (1664) (1665) (1666) (1667) ... (2436) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:09pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy:i dey like this kin game 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:09pm On Aug 26, 2021 |
Dem don cancel shamrock equalizer Uwa but pawpaw mehn |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:10pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy:you go dey pray make game end under1.5 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:10pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:Na wetin i been do while i wait for useless Union Berlin to score |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:12pm On Aug 26, 2021 |
I carry them to win but they decided to draw....na thunder wey dey do press up naim go fire and kill all of them wiseone28: |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:13pm On Aug 26, 2021 |
Make i relax till Saturday abeg |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:14pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:E no go pain u nah shey na 100 naira u carry play |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:15pm On Aug 26, 2021 |
God, abeg even though I be sinner, just make union Berlin lose their next 28 matches abeg
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:15pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:like say u know... |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:16pm On Aug 26, 2021 |
wiseone28:get sense abeg 1 Like
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:17pm On Aug 26, 2021 |
Make this Tottenham no end 3:3 ohhh Alabi jazz strong goon
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:18pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:B955WACPCZZCZT-1305002 The other game i cashout don enter Jeez.... I thankGod sha atleast no loss today for me but more money is always important 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:19pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:u don chop this one...that paco team no reach |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:20pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy:.....Abobi enjoy your loot abeg |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:21pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:I suspect say na you be that 1000million guy wey deactivated |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:21pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy: I don light 8 red candle for union Berlin head....them mama go get accident tomorrow morning |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:22pm On Aug 26, 2021 |
wiseone28:Continue to suspect. Maybe Inspector Fashola go employ you as his assistant |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:24pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:that c2c wey dem dey ask of ID card or so Eno dey work for me last time i tried it |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:24pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:I'm right na you |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Osas187: 9:24pm On Aug 26, 2021 |
Abardeen-Qarabag BTS last selection on my ticket to win 11k |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:25pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy:I dey tease you...na mspor me dey run.....enjoy jare....if you lose,, nobody go contribute money and reimburse you 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:25pm On Aug 26, 2021 |
wiseone28:When you join this thread? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Stephenmoka4(m): 9:26pm On Aug 26, 2021 |
wiseone28:That 5 odds Partizan in progress. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:26pm On Aug 26, 2021 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by WowSweetGuy(m): 9:28pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:see am. But i dey fear this online acct o...make i no go win million weekend as i see for dream i rarely have and dem go come dey ask fr valid id...documents and d rest I no get any valid ID. Even intl passport don expire and all those voters card and d rest i no get nothing
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:28pm On Aug 26, 2021 |
Stephenmoka4:Fear no let me play |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:29pm On Aug 26, 2021 |
Local man lose 4k and body no shake am...but if some offline nigga or bitch asked for that 4k, local man go tell them to disembark from capping that shit. This betting don install one kin thing for man body 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by wiseone28: 9:30pm On Aug 26, 2021 |
IFuckYourMama:Since the day i hear say innobett won 42mil |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:31pm On Aug 26, 2021 |
WowSweetGuy:No lele.....e dey important to get a valid means of identification ohh....you don clock 20+ na...or na UAR you wan go ni. I prefer msport because they have higher odds compared to criminal bet9ja 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:32pm On Aug 26, 2021 |
wiseone28:And you no know me.....you don fúck up |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by seedorfy134(m): 9:32pm On Aug 26, 2021 |
Osas187:1-3 boom |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by IFuckYourMama: 9:35pm On Aug 26, 2021 |
Osas187:na green ohhh...90+ pk gat you covered |
(1) (2) (3) ... (1661) (1662) (1663) (1664) (1665) (1666) (1667) ... (2436)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜ / EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller / Football Betting Season 8...AGE!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |